Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,010 members, 7,976,822 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 01:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3522724 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) (1427) (1428) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:40pm On Feb 25, 2016 |
Dis page is dedicated to all my customers, I no go mention una name cos una no una sef IghravweIG:bro wetin I go do na, as e b say I need moni to shop for camp things, na im mk me dey say kaikai oooo, nd d thing get gain oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:41pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:I send my own back o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:41pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG:lol, I comment my reserve |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:42pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:as if you know am vexing for you big time. But for Kbs468 sake,I don forgive u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:42pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:Na so. weti dey happen na. Where ur other moniker. Abi na ban? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:42pm On Feb 25, 2016 |
[size=20pt]Guys any news about the alawi increment?[/size] |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Feb 25, 2016 |
greatestman:may God grant ur heart desire bro |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:43pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG:Yessss banned till 11:45pm tonight |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kuronima: 7:44pm On Feb 25, 2016 |
Mother told me "my child, it's from play play love starts".... I'm seeing and I am watching |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:45pm On Feb 25, 2016 |
DTOBS:am sowi dear, dey ban me dat y I no fit greet u dat day |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:45pm On Feb 25, 2016 |
Kuronima:lol, continue u hear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:46pm On Feb 25, 2016 |
when can we expect callup letter?because I don tired ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:47pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:beeni ooo, bt na for dem my customers mouth I hear am, me no no maybe na tru sha, cos dem don high on sepe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:47pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:Lol. Chai! u go sabi business nor b small. Oya nor worry. me and my padi Frasier, and Justified10 go stroll come later come chilax for ur shop. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:47pm On Feb 25, 2016 |
Kuronima:UR mom is a wise woman |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:48pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:Lol...dat s**e wey yu dey talk na ban ooo....but make e be tru o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:wen u dey te oju orun mole, chop my face anyhow u no know o, just because I dey patronise u, u dey fire me bullet anyhow, u neva know anytin we just start ni o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:49pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:Ok o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tiippie(f): 7:49pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1: Lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Neeneeola: 7:50pm On Feb 25, 2016 |
Yes it is. OlaSalo: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:51pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG:wetin b kai kai? where b d shop? spinxytinxy, how far na.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:52pm On Feb 25, 2016 |
tiippie:Seriously y? Don't wanna get involved abi..u don't wanna get married sharpaly as e dey happn for dis city...see m i neva marry o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 7:53pm On Feb 25, 2016 |
NYSC to re-open orientation camps in Adamawa, Borno, Yobe – DG The National Youth Service Corps will re-open orientation camps in Adamawa, Borno and Yobe statesbefore the end of 2016, the Director-General (DG), Brig.-Gen. Johnson Olawumi, has said.Olawumi told newsmen on Thursday in Katsina that thedecision followed the successes recorded in the fight against insurgency in the north eastern part of the country.‘’Since the insurgency has been reduced drastically, weare resuming orientation in Gombe state beginning with this batch ‘A’ of 2016.‘’Adamawa state will resume with the next batch, whileBorno and Yobe orientation camps will be re-opened before the end of the year,’’ he said.Olawumi said that the states had some of the best facilities for orientation in the country, but had to be closed down due to insecurity.He advised corps members to discharge their duties at their places of primary assignment diligently.The DG called on state governments to ensure prompt payment of allowances to corps members to boost their morale for effective service delivery. http://thenationonlineng.net/nysc-to-re-open-orientation-camps-in-adamawa-borno-yobe-dg/ |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:53pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG:no problem I go dey expect una, I get wan special mixture wey u go like sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Neeneeola: 7:53pm On Feb 25, 2016 |
Niniola Olugboyinwa Babcock University, 2014. Accounting. Kaduna, Kwara, Oyo & Edo in that order. Should have gone with Batch C 2024, but I went for my masters degree. Its good to be here |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:54pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:Nothing dey happen jawe, se u no go patronize me ni, London best dey ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:lol... shebi i tell u nw, mo ma fi sun e, u better beg me now.. bemi 1, bemi 2, bemi 3... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:56pm On Feb 25, 2016 |
Gosj01: Ahaha....i laff small..na ear i go dey use hear amw |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:56pm On Feb 25, 2016 |
Gosj01: Ahaha....i laff small..na ear i go dey use hear am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:56pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:oya no vex, no worry na u I go giv d award of best customer of d year, bikonu, oya tak dis cold bullet tk cool ur temper |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:57pm On Feb 25, 2016 |
justified10:padi mi I dey ooooo, kaikai na sepe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:57pm On Feb 25, 2016 |
Neeneeola:Welcome to our city. nice name u got by the way. |
(1) (2) (3) ... (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) (1427) (1428) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |