Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,221,617 members, 8,049,440 topics. Date: Friday, 10 January 2025 at 03:03 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3597093 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (910) (911) (912) (913) (914) (915) (916) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:12am On Feb 06, 2016 |
Kbs468:oga na nw u dey com? All off una wey dey represent dis our city na so so mumu and ode ina b.Abeg ina nominate me o i wan b d ist female president 4 dis city o so da i go help una put smtins in order.This city don baje finish 4 ina eye i don open page,sign of say God don ansa my prayas |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:12am On Feb 06, 2016 |
Kbs468: Pls let my rukkyola be o.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:12am On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:alakoba ni babe yi.. na u call me to com marry wife, na u call husband to com catch me... u no b gud friend.. I comfam am. I am waiting for d bokoharams of dis city tomoro, we go kidnap u d way dem kidnap chibok girls.. that k God pressy don dey find work, he no go get tym to attend to d issue |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:13am On Feb 06, 2016 |
Fraih:u knw say u black. I no wan make u use black ink... bleach ur writing abeg. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:13am On Feb 06, 2016 |
justified10: Lol! Haba! Well, I just want to have more connection with the citizens. I need a job to see how things operate in that sector! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14am On Feb 06, 2016 |
CROBBOY:dont worry after d screening tomoro I go give u d materials make u go do fotocopy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:15am On Feb 06, 2016 |
Val601:Africa magic make sense gan.. I fall in love wit Africa magic Yoruba ...I dey watch am now now self. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:15am On Feb 06, 2016 |
Kbs468: I just dey look her |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 12:15am On Feb 06, 2016 |
Rukkyola: WHY YOU NOR COME GET PICTURE MAKE WE DEY SEE YOUR FACE TAKE CONSOLE OURSELF NA? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:16am On Feb 06, 2016 |
Alhassanu:Kagama da maganan ai. Ni kuma Na furka ameen ta nawa. Just that Son of Man would always lament before finally capping whatever elements of frustration he or she must have poured out with and still by relating and referencing everything again to the statement 'GOD'S TIME IS THE BEST' I good Sir and I officially say Bi Salam 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:17am On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:u and kbs468 should collaborate and start doing script writing. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 12:18am On Feb 06, 2016 |
justified10:After you then *** #signingout Good night/morning guys. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:18am On Feb 06, 2016 |
justified10: Lol! I have ideas, just don't know how to put it into words! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:19am On Feb 06, 2016 |
justified10:very soon we go dey give ticket bfor stranger enter dis city, den no suppose com dey laff free of charge o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Val601(f): 12:23am On Feb 06, 2016 |
justified10:enjoy!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:24am On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:seriously, u and KBS fit do am. gudnyt everyone.. tomoro is anoda day. rukkyola dear, sleep wella. I dey miss spinxytinxy baje baje. make I sleep jare, dis Africa magic Yoruba no get brain.. o daaro o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:25am On Feb 06, 2016 |
Fraih:lyk play lyk play una won officialise my marriage wit rukkyola, d citizen of dis city sef can put person for wahala o, me i dey fear sent4rina my friend because d guy too sabi hire killer o, i no won die now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27am On Feb 06, 2016 |
Kbs468:why una dey speak in tongue again, here don turn church? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cindy222(f): 12:29am On Feb 06, 2016 |
LMAyedun: My dear.... hmmm I guess Enugu, Akwa Ibom and Oyo... lol... you? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:29am On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:c as pressy just talk finish lyk sey im b one pastor.Wen did i tel u sey i no lyk dem.I love them pass u sef.Dem dey make me joli 4 hea weneva i c dem lemme tel u smtin i was ones in dea shoes fa. Na d vexation cari me enter dis city sef if u wan knw.Dah my email wey no dey function b4 i sharperly go activate am b4 wen my blood dey hot wey i wan knw wasup wit ABU,weda dem go mobilize us or not,our SOR & certificate,convocation & co,wey i b guest 4 dis place,e dey do me lyk say make i cari slap tro 4 ina face wen ina go dey yan rubish wey no concern me.Na Olorun babalola say make i de patient smal,i 4 don curse ina lyf tire.d insult 4 pas wetin ina just dey hear nw.I no even knw weda na juju ina take turn my lyf 2 una own sef! No b lyk dis my moda born me.Daz y i understand them buh wetin i wan do wey love don shack me 4 hea.no b my fault o. Cc; jombojombo, joan jane john and other intruders. I love u pple o buh i hope say ina go love and understand me 2. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:30am On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:dis one wey u talk na oyo u dey o, if dem com for u i go run go hide for under my bed ni o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:31am On Feb 06, 2016 |
Fraiser:I go lyk dey in charge of dat ticket fee .. i no go embezzle |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:35am On Feb 06, 2016 |
Kbs468:wetin u dey see baba, me no get inner eyes o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:38am On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:pressy,don't even ask me dat 1.shebi dat tym wey i com and i dey introduce 2 una.u pple do lyk say na mosquito enter.ina no gri greet.i no knw weda abusite offend una den ni o wey una no dey gri talk 2 us.Go & luk 4 d page dah i did my introduction u go c d ansa 4 dea |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:42am On Feb 06, 2016 |
justified10:so u stil dey here? CROBBOY neva com scatter ur head 4 hea? I talk am sey dat man no get sense.e beta make sc31 get babyroba (toy) as husband.if 2 say na my sent4rina nw,u 4 don dey use wheel chair by nw. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:47am On Feb 06, 2016 |
At dis junction, I need to respect mysef nd go nd meet dis sleep as hin don dey call me since bfor d sleep disrespect me nd kidnap me unawares again. To all d citizens nd illegal immigrants of golden city I say gudnyt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:50am On Feb 06, 2016 |
Fraiser:u tink sey i go dey hear ni? If d worse wan shelle,i go just jejely pack my load live dis una city 4 una.i go com find one new name take register mysef again,den i no go find trouble.thank God sey nobody knw my face 4 hea.u think sey i no think b4 i decide hide my face? Me i get sense o.if i wan koba u,i just go cari ur wife pix upload 4 my dp.na 2 attack her 4 street if they catch her na im go remain 4 her.i go just dey laff una |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:55am On Feb 06, 2016 |
Fraiser:me sef neva understand them.make my sent4rina catch them ist |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:57am On Feb 06, 2016 |
justified10:u 4 change am go american magic hausa na.Gud nyt 2 u 2 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:58am On Feb 06, 2016 |
CROBBOY:alakoba u wan put me 4 troble.ah! 1am off i go |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 1:24am On Feb 06, 2016 |
ohiz2 ni007: Chief I hail o. Abeg why you wan pick kano, cos me sef dey reason am. How Much do they pay? Mbbs LASU |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 1:28am On Feb 06, 2016 |
1 2016 Batch A Orientation Course (Stream I)30th March - 18th April, 2016 12 2016 Batch A Orientation Course (Stream II)27th April - 16th May, 2016 Are y'all aware? |
(1) (2) (3) ... (910) (911) (912) (913) (914) (915) (916) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 85 |