Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,176,505 members, 7,898,078 topics. Date: Tuesday, 23 July 2024 at 07:27 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1374) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3464882 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1371) (1372) (1373) (1374) (1375) (1376) (1377) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 5:08pm On Feb 22, 2016
katerine7:

All I just wish for mourinho is success in his next club, I pray it's not man utd, we go hear ween, as for chelsea players I hope say their brains don reset wella because I follow tire for d rubbish wey dem dey play and finally GOOD LUCK to u guys in your match against Barca
Let me be justifiably selfish here by starting from the rear cheesy

√ Thank you and I say Amen to your GOOD LUCK wish for us.

√ Sure their Brain don reset absolutely from the motivation posed by the GUUS DUTCH MAN's success story during his first rescue mission.

√ Yes it's good that you wish MOURINHO well in his next job since the fans were not responsible for his departure originally.

And Ofcourse your prayers, relative to him joining Man United might be answered after all, because I heard that Man United's management are now eyeing POTTECHINO (Hope I got the name correct sha)- the TOTTENHAM Manager.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:34pm On Feb 22, 2016
justified10:
good afternoon my people...I dey hail o. fraiser how far, pressy shey u gallant...KBS, ow every?


abeg where are these babes: fraih , spinxytinxy and rukkyola...e don tey wey I c Dia break light o..
lol, padi mi, d fear of my fone going off na im mk u no dey c my break light ooooo, I no dey lag currently, mk I borrow ur words dia light for here poor pass lazarus. Mo miss e sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 5:35pm On Feb 22, 2016
katerine7:

my football comes first then any other thing, let me just say I'm just a sport person and I dislike music
WHAT PERSON DISLIKES MUSIC?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:42pm On Feb 22, 2016
spixytinxy:
lol, padi mi, d fear of my fone going off na im mk u no dey c my break light ooooo, I no dey lag currently, mk I borrow ur words dia light for here poor pass lazarus. Mo miss e sha
lol...make dem carry d matter go mountain na..d Lord or Jabez still dey fa..

u find money go abi u commot for lag go do wedding ni.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:50pm On Feb 22, 2016
Naso the spirit of rukkyola enter my phone. the idiotic phone just freeze like. thank God i have a backup java phone. but no more whatsapp and bbm for now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:01pm On Feb 22, 2016
justified10:
lol...make dem carry d matter go mountain na..d Lord or Jabez still dey fa..

u find money go abi u commot for lag go do wedding ni.
owo ni oooo, owo lo le se, r u familiar with ikorodu garrage?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 6:09pm On Feb 22, 2016
spixytinxy:
owo ni oooo, owo lo le se, r u familiar with ikorodu garrage?
kinda.I pass there regularly
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:29pm On Feb 22, 2016
justified10:
kinda.I pass there regularly
lol, me no no where I for go do nysc shopping
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:32pm On Feb 22, 2016
Crobboy bawoni, hope u r fine
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:33pm On Feb 22, 2016
Cassava farmer, how farm today, hope d hot weather no dey disturb Una too much
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 6:39pm On Feb 22, 2016
katerine7:

my football comes first then any other thing, let me just say I'm just a sport person and I dislike music
Hmmmm...i av seen dat already..it's gud though....ur dps look sporty tu....wow, 'dislike music?' Ahahah...i shud av askd wat kinda lady re u dat dislike music but i wouldn't, cos u neva questiond ma kinda guy.
Katerine7 i think i jst met u? cool # stretch forth my hand to exchange greetns
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 6:44pm On Feb 22, 2016
spixytinxy:
Cassava farmer, how farm today, hope d hot weather no dey disturb Una too much

How du u expect me to see that...ma monika is abst..lol...My cassava flour is now 87% completed....hmmmm, me not worried about d weather cos i kno heat time and cold time shall neva cease...but seriously i jst tuk ma 3rd bath...one more to go for d day....
Can u write a leta to d Sun? Make u let am kno say nobody dey compete with am pls?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kalimera101: 7:06pm On Feb 22, 2016
eaglevision:
Junior waec result collected!O level result collected!Pre degree result collected! ID card collected! SOR collected!! CUN received! CUL- downloading,a dozen of round neck and shorts downloaded,white sneakers and white salubata gotten! B like say I dn dae get ready for camp like dis ba?

Junior waec kwa?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15pm On Feb 22, 2016
tobikay01:


Na somtin lyk dis person wan dey c fr ds thread fa....
how many of sometin lyk dis u don post for this thread fa?...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:16pm On Feb 22, 2016
Darey00:
WHAT PERSON DISLIKES MUSIC?
my person
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:17pm On Feb 22, 2016
giftiebrown:


so na fake news wey fit gv u heart attack u prefer to dey see...
no mind am jare, make hin dey see am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:18pm On Feb 22, 2016
[size=32pt]WHERE IS EVERYONE?[/size] What is happening in d city? Jst returning frm farm....anybody home
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:21pm On Feb 22, 2016
merikims:

Viewing this topic: giftiebrown ( m ), LogoDWhiz
( m), peterveo ( m ), eaglevision ( m), merikims ( f ),
terrymason( m ), sabatok ( m ), jonsnow92 ( m),
mzbiddy01 ( f ), raylord and 2 guest(s)
babe shey u won turn minister of censor affairs ni? Dis one wey u dey count pple
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:21pm On Feb 22, 2016
Oyehomie:

Hmmmm...i av seen dat already..it's gud though....ur dps look sporty tu....wow, 'dislike music?' Ahahah...i shud av askd wat kinda lady re u dat dislike music but i wouldn't, cos u neva questiond ma kinda guy.
Katerine7 i think i jst met u? cool # stretch forth my hand to exchange greetns
stretch forth her hands to accept the greetings

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 7:22pm On Feb 22, 2016
katerine7:
my person
LOL.. Thats wierd
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Feb 22, 2016
eaglevision:


I neva know hw to reply u,stubborn pikin,good morning jare
lol... My real G wetin dey sopin, hope ur day was kul
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:24pm On Feb 22, 2016
Kbs468:

Let me be justifiably selfish here by starting from the rear cheesy

√ Thank you and I say Amen to your GOOD LUCK wish for us.

√ Sure their Brain don reset absolutely from the motivation posed by the GUUS DUTCH MAN's success story during his first rescue mission.

√ Yes it's good that you wish MOURINHO well in his next job since the fans were not responsible for his departure originally.

And Ofcourse your prayers, relative to him joining Man United might be answered after all, because I heard that Man United's management are now eyeing POTTECHINO (Hope I got the name correct sha)- the TOTTENHAM Manager.
I pray so

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:24pm On Feb 22, 2016
katerine7:

stretch forth her hands to accept the greetings
Lol...that's kinda cool...wat of movies, do u like seeing dem?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:27pm On Feb 22, 2016
Darey00:

LOL.. Thats wierd
I listen but not a fan meaning I can't even identity some musicians if I see them including Nigerians
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30pm On Feb 22, 2016
eaglevision:



Ewwwww! For the first time in history,u no say anythin negative abt ma post,oya kneel down lemme bless u. *lookingfor afose*
lol... Dat afose no go fit do am o, try get better olugbohun wey make sense meanwhile u really need to celebrate am as I don take ur plea nd decide to include u as one of my business associate in GC
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:34pm On Feb 22, 2016
habib55:
Tanx, we are in kaduna.
bro hw life for KD b lyk na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 7:35pm On Feb 22, 2016
katerine7:

I listen but not a fan meaning I can't even identity some musicians if I see them including Nigerians
No problem,i jst find it it ununsual.. Football,Music and girls,the triangle for me. What genre of music interests u by d way?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:35pm On Feb 22, 2016
habib55:
ok,tank u very much.
u re welcom bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:45pm On Feb 22, 2016
Oyehomie:

How du u expect me to see that...ma monika is abst..lol...My cassava flour is now 87% completed....hmmmm, me not worried about d weather cos i kno heat time and cold time shall neva cease...but seriously i jst tuk ma 3rd bath...one more to go for d day....
Can u write a leta to d Sun? Make u let am kno say nobody dey compete with am pls?
abi ooo
the guy seriously needs to know nobody is competing wiv him. so damn hot here ehn.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:49pm On Feb 22, 2016
Fraiser:
bro hw life for KD b lyk na
life in KD is sweet,fun and above all cheap,itz 1 of d best,safest northern state.the only down side is dat u will not want 2 leave afta maybe 6mnth or a year of living here in KD..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:00pm On Feb 22, 2016
Eyin temigrin Bawo ni? mo ki fun gbogbo yin oooogrin





Kbs468, LogoDwhiz, Amodu et al......





Coming back soon!!!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:08pm On Feb 22, 2016
DTOBS:
Eyin temigrin Bawo ni? mo ki fun gbogbo yin oooogrin






Kbs468, LogoDwhiz, Amodu et al......






Coming back soon!!!!!!


Keep enjoying

(1) (2) (3) ... (1371) (1372) (1373) (1374) (1375) (1376) (1377) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.