Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,184,344 members, 7,923,426 topics. Date: Saturday, 17 August 2024 at 06:16 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1434) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3486639 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1431) (1432) (1433) (1434) (1435) (1436) (1437) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:18pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
see u, u tink sey i b lyk ur husband wey no sabi care for woman? Hin dey find new wife, hin no even no d day wey d ones wey dey house don chop last, no matter d amount of wetin i drink, ile koko ni tagbe
c dis one oooo, anyways come dey go house, I don close
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:20pm On Feb 25, 2016
hardie14:

yes am single. any p?? abi you get husband for me ni??
just d person av bn looking for, yes oooo I get correct ogbonge husband for u, na minister him b oooo, so moni no b problem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:20pm On Feb 25, 2016
Hardie14 the nightcrawler is here but me wanna sleep. all those non-alcoholic alcohol don dey worry me.
*curtain fades
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:20pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
Where is our amiable VP, Armynu and of course,
His beautiful other half, Dominion29.
dey r busy making babies
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:21pm On Feb 25, 2016
BlizzydoDo:
I no understand yuu @ all o
ahhh babe y nw, dont doubt me, u know i luv u so much nd i say it everywia so u dont hav anytin to fear about
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:21pm On Feb 25, 2016
SC31:
well he's a really wonderful person,not a woman spanner like some people
Hehehe, make I do aproko small and who are those pple?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:21pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:

Ofcos she nah
Zaniness from Zany nah...quality of being laughable joor...she is funnnnyyy...

I stated it there nah..in jst sm hours, she has said alot that u can kno ds 48 tns abt her joor..
I'm nt takin bak doors o nd i no get supernatural power...jst trust ma instinct ni...plus i av seen her writings
Who said she love animals...she is kinda like animals... Like d nightingale...like passerines and so on...pwetty ones
I wanted to writ 'kind of animals' not kind to animals..
Ehmm!
Ok, I grab.

Task two.
Why would you wana be a part of our family? By now, you know everyone in our nuclear home.

***
My dear SC31, guys of nowadays ehn, you cant underrate them, you need to be sure before you commit yourself into them cool I no dey chase anyone away, I am just doing the needful, i am watching my sister's back.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:22pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
ahhh babe y nw, dont doubt me, u know i luv u so much nd i say it everywia so u dont hav anytin to fear about
No vex for my bro Biko hun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:22pm On Feb 25, 2016
hardie14:

awwwww**blushing** thats so sweet and totful of you.
don't blush oooo, dat ologogoro has nothing to offer u oooo, awon giv u correct person, so no let jubrealguy trick u

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pimpguy11(m): 11:22pm On Feb 25, 2016
Pls can i bring my laptop to the orientation camp??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:24pm On Feb 25, 2016
jubrealguy:
para still dey my body oooo, after so much money i bn don spend for ya side on top Fraiser for ya side......owo oniru, owo alata........d guy layalaya dey tell everybody say na loan me. Dey collect say i no dey pay shaperly for my paraga and i no blame am, if to say u no break the customer code, just keep my 4 baby oku wey hardie14 pay down for me till Sunday........... I dey go one week strike like ds

Wetin come pain me pass na say d guy cum yeye me say i no get wife for house....... Dey tell d world say i dey one room apartment for 15yrs, d same room wey i squat am wen e never meet BlizzydoDo.

If u see am for joint next time, hep me tell am say "ma gbe keke e lo, mi o ba e sherey mo"
Haaa abeg ooo, no go on strike oooo, I don get dose drink wey u dey like, try come tomoro morning
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:24pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
dey r busy making babies
Lol.
Isokay cheesy.
It's allowed.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:24pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
wetin u dey talk, I resemble dem abbeyunique2, jubrealguy nd justified10 wey dey collect loan for bank drink paraga ni, mind ursef o nd stop toyin wit my public image u know am a politician
Iwo..... You, abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:25pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
no worry I don see am nd I understand wetin she mean, she dey follow me talk in parable b dat
c dis one oooo, u wey no even no Wetin u dey tlk
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:25pm On Feb 25, 2016
pimpguy11:
Pls can i bring my laptop to the orientation camp??
pimpguy, u wan dey love-vendor for dere ni? Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:25pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
shut up, how dare u, which head, abi d baby oku don dey fite gidigbo for ur head ni
God forgives you 'cause u know not what you're doing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:

Haba! 48 reasons unto say man like woman. u dey ask him phd questions
if hin don pass dat one hin go come face my own interview too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 11:27pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Ehmm!
Ok, I grab.

Task two.
Why would you wana be a part of our family? By now, you know everyone in our nuclear home.

***
My dear SC31, guys of nowadays ehn, you cant underrate them, you need to be sure before you commit yourself into them cool I no dey chase anyone away, I am just doing the needful, i am watching my sister's back.
Hmmm...me wey be say yu don kno wey no b today....fraih.... If dem talk say na water go cook fish i go disagree...Anyways ur hubby na ma Padi original.. Na ma church memba...nd i kno say dis marriage tn go create a stronger bond btw us...plus I'm not bcomin ur family.. I wanna get my own family ni..wey b say na m go be d head... Fraih....i no won involve ur hubby ni o...na one time he go sign me o....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 11:28pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
if hin don pass dat one hin go come face my own interview too
Fraiser...ahhhhhh...wettn i du u nah...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:28pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
don't blush oooo, dat ologogoro has nothing to offer u oooo, awon giv u correct person, so no let jubrealguy trick u
ehn ehn. i knw you gat mi back 24/7. thanks hun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:28pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:
Hardie14 the nightcrawler is here but me wanna sleep. all those non-alcoholic alcohol don dey worry me.
*curtain fades
alrice goodnight, no forget say I go dey chop as early as 4am tomoro oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:29pm On Feb 25, 2016
SC31:
lipsrsealed yeah,you?
Engineering........Guess u gon b around for convocation
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:29pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:
Hardie14 the nightcrawler is here but me wanna sleep. all those non-alcoholic alcohol don dey worry me.
*curtain fades
oga come ooo abeg i no be night crawler. you hear. oya go sleep like that.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:30pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Hehehe, make I do aproko small and who are those pple?
*Whispers kbs468 wey get eye for your matter na their oga,then your brother Fraser con follow,but e be like say e wife blizzydodo don dey change am,I no tell you anything sha o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:30pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
just d person av bn looking for, yes oooo I get correct ogbonge husband for u, na minister him b oooo, so moni no b problem
ok. am waiting for d details.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:30pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:

Lol.
Isokay cheesy.
It's allowed.
beeni oo, bt bro se u no wan get wife ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
pimpguy11:
Pls can i bring my laptop to the orientation camp??

In one sentence:

No, you can't.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:31pm On Feb 25, 2016
Shammak:

God forgives you 'cause u know not what you're doing
I no wat am doing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
pimpguy11:
Pls can i bring my laptop to the orientation camp??
Not advisable bruv
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:

No dey talk this one for outside say she dey give us extra service nah. u wan make her husband vex close her shop?
nd na tru o, na d jara wey she dey giv dey make us patronise her wella o, why my mouth too dey leak sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
hardie14:

awwwww**blushing** thats so sweet and totful of you.
I was just getting excited abt this until i found out u juz believe spixytinxy just like that..........as in just like that
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OlaSalo(m): 11:32pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
lol... U sef no won carry last
egbon fraiser, abeg, who no like better thing grin
me sef wan do as una dey do. I don old for this colony and I gatz marry within our colony

(1) (2) (3) ... (1431) (1432) (1433) (1434) (1435) (1436) (1437) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.