Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,702 members, 8,006,915 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 12:39 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3558459 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1305) (1306) (1307) (1308) (1309) (1310) (1311) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oluwanimoduroti1(f): 12:09am On Feb 18, 2016 |
The last time I was here , it was page 561. Just strolling by quietly. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:09am On Feb 18, 2016 |
Fraih:chai!!! I just dey pity ds gal, d number of times una don allow ds gal mention love...ehn!!! E don too much so tey she fit start to dey tell everybody wey she see for real life sef say "i love you" Please babe, let dat word " love" be nairaland bound in order to avoid giving everybody hope upandan....... Biko |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:10am On Feb 18, 2016 |
Oluwanimoduroti1:now it's 1307......ur own is more than double promotion my dear. By the way, oluwa ni emi naa duroti oo....... No b only u U welcome |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10am On Feb 18, 2016 |
IghravweIG:my senator na wen I don dey certified wit d no of wifes wey i won get for dis city una go see wife marry o, but abeg no miss dis one wit our officia mata o, dis one na private mata |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:11am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ laff d kind beatin(friendly fire) ЎO̶̲̥̅̊ΰ nd ur olopa go receives 4rm my friends 4rm barracks |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:12am On Feb 18, 2016 |
Kbs468:Maybe you can help me state some of the laws in our constitution because I don't know any. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:13am On Feb 18, 2016 |
Fraiser:Ashewo 1 ni iwo bobo yii.......... Number 1 Ashewo Awon ti Maradona Awon ti Casanova Awon ti Pusnaldo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17:u don find me come here again, i don run for u rich o, abi y u go dey poke ur nose for my private life sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:15am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D nyt jawe beta pikin..y d flower 4 ha in dreamland...alagbere 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:15am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy:Leave am Make she sha tell me, na hin consine me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oluwanimoduroti1(f): 12:16am On Feb 18, 2016 |
Lol. Thank you jubrealguy: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:16am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy:shu!! Bae still plenty for ground nw, nd if na guy hin want johndanny dey dia for am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:17am On Feb 18, 2016 |
Oluwanimoduroti1: Wow Olowanimoduroti...lovely name Emi naa duroti jesu lori my one nd only damsel blizzydodo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 12:17am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17:Hmmm Emi na mo be |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 12:18am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy:Haba! Why u go say a statesman isn't communicating, you can't totally say that,i ll agree with you if you say he is communicating with a selected few i.e a microscopic few (Only God know where the few dey sef). Don't worry,you ll soon get to that flash point where you won't have to be in a state of Higi-haga,when you ll start understanding the grammatical Krinkrumkrankrum...*Whew** see sweat!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:18am On Feb 18, 2016 |
missprudence:No not true oo. Infact drjoshua2000 has placed an advertorial for a 'you know'. But I believe you satistify the basic condition of engagement which is being a good cook and I'm sure that from your son-sunnepa17's confession, you are not lacking in that regard. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:21am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: ℓ̊ wan make ЎO̶̲̥̅̊ΰ change ni ooo, stick 2 one person. Agbere ko da fun omo luabi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oluwanimoduroti1(f): 12:21am On Feb 18, 2016 |
Lool. Thank you Sunnepa17: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:23am On Feb 18, 2016 |
Oluwanimoduroti1:once again, u r most welcome By the way, i like that bata...... Buy one for me na... I gaaz do big boy for camp |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 12:23am On Feb 18, 2016 |
Fraiser:lol. I done hear u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:23am On Feb 18, 2016 |
JAEYWEST:baba thumbs up for u, na u wise pass because of dis tin wey u talk I go find one correct orente for u cc suneepa17 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:24am On Feb 18, 2016 |
bolagabriella: ⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡ sista Bolagabriella. Just warn ɦɨʍ 2 back off 4rm my blizzydodo coz eyin ti aja fin ba omo re sere na ni o ma fi buje |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:25am On Feb 18, 2016 |
Fraiser:don't tell me eez what m thinking Plzzzzzz!!!!! Plzzzzzzzzzzz!!!! Plzzzzzzzzzzzzzzzz!!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:26am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17:no lele cool down she go pick her suitor by hersef tomoro, dat one go settle matter |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:28am On Feb 18, 2016 |
Kbs468: Hmmm..double buati Kbs468. ℓ̊ respect ЎO̶̲̥̅̊ΰ Drjoshua2000 shld (•͡.̮ •͡ ) ♍ƺ in camera. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:29am On Feb 18, 2016 |
wittyemi:that krinkrumkrankrum is very special for him....... U sud see that hand gesture............... Like person wey wan use fork open wine |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:30am On Feb 18, 2016 |
Oluwanimoduroti1:Urw Oluwanimoduroti....swit dreams |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:31am On Feb 18, 2016 |
bolagabriella:enh enh oshey jor dear just pretend lyk say u no see am because if hin know say ur heart dey wit me, dem fit go dey counter me for senate durin my screeni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:33am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: Hmmmm. Jaywest..follow d rite path dunt b mislead. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 12:37am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: Av sent several Angels 2 guide my lovely bizzydodo 4 ♍ƺ...sɦɛ will wake up in GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D health 2 choose ♍ƺ coz sɦɛ knew m d rite person 4 ha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 12:37am On Feb 18, 2016 |
Fraiser:Olosho...wat re u up to now Buh reading dis almost made me crack my ribs...very funny |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 12:38am On Feb 18, 2016 |
Fraiser:Hmm Questions when the senate ask u. u never even answer them. u dey hear dey talk. Berra face ur screening o. cc Amodu. |
(1) (2) (3) ... (1305) (1306) (1307) (1308) (1309) (1310) (1311) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |