Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,899 members, 7,980,172 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525520 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1420) (1421) (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:15pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:lol... I no regret say I quick marry o, as u can see my salary don dey stay for my hand, unlike bfor wey I dey spend everytin for buka, club nd paraga joint, me sef don dey invest all tanks to my blizzydoDo, if for say u don get better wyf lyk me now, ur life for don change, u go don get savings, build house nd comot dat one room apartment wey u don dey live for 15 yrs. *whispering inside my mind* I no pray make u marry sef because I still dey see free drink for ur hand |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 6:18pm On Feb 25, 2016 |
drjoshua2000:Hmmn. Dr Joshua, the best way is to resume prayers fervently ooo for the Naira recovery, else I DEY SEE DANGER, DANGER, WAHALA DEY. But you na Doctor na. Hope say you do your research well b4 making your choice that time ba? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:20pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:i just dey pity u, she go just help u spend ur money finish nd she go comot go help dat guy spend hin nyt, u beta wake up |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 6:22pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:I dey veel her too and I know you veel same but don't deny |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 6:26pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468:Lol...if i no veel am, i go don waka teytey nah.....but ds one wey she no won con gree for oyehomz1 say nah only oyehomie yii nko o? Nd oyehomie neva com bak... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:31pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy oga oh....fine oh,,, I'm on the profit side tho I lost huge money last nyt... ATM cut my ticket last nyt... I greet u.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:33pm On Feb 25, 2016 |
lol, Fraiser u no well i swear. my pman just dey ask why i dey laff alone |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:34pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Brother Fraiser yu know I trust yu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:35pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Iyawo yes ma |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:36pm On Feb 25, 2016 |
If I say operation #2000 page before march 30, I didn't mean to say that you people should be flying the page as if una dey fly kite! Wetin gan sef nah? oyehomie, no be caurse ooo, na wish well I dey wish u well. Qutyjoice,I hate that thing like kilode, after quilox,u will now tell me we re "friends" mba na ayosco gorimapa I go use treat ur Bleep up |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:37pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:I don't understand what you are talking about o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:42pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468:This is confusing, I seriously dunno the difference between oyehomie and oyehomz1(lol) Which one av I bin chatting with?? My brother should help me out. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 6:42pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468: I get 16 babes wey Don promise to visit me thru out NYSC. Wen I estimate how much to cater for them. I go need extra 250k if I no touch my 19800 every month. Then how I go take survive? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:43pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:Lol....She's going for good weda you like it or not |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:45pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:Funniest part I don't know the difference between you two, I'm lost |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:46pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468:Mr thanks for the cool story. At the end of the day I couldn't get it. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 6:46pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: My brother I want to be lecturer, either as a civilian or a military personnel... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 6:48pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:Oyehomie is a gentle man who believe so much in Patience as a virtue....nd he is not here right now...nd oyehomz1 ofcos is dis guy chattn with uuuu...nd he isn't kinda patient enof to tu c a pwetty composed babe nd nt talk... Oyehomz1 is d man |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Feb 25, 2016 |
terrymason:Terrymason dis piece is awsome, I really appreciate. lets kbs468 copy monickers from d data base so dat i dont do partial |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 6:53pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:By now u shud av known....if u re yet to, i guess by tomao he shud b bak....Me i no like d guy o make i tell u now....he is tu dull... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:54pm On Feb 25, 2016 |
drjoshua2000:carry 5 sure games(WIN OR DRAW) for bet9ja with 15k. trust me, u will give testimonies |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:54pm On Feb 25, 2016 |
terrymanson,ur head is dia gidigba.
Well done and God bless for that info shared... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:54pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:And he's trying to defend himself, I think I know now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 6:59pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG padi me...u are quiet dis days..as in extraordinary quiet |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:59pm On Feb 25, 2016 |
biotechshola:don't wori, I go find one sweet hot babe for u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:00pm On Feb 25, 2016 |
Spixytinxy.....chop knuckles....Dat reminds me ahahaha...laff small...u re still owing me? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:00pm On Feb 25, 2016 |
Fraih:ehn ehn, ok I will ova look it |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:02pm On Feb 25, 2016 |
Abbeyunique2:tanks my dear customer, in short take 5 free ori malu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:03pm On Feb 25, 2016 |
Tiippie too is a queen o...but i can't remember reading her words once...always peeping |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:04pm On Feb 25, 2016 |
amodu:ehn ehn |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:04pm On Feb 25, 2016 |
hardie14:ko tope dear, come Sebi u r single |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:05pm On Feb 25, 2016 |
hardie14:no lele nigbayen, oya tk d baby oku |
(1) (2) (3) ... (1420) (1421) (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |