Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,919 members, 7,980,271 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 10:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525667 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1428) (1429) (1430) (1431) (1432) (1433) (1434) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:19pm On Feb 25, 2016 |
topealonso: Game Of Thrones That's all you need... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:19pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Mk month end nd u no pay me, na dat I go show u my tru colour |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:20pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG:Hun? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:20pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:Forget dah thing, my husband no dey your shop kankan. Hin dey my boss. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:wetin u dey talk, I resemble dem abbeyunique2, jubrealguy nd justified10 wey dey collect loan for bank drink paraga ni, mind ursef o nd stop toyin wit my public image u know am a politician |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:21pm On Feb 25, 2016 |
topealonso:Big bang theory, orange is the new black, grimm, shades of blue, and if u like kungfu, watch in the badland. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CandiceJay(f): 10:21pm On Feb 25, 2016 |
topealonso: The Librarians, Da Vinci 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:oboi see insult! make ur gal come attend to me, na mama i dey carry, smalli no b my size o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:23pm On Feb 25, 2016 |
Fraih:Thanks Sissy, yea coping with everybody now, let me gist o my brother said I should sit on his lap so he can teach me how to dance shoki and skelewu. Ngbo I should? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:24pm On Feb 25, 2016 |
BlizzydoDo: Evening ma'am. I'm fine, and my day was so-so. Yours? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:25pm On Feb 25, 2016 |
Fraih:hahaha, dey deceive ur sef, na my shop ur husband break him fast, ask am if him reach house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:25pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:because i do am once last month, u come dey bust my bubbles. my wife must not see this though. alakoba |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1:lol... no b today she dey do am for me o, she dey even massage my body wel wel sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:27pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:So what yu are teaching me is illegal |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:27pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:So what yu are teaching me is illegal? Enen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:baba no vex o, na talk reach dia o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:27pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Abeg leave trash for Lawma, sha pay me my moni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:29pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:No dey talk this one for outside say she dey give us extra service nah. u wan make her husband vex close her shop? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:29pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:dem mama dey too na, se na d one wey get apoti aje u want abi d wan wey get ojo waju |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:30pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:ahan iyawo no worry shammak no go see vision for e side,I just wan make e pray for am to change that's all |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:31pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy:Forget dah thing, my husband no dey your shop kankan. Hin dey my bossom |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 10:31pm On Feb 25, 2016 |
Fraih as you kno i am not a poet like yu, neither am i a prolific writer like kbs468...But wen u love someone like (qutyjoice), then u will kno that nothing is impossible.... Therefore i write with ma brain from ma heart. 48 Reasons I Like Qutyjoice 1. Your loyalty to me and everyone or everything that matters to you 2. Your compassion for everyone around you 3. Your selflessness 4. Your integrity 5. Your strength 6. Your devotion 7. How you are always 100% honest no matter what 8. Your kindness 9. The way you always try to avoid questions 10. How you always stand up for what you believe in 11. Your generosity 12. Your confidence 13. The way that you always look for and find the positive in everything 14. Your optimism 15. The fact that you know exactly where you are going in life and will do whatever it takes to get there 16. Your courage even in the face of adversity 17. Your boldness 18. Your gentleness with me 19. How you are always understanding with ppl even when dey don’t deserve it 20. How much you and I share in common together about everything av seen u do 21. How you always can make me laugh or smile even at times when I don’t want to 22. Your zaniness 23. The fact that you refuse to ever completely grow up 24. Your crazy words, gestures, and imitations 25. How you are always kind of animals 26. The fact that you aren’t afraid to laff 27. How you always mention me when I need or ask you to and sometimes even when I don’t ask 28. How you are nt always concerned about me and my well-being 29. The way you scold me 30. The way you liven up a room just by being in it 31 How much you’ve taught me about life and myself even in hours 32. Your intelligence 33. The fact that you are good at fixing things or putting things together by mouth 34 Your zest for fashion 35. Your electronic and technology savvy being a computer guru 36. Your excellent people skills 37. Your amazing words 38. Your awesome hair 39. Your craziness 40 Your incredible baby blue-black shinning eyes 41. Your soft palms tellin m how fragile u re. 42. Your love of life 43. Your uncompromising belief in God, family, and country 44. The fact that you would make the best mother anyone could ever ask for or hope to have 45 The way you sit. If u can't sit u can't be crowned 46. The way you chat 47. Your wackiness 48. The fact that there is nobody else in the world like you and nobody will ever come close [size=25pt]fraih...i finish am[/size] |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:my inlaw shammak gud u ar now fully back from ur official visit to hell fire, I hav d pleasure to introduce to u my latest sis in d family her name is qutyjoice, she is d baby of d house. I know u must hav heard about her bfor, she just finish her studies in somalia nd decided to come back home |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:32pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:chai alakoba ni eleyi oooo, na paraga dey tlk, no b fraiser again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy:ok dont worry dey dia dey do division of labour |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:34pm On Feb 25, 2016 |
Abbeyunique2:chai, oya mk una come dey go una house, I no sell again, se una wan pursue me for husband house ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Feb 25, 2016 |
greatestman:u re welcom bro |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:35pm On Feb 25, 2016 |
SC31:no my hubby no nid dat ologogoro pastor prayer |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:36pm On Feb 25, 2016 |
yeah,you? jubrealguy: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:36pm On Feb 25, 2016 |
Fraih:continue dreaming |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:36pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser:Sorry mate. I was just wondering y u dey attack me because i dey follow dat 5n chic reason. Upon say una don share all d babes among una sef. I no say u dey eye d babe. Sori if i offend u with my write up. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:37pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice:Na swearing-in ceremony when dey go on for our neighboring nation (B16) o. Fraih don dey there. we dey wait for u. |
(1) (2) (3) ... (1428) (1429) (1430) (1431) (1432) (1433) (1434) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |