Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,047 members, 7,893,818 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 04:36 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (914) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3460480 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (911) (912) (913) (914) (915) (916) (917) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 4:36am On Feb 06, 2016
So Golden city can be this quiet Hmmmm

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 5:38am On Feb 06, 2016
Kbs468:

Hahahaha.

Fraiser, justified19, LogoDWhiz, Fraih, CROBBOY, Spixytinxy, et al make una come see ooo

Sent4rina, abeg your wife is caught up in her own cobwebs here oo.

No wonder all naija comedians still they honour and hold Ali Baba in high esteem.

I know that many of you are confused about where I am heading to already.

But justified19 would clear up any mix up you fail to understand anyway.

still laughing away my thing
Really watching the whole drama shocked
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 5:45am On Feb 06, 2016
Rukkyola:

so u stil dey here? CROBBOY neva com scatter ur head 4 hea? I talk am sey dat man no get sense.e beta make sc31 get babyroba (toy) as husband.if 2 say na my sent4rina nw,u 4 don dey use wheel chair by nw.
alakoba ni
I DON TOO DEY SMILE ABI
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 5:48am On Feb 06, 2016
jayloms:
So Golden city can be this quiet Hmmmm
NYSC frustrations are responsible for the quietness!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 5:55am On Feb 06, 2016
Good Morning my People of Golden City. I trust you all had a good sleep with good dreams devoid of NYSC matters.

See you guys later later later in the day. Let me deal with many pressing issues outside this City.

I hope I don't come back and have to read 89 pages o, else, I will join the 'NYSC and its related ingredient' NOISE MAKERSgrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:07am On Feb 06, 2016
Omoalhaja7:
With ds useless & frustrating tym table nysc bring now, i no dey go service again. I don vex.
DTOBS, sent4rina, logodwhiz, make we enter Alaba go huzzle.
After all,wives n pikins go chop cry undecided

grin...lolzzz....

oya leeggo nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omoalhaja7: 6:10am On Feb 06, 2016
Fraih:

Loll cheesy
Ehn, since you no dey go service again, e get one of my friends wey need to go on NYSC badly, But e be like say Doors don Shut for am, shey make I call am to swap with you?
Call am,no problm.
But dat ur frnd go wet ground oo grin

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OlaSalo(m): 6:11am On Feb 06, 2016
Graveyard isn't as quite as golden city republic this morning. Wonders shall never cease. *goes back to my mat*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:36am On Feb 06, 2016
Fraiser:
my day don dey fine jeje, as I enter golden city come see sey u don cause kasala for ground naso headache com catch me, nd u know my health condition say my body too dey quick react to dat kyn kasala
lols chill abeg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:41am On Feb 06, 2016
amodu:


You staying at Odogunyan and you don't know SheriffRoyale

Hope you know Homat School along the road the gigantic hall is adjacent.
ehn ehn, not my fault jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:49am On Feb 06, 2016
Rukkyola:
Abeg seriousness mode activated.I hav so many questions i wanto ask hea.
1.Hu ar doz dat are qualified 2 serve? Can't my 2yr old cousin serve?
2.must u do ur service in nigeria?
3.When is the senate approved list likely 2 b out.
4.Wen it comes out how wil i get it? Do dey sell it in d market?
5.Wat if mumcy says i shud not serve unko? Wil it affect my future?
6.Must i recieve my allawee wen am being paid?
7.Do i necessarily need my certificate or SOR in camp?
8.Must i go 2 d place of my PPA? can't i just stay 4 my moda shop?
9.Wil dea b free ride 2 my ppa
10.Can i possibly extend my service 2 over 10yrs if i lyk?
11.Y do pple fear 2 serve n d north? Dem dey kil person 4 dea
12.If khaki no reach me 4 service wat can i wea?
13.na tru say soldiers dey purnish pple if u misbehave?
14.Can i really meet my future husband during service?
15.Wat if i meet him and my sent4rina no gri make i mari am unko?
16.Do i need 2 cari fudstuff lyk water,rice,amala,indomie fufu and ko?
17.How many clot shud i cari wen i dey go? 10 box of clothes go do?
18.Na tru say na only white person dey wea evri day like ghost? Wat if e com de dirty unko?
19.am i allowed 2 take laptop,tv,stove,pot,radio and fone go camp?
20.Do dey allow juju in camp incase person wan snatch my husband?
Thank u so much 4 ur quick response.
Cc; sent4rina,Fraiser,justified10,CROBBOY,logoDWhiz,kbs468,fraih,sc31,Joan jane john dat is if u no dey vex 4 me,spixytinxy,bobolil,johndanny,armynu,Alhassanu,DTOBS,dchiefpriest,chiefololade,kil,shaq or marry cos i no remember ur name,miss oyin, and anybdy wey wanto chuk mouth buh pls no insult me abeg
chai, Rukkyola, wetin happen, Y u come like juju like dis
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:55am On Feb 06, 2016
LogoDWhiz:



Those that have passed through and graduated from NUC accredited tertiary institutions in Nigeria!



80 percent! Most companies demand to see your NYSC Discharge Certificate!
So, you have to serve in order to be eligible to get the Discharge Certificate, as long as you are under 30 as at the time of graduation.


It's out already for this batch. I don't know when the senate list list for the next batch will be out


It will be pasted by your school, so as to correct errors and then, it will be uploaded to NYSC website. This will serve as you being mobilized. And it will used to process your registration.


See Answer to question 2


You'll be given as long as you're a registered Corp member and you're cleared each month.
But in the sense where you don't need the money, you can give it to someone else who needs it.


Yes, you do. It truly certifies that you're a graduate of the University you claim to finish from. And it also confirms the class of grade you graduated with from school.

There can be complications.
You will definitely not be able to receive allawee. And then you might be sanctioned.


Depends on where you work.
You might be able to find a samaritan who helps you out


Yea. keep committing offence(s). But it can leave a bad record for your record.


Due to the insecurity situation in the North, people tend to fear the North.


Find a colour similar. But then, you can apply for another one and they'll surely give it to you. It's your right.


Yes. It is a regimented camp. Not for picnic.
There are rules to guide you.
Remember that NYSC is a paramilitary setting. That's why it's being headed by a soldier

Sure. never say never!


That's between you and him.
You're an adult


To camp: You might take Garri and some provisions so as to complement the food being given by NYSC and the Mami Market.
After Camp, for the rest of the service: You definitely need all that as you will leaving your normal life.


For camp: minimal clothes please. You'll only be allowed to wear mufti thrice. On sun days. Every other day, you're wearing white.
But after camp, you can carry as much load as you want.


yea. you'll wear white from Mondays to Saturdays. You'll only be permitted to wear mufti on Sundays


No. They will be ceased at the gate.
Moreso, i'd advice you not to try that, as it can be stolen. Carry as less valuables as possible


No answer!


uwc dear!

Cc; sent4rina,Fraiser,justified10,CROBBOY,logoDWhiz,kbs468,fraih,sc31,Joan jane john dat is if u no dey vex 4 me,spixytinxy,bobolil,johndanny,armynu,Alhassanu,DTOBS,dchiefpriest,chiefololade,kil,shaq or marry cos i no remember ur name,miss oyin, and anybdy wey wanto chuk mouth buh pls no insult me abeg
chai pressy u try oooo. So u dey answer dis gurl wey oshogbo weed dey disturb
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:08am On Feb 06, 2016
Fraiser:
Abeg oo I get special announcement o, make una no vex say i go use pidgin english for dis annoucement because english no too sweet for my mouth lyk dat, dis nysc of a tin no reach wetin som pple go kill demsefs ontop o, na norma tin make we register wen portal open, na normal tin make dem post us either to d north, east, west or south dependin on each person fate, na normal tin make we go camp, na normal tin make den post us to our respective ppa after camping, na normal tin make we do pop after d whole service yr... oh sorry i don forget cds sef, dat one too na still normal tin for service... So wetin remain? E don finish nw, why una come dey press pee on d mata wey una won turn am to problem una go dey carry from one crusade to anoda, abeg make una repent from dis una criticism o because e no go stop me from aspiring to be a minister for dis city, e no go stop me from tellin my bae i much i love her, e no go stop me from taking care of my twin sis fraih, e no go stop me from givin marraige counsellin to rukkyola, spinxytinxy nd SC31, e no go stop me from givin advice to kbs468, amodu, crobboy, sent4rina nd justified10 on how to put dia marraige nd politics on a balance, e no go stop me from being a close political associate of LogoDwhiz, e no go stop me from recognising greatestman, kuchikau, igravweIG nd amodu as distingushed senator of dis golden city... Hmmm e no go stop me from taking una time to read dis rubbish wey i just type...lol... Una no laff, so e no funny abi.. Ok ooo
gbam, na so e go b
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Teeboy15(m): 7:18am On Feb 06, 2016
Larrycoal5212:

It means you av to travel down to ur sch to collect ur call up letter Instead of just printing it online
Am I gna get the call up letter immediately after registering or wait for a particular period of days before camp? Plus, is it after or before posting we get call up letter? Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Teeboy15(m): 7:22am On Feb 06, 2016
Abbeyunique2:

you wont be able to print call up letter online
Am I gna get the call up letter immediately after registering or wait for a particular period of days before camp? Plus, is it after or before posting we get call up letter? Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:26am On Feb 06, 2016
justified10:
u dey chop? I no know o.

spinxytinxy, how ur jony
my journey was great, sorry am just replying u, my fone has bn off since yesterday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:28am On Feb 06, 2016
Fraiser:
i just hope say no b so u go dey watch us lyk african magic till i go put ring for her finger o

I pity u my dear friend. Lion catwark is not an attribute of cowardliness o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:31am On Feb 06, 2016
CROBBOY:
Where are all those people strictly in need of NYSC matters and its ingredients, please ask all your questions now o!

Because if you don't, I am already activating my 'Romantic Mode' now that my Bae is almost falling asleep.

But come to think of it where is mschubby, spinxytinxy, MissOyin, Amodu, and others? I DEY HAIL O!
lol, I dey here my guy, my fone bn off.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:34am On Feb 06, 2016
Cindy222:


My dear.... hmmm I guess Enugu, Akwa Ibom and Oyo... lol... you?





Team Enugu.. Lez go dia!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 7:36am On Feb 06, 2016
CROBBOY:
Good Morning my People of Golden City. I trust you all had a good sleep with good dreams devoid of NYSC matters.

See you guys later later later in the day. Let me deal with many pressing issues outside this City.

I hope I don't come back and have to read 89 pages o, else, I will join the 'NYSC and its related ingredient' NOISE MAKERSgrin
WE ARE NOT NOISE MAKERS
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:42am On Feb 06, 2016
spixytinxy:
my journey was great, sorry am just replying u, my fone has bn off since yesterday
I understand.. d most important thing is u are back..


welcome home
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:47am On Feb 06, 2016
Teeboy15:

Am I gna get the call up letter immediately after registering or wait for a particular period of days before camp? Plus, is it after or before posting we get call up letter? Thanks
I think u av to wait for sometimes before getting ur call up letter. it is not immediately after registration. and it should be after posting.


logodwhiz
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:50am On Feb 06, 2016
OlaSalo:
Graveyard isn't as quite as golden city republic this morning. Wonders shall never cease. *goes back to my mat*
I will wake u wen rukkyola is around to start her usual comedy...abeg, hold ticket fee o.. na me dey in charge of dat one.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:05am On Feb 06, 2016
Rukkyola:

oga na nw u dey com? All off una wey dey represent dis our city na so so mumu and ode ina b.Abeg ina nominate me o i wan b d ist female president 4 dis city o so da i go help una put smtins in order.This city don baje finish 4 ina eye
i don open page,sign of say God don ansa my prayas
You don ever see or discern say anybody still dey use broken pidgin in pidgin language b4?

You No just make more than 1 sense for this ya talk and the 1 sense na using broken pidgin in pidgin language if not I for say na Nonsense everything be but that would amount to me getting a new name as lier even though no be laya I Mean
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:10am On Feb 06, 2016
justified10:
seriously, u and KBS fit do am.


gudnyt everyone.. tomoro is anoda day.

rukkyola dear, sleep wella.

I dey miss spinxytinxy baje baje.


make I sleep jare, dis Africa magic Yoruba no get brain..

o daaro o
Baby mi, na me miss u pass, no mind nepa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14am On Feb 06, 2016
Sent4rina:


I pity u my dear friend. Lion catwark is not an attribute of cowardliness o.
lol.. U sure?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:16am On Feb 06, 2016
Teeboy15:

Am I gna get the call up letter immediately after registering or wait for a particular period of days before camp? Plus, is it after or before posting we get call up letter? Thanks
q .1) no, you can't it get immediately. nysc will tell you when ur call up letter is available for printing if you pay 3000 or available for collection at ur sch if you didn't pay .
q.2) call up letter will be composed of your poster.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:16am On Feb 06, 2016
justified10:
I understand.. d most important thing is u are back..


welcome home
thanks dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 8:18am On Feb 06, 2016
GOLDEN morning to you all GOLDEN people with GOLDEN Hearts, from GOLDEN places, Utilizing this GOLDEN thread for GOLDEN purpose.
While I wish for us all to have fun filled, productive and GOLDEN weekend, I also ask for your GOLDEN hearty prayers for a safe and fruitful journey to Kaduna.
Journey mercies to myself and all those traveling today and everyday.

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:19am On Feb 06, 2016
boboLIL:
lols chill abeg
naso baba, fight don finish b dat, oya make we enter one palmwine joint make we go take six bottles of regal drygin brush our teeth dis morni my gud friend
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 8:23am On Feb 06, 2016
eaglevision:


Hmmmmm, this yummy yummy that is not eat able, we'll manage it with love sha,hope u had a wow day?

Sure I did
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 8:24am On Feb 06, 2016
CROBBOY:
I heard people from the world over came to grace your event
Laughing in Greek grin

(1) (2) (3) ... (911) (912) (913) (914) (915) (916) (917) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 2
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.