Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,019 members, 7,976,875 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 02:43 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3522783 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1411) (1412) (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:32am On Feb 25, 2016 |
hardie14:eya, pele |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 11:33am On Feb 25, 2016 |
Awa meje la si je akoni okunrin to lo si igbo irunmole: Emi (akara oogun) Kako (onikumo ekun) Aramanda okunrin, Efoye, Olohun iyo, abbl. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:33am On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:Hmmn. I never write any book before ooo as time no even dey sef because Father further Maths had been keeping me busy ooo if you did further maths b4, you will know what I mean especially for me wey no even do d further maths b4 but to God b d glory. May I should consider doing that really. Thanks all the same because I felt your question is a sign of acknowledging something in me that I'm not seeing just like several others like Fraih, Nathoneal and Oyehomie among others had one time or the other also drew my attention to which all in all summed up to being compliments 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34am On Feb 25, 2016 |
Fraih:see ds gal eye sha............chai!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:34am On Feb 25, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:35am On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Haaa, iyen Emi na, lenu eeee, so because I dey sell sepe now, I don corrupt b dat abi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:35am On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:lol....... E b like say u want make i use my long NYSC leg work two of us go Kwara |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:36am On Feb 25, 2016 |
Fraiser:ehn ehn, no b house me be too ni, abi na garrage wife u dey think say I b bf ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:37am On Feb 25, 2016 |
Olasum ore mi, bawoni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:38am On Feb 25, 2016 |
Kbs468:And he's feeling himself.....Yimu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:39am On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:e really show for your body |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:40am On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:dem kukuma dey fine with dia wahala |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:40am On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz:Funny!! Busy doing anything Na you o, make I just be like you once and for all. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41am On Feb 25, 2016 |
Kbs468:you welcome bro, go live up your potential, wah course did u study in school |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:43am On Feb 25, 2016 |
amodu:beeni oooooo, for dose of una wey go wan amend una khaki, amodu dey here ooo, abeg mk una no carry him moni go outside |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43am On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:hmmm just dey tank God say no b wen I still dey inside world u com dis city, all dis one wey u dey do u for don dey wear night gown inside my house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:43am On Feb 25, 2016 |
FolabiBret:Ogboju ode ninu igbo irunmole by D.O Fagunwa. one of the best book ever readth lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:44am On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:En that one too make sense |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:44am On Feb 25, 2016 |
greatestman:Oh I never knew about that. Sorry please. You know that's one thing with me, I always tend to pick up my reaction from the immediate ones available on a particular page after posting mine nauw, so I missed out from the previous mentions until I got to visit my piled up list of mentions. Sorry once again. Let me get you a concrete and valid estimate b4 mentioning you then. What program again So that I would know how to go about it instead of searching for what you typed earlier. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:46am On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:I guess Ijogbon is their hobby |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:48am On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Hehehe... And I'm here thanking God truly....Night gown ko Night skirt ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:49am On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: Can you see what I am saying I am only amending and paddling MissOyin and nothing more. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:49am On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:beeni oooo, na dia papa dem tk am resemble |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:51am On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: hehehehe. Nothing to do at the moment. What about you? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:52am On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:since qutyjoice has decided to take my twinnie fraih as her sis, invariably she is now part of my family in dat case I will hav a say on who her suitor will be, bur make una wait o, I no mean say make una start to dey bring yam again o, d tym wey I dey collect egunje don go, am now a born again, because my wife blizzydoDo is now avin impact in my life, make any interested suitor com reason wit me first so dat I will present d family demand to him meanwhile qutyjoice am glad u re part of our family. I guess u know all d family members |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:52am On Feb 25, 2016 |
amodu:Niggie always looking for trouble.....Ash |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:53am On Feb 25, 2016 |
amodu:lol, anything bad in adding khaki |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:53am On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:The eye sef dey push me o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:54am On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz:I'm jobless too anyway (lol) This room is helping me out. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 11:55am On Feb 25, 2016 |
Kbs468: M.Ed Measurement and Evaluation |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by classicTutor(m): 11:59am On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz: sorry I have transaction Id 2016**********1 15 digits |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:00pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:I should try and speak Yoruba for d first tym, abeg ta la won? I'm not part of yur family fraiser(get that)lol.....I'm into bae only(one and only Sist @fraih)......Let her do proper introduction rather. |
(1) (2) (3) ... (1411) (1412) (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1 |