Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,872 members, 7,980,050 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 01:38 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525248 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (951) (952) (953) (954) (955) (956) (957) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:49pm On Feb 07, 2016 |
rukkyola... u sure say no b fraiser turn solo? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:50pm On Feb 07, 2016 |
CROBBOY:Lol boo boo kitty he needed an answer My day has been good,yours? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:51pm On Feb 07, 2016 |
ashkenking:shebi i don warn una sey make una no dey IRRELEVANT NAMES 4 'RELEVANT NYSC MATA. OYO is ur case if 'j' catch u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:51pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz:if i won make dem feel @ home, i go put up some smilling face nw nd talk som words wey go sweet dem, I can even drive dem around d city in dat my new official lambogini |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:52pm On Feb 07, 2016 |
Fraiser:no way..how I go dey force inspiration unto girl mata. I dey talk am as I c am...no time. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 11:53pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz:Ayam not vexing sire! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mariomakez(m): 11:53pm On Feb 07, 2016 |
if u know u are online and waiting for the NYSC portal to open like this post. I want to know if I am alone. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:54pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz: Hehehe no mind fraiser |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:54pm On Feb 07, 2016 |
justified10: Lol! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by odiagabros(m): 11:54pm On Feb 07, 2016 |
mariomakez:..boss i dey with u 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 11:54pm On Feb 07, 2016 |
Guys, are you ready for the good news?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by lizzyfearless(f): 11:56pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz:. Yes I did and thanks very much. With the way you always sound one would think you have served before. Lolz. Well done |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:57pm On Feb 07, 2016 |
yanabasee:lmao... Baba da one too ash o, abah why na bae nw next tym den no dey tro dat kyn hot bullet to woman |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 11:59pm On Feb 07, 2016 |
justified10:Ah don chop am... Oya tek ya Orijin... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:59pm On Feb 07, 2016 |
lizzyfearless: Lol! Uwc dear! Thanks! At this point I guess I have to add this, I was actually part of B15, part time tho! So, I just observed and I learned some things there. Coupled with personal readings! Btw, you haven't done your introduction. Kindly do so |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:00am On Feb 08, 2016 |
Fraiser:JESUS! Na wen aunty 'J' enter here! Una wicked! Ashey una no love me as i take love una.E na no fit tel me make i pack my load liv dis una city dis nyt! OYO IS UR CASE AS 4RM NW.I NO CARE WEda u na go pay me/ not. OFF I GO! Aunty 'j' ar u stil vexing 4 me? NO U AR NOT. IF U STIL DEY VEX ME UNKO? OYO IS UR CASE! OFF I GO! I Go off! I dey cry dey go? Yes i am! Ar u lafin me? yes u ar! U dey hail me? Yes u ar! U go play wit me 2moro? Yes u wil! If i no gri play wit u unko? OYO IS CASE |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:00am On Feb 08, 2016 |
teemama20:Uwc dear! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 12:00am On Feb 08, 2016 |
Good evening guys,hope you guys are ready for reg,those of us that have not picked states yet may the lord minister to you this night as you go to bed....I wish all of us a hitch free reg Rukkyola the weed way you dey take don too much shey na sent4rina dey give you ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 12:01am On Feb 08, 2016 |
eaglevision: Yeah, its a full house. To the early-registerers keep us posted, so we'll see what registration looks like. Enjoy a stress-free one! Cc: Everyone Fraiser, Rukkyola, IghravweIG, Amodu, LogoDWhiz, terrymason, prindu, SC31, Justified10 (you said good night 2hrs ago, are you viewing this thread from dreamland?) Good night/morning 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:01am On Feb 08, 2016 |
SC31: Lol! Sharp girl! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Feb 08, 2016 |
eaglevision:no wahala |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dapaiks: 12:02am On Feb 08, 2016 |
guys harsh sha at 12.00am dey don alredy overwelm nysc server |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:02am On Feb 08, 2016 |
yanabasee:Okay bro. Good to know |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mariomakez(m): 12:03am On Feb 08, 2016 |
and behold it is 12:03am now. what should I click o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:03am On Feb 08, 2016 |
Fraiser: Nah! E no reach dat one. Just welcome them. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 12:03am On Feb 08, 2016 |
Fraiser: Lol.... Ah no d follow u talk dat one oh... That no be bae oh... Na nigga like you! But sha... Dat one no follow... Ma house jst the hot.... Iyaf taken ma bath ample times... Fan isn't blowing breeze but heat... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 12:03am On Feb 08, 2016 |
All these people that were shouting registration portal will be opened 12:01am, where are there? WHAT IS YOUR TIME NOW? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:04am On Feb 08, 2016 |
Rukkyola: Lol! I have a favour to ask you Rukky! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:04am On Feb 08, 2016 |
Its Already 12:02 Monday 8th of February 2016! Abeg una portal dn open for there? Mine dae tell me for here say portal doesn't exist o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:04am On Feb 08, 2016 |
Fraih: Okay dear! Stay safe 2 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:06am On Feb 08, 2016 |
yanabasee:bros abeg no vex, just see am as woman talk... Hmmm dis our women! D way dey talk somtym na patience we go dey get o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:06am On Feb 08, 2016 |
sirguy542:lol! Ashey get brain or power 4 dis city.NA SO so mumu i go join dea grup dey discus NYSC RELATED MATa OYO IS UR CASE IF U STIL DEY Fear! U stil dey fear? No u ar not! Abi u dey laf? Yes u ar! U tink sey i smoke wid? Yes u do! U dey hail me? Yes u ar! If i no get ur tym unko? OYO IS UR CASE! |
(1) (2) (3) ... (951) (952) (953) (954) (955) (956) (957) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |