Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,920 members, 7,980,277 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 10:36 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525674 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (921) (922) (923) (924) (925) (926) (927) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:10pm On Feb 06, 2016 |
spixytinxy:if ur phone neva full beta bring charger com charge am 4 my house.lyt dey 247 like kbs247 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:11pm On Feb 06, 2016 |
Fraiser me tanda here gidigba |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:12pm On Feb 06, 2016 |
Darey00:wat i do? U tink sey i no hear wetin u talk sey our romance,romance,romance dey borin? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Feb 06, 2016 |
justified10:stil searching oooo, d one wey amodu describe, na hotel me c for dere ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 10:14pm On Feb 06, 2016 |
One of dos moment wen i feel realy gud, freed ma mind of numerous thoughts nd jst wana av fun.. Let me enjoy it while it lasts. Not easy bin an intro......t! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:14pm On Feb 06, 2016 |
OlaSalo:na only u sabi d masquerade wey u c o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:14pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2:did u just say rainbow? no b 7 colors b dat? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:16pm On Feb 06, 2016 |
spixytinxy:lolz...hotel ke... u for enta na, maybe cafe dey one of d rooms for Dia.. and maybe na amodu dey run d cafe. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:17pm On Feb 06, 2016 |
Fraiser:make i no lie u o.I love u but d problem b say i neva sabi as we go take do am wey my sent4rina no go knw.Dat man just dey ignore my feelings anyhw dis days ni fa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:17pm On Feb 06, 2016 |
This thread too fast! Am always behind! Jumping from old page to d recent one! Mk una dey hold break small! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:19pm On Feb 06, 2016 |
terrymason:break spoil ni, and mechanic don travel.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:19pm On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:pressy,wah do u mean say my mata get as e b? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:19pm On Feb 06, 2016 |
justified10: Na una dey go church go catch babes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:19pm On Feb 06, 2016 |
biotechshola: I see u bro! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2:d only problem wit rukky b say dat tym wen she won marry me by force she don too chop all dose yeye colar wey d baba dey giver make she take follow me talk, now her teeth don turn cocacola nd i won her o bur she no go listen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:22pm On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:wetin pressy dey talk again... catch babe bawo? me no lyk babes o..I dey go church go listen to d word of God ni. tho my pastor na woman, I still no dey notice d presence of any female for church.. everybody b lyk man for ma eye |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LMAyedun(m): 10:23pm On Feb 06, 2016 |
Cindy222:Hi dear! How is Gwagz nau?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:24pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2:me i no sabi wetin b twitter handle 4 hea |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:25pm On Feb 06, 2016 |
IghravweIG:Hehehe, ok o I hear u 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:25pm On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz:back 2 sender! Me sef i hail u! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:26pm On Feb 06, 2016 |
justified10:Lwkmd |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tiippie(f): 10:27pm On Feb 06, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:27pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:on my way, cos d fone don dey 40% |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:27pm On Feb 06, 2016 |
CROBBOY:i just dey laff u.'wetin cari fine boy no pimple' enter NYSC matta 4 hea |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:28pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:I heard that somebody wants to propose to you tonight . pls tell me its a lie |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:29pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:U really wanna knw? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:29pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:U really wanna knw? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:29pm On Feb 06, 2016 |
justified10:lol, me dey inside bus |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 06, 2016 |
justified10:me i go propose she go say no? She no fit, me wey b say i don chop sugar plenty my mouth don sweet die, d only tin wey dey make me fear now b say if i propose to her make oda girls wey i no propose to no com dey trip for me if den see better scope, i no won make guys for dis city go dey send hire killer to me o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:30pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola: Rukky Rukky. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:31pm On Feb 06, 2016 |
IghravweIG:abi now my broda....hotel fit dey inside cafe and cafe fit dey inside one room for hotel.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:33pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542:i neva hear o.As i just 21 mentions 4 hea,i say God pass una.no b ina go kil 4 hea.mumcy don say she go sieze my fone 4 house as i no gri talk 2 anybdy wey i just dey laf my tin lyk say i don kolo.Abeg hu wan propose? If d person don ready 2 dey wheel chair make im come.because my sent4rina no go gri |
(1) (2) (3) ... (921) (922) (923) (924) (925) (926) (927) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |