Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,909 members, 7,997,171 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 04:39 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3547344 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (923) (924) (925) (926) (927) (928) (929) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:55pm On Feb 06, 2016 |
terrymason: Lol eya pele |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:55pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542:rukkyola go like that law so she can marry pressy and dchiefpriest join |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:55pm On Feb 06, 2016 |
SC31:hu no get manners again? U wey neva solve ur family problem talk of anoda person.Abeg wat do u think abou my friend justified10.d guy bdy just dey hot 4 hea.e wan quick mari.E don tey wey e don dey love u fa! And e get money! Make i tel am say u don gri |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:56pm On Feb 06, 2016 |
justified10:chai c wetin I dey tlk, Fraiser wetin u tk mix d wine |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:57pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:I copy and paste am ni...abeg, help me finish d runs dis nyt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:57pm On Feb 06, 2016 |
justified10:lolx! Mk sleep oh! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:57pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:Go joor, na the love and Romance talk concine you, you con forget your friend As you don turn comedian now, you no look my side again, baby, you don forget the days of little beginnings. *** Justified10, hmmm, I wish I can be alright body and mind like you o, I see say you dey catch your fun here no look your friend side again. Me and Shammak kuku dey here, na hin dey take care of me. SC31, why would you say that |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola:hmm dont worry about sent4rina, as u don get better feelings for me we go go meet dat juju man, e go help us put better work for hin hand wey hin go dey do, he no go get tym com dis better city again, we go dey enjoy our better relationship jeje, as d citizens of dis city don dey plan better wedding for us, u go get better belle wey u go take giv me better pikin, bfor u know it we go get better future togeda |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:58pm On Feb 06, 2016 |
spixytinxy:he just gave me non alcoholic regal.. wetin u c,? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:59pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542: Ahan oga which kain law be that na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 11:00pm On Feb 06, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:00pm On Feb 06, 2016 |
Fraih:wetin hapn? ayam ready to listen dear.. wetin do u? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Feb 06, 2016 |
justified10:oh so u no lyk woman, na man u lyk, i seeeee, no tell me say na wetin i dey tink na hin u b o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:01pm On Feb 06, 2016 |
Fraih:am very Good miss! If this thread is school textbook, I go really get F9... 4 miss fraih |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:01pm On Feb 06, 2016 |
Fraih: Lol fraih fraih what did I say? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:01pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2:So that kind law no dey for this city. Bad market |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:02pm On Feb 06, 2016 |
IghravweIG:Listening ears!!! God knows thats my greatest turn on. *hope no one heard that* Oya, I wont want any other person who dint ask me to know, so how we go take do am? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:03pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542:you fit propose am to the senate. just say it's gender balance act 2016. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:04pm On Feb 06, 2016 |
Alhassanu:no vex jare..me no even know say u travel fa. thank God u arrived safely sha..dat is d most important. we love you |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:04pm On Feb 06, 2016 |
Fraiser:buh i love my sent4rina 2 fa! I no wan cari im mata go babalawo ni fa. U no get anoda plan? Wait o,i think some 'j's juju don dey wrk 4 me already! Sleep don dey cari me go fa! Incase u c say i just disappear 4 hea,help me grit evrybdy.we go continue 2moro.I no dey c again! Things just dey turn black 4 my face. Odaro! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:04pm On Feb 06, 2016 |
SC31:thank you jare! The girls 4 this golden city ni dey caring pass! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:06pm On Feb 06, 2016 |
justified10:dat amodu nd all dose hin setup tactics sef nawa o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:06pm On Feb 06, 2016 |
Fraiser:I no b wetin u think o. abegi, chai..u too dey think fast o. I no b gay abeg , |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:07pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola: Na one intruder jare Ehen concerning your boy justified10 abi na 19,the offer sweet o but you know say I don tell you plenty times say I no too get your kind mind to dey cheat......besides why you set no marry am since you talk say sent4trina no dey too give you green light these days |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ebohpc(m): 11:08pm On Feb 06, 2016 |
Prospective corp members in the South East and Anambra State in particular are assured of hassle free registration at Binet Cybercafe near JAMB Office Amawbia, u can reach us on 08069591367 or 09091509576, Thanks[font=Lucida Sans Unicode][/font] |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:08pm On Feb 06, 2016 |
SC31: Women are craving for equal opportunity with men nah. So I think giving them the chance to marry more than one man will be a gud idea especially in this our city. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:08pm On Feb 06, 2016 |
SC31:my dear, it is not called cheating.. u go drag ur husband go court, I go take over..lobatan. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:09pm On Feb 06, 2016 |
terrymason:Lol F9 kwa. I just miss you here ni Whats your name, Terry? SC31:Abou manners |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:10pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542:ohh so u dey among dem, owkeee no wahala, e b lyk say I go take all d tax una don pay for dis city go hire prayer worrior now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:11pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:11pm On Feb 06, 2016 |
justified10: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:12pm On Feb 06, 2016 |
fraih...fraih... what do u? as in, wat exactly do u? *seriously now* shey all is well sha? is it emotional? educational? psychological? financial?, (bt u re too beautiful to b financially unfit) i |
(1) (2) (3) ... (923) (924) (925) (926) (927) (928) (929) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |