Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,402 members, 7,961,244 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 07:17 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (93) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2642647 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (90) (91) (92) (93) (94) (95) (96) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 2:07pm On Feb 26, 2016
justified10:
which kind VP/ first lady b dis o...make we fight ke...give us d galon of zobo, we go share am.
time wey you use dey talk, yorme don use am stab you finish grin grin Kpele
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:08pm On Feb 26, 2016
ruthobaz:

Chop knuckle cheesy cheesy
Gallon of zobo, kunu milk and 4 bottles of orijin dey wait for you for sambisa forest. cheesy
Come fast oh or e go hot. U know as weather be now oh grin

Sabi kini? Justified10, iz u I won for oh! Coman goan gave ur gifts!

Wicked VP! Why I Vote u sef
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:09pm On Feb 26, 2016
Congratulations to His Excellency, Mr president and His Emminent Vice on your swearing ceremony that took place yesterday. Be wiser than Solomon(excluding the 700 wives and concubines part of him) and as caring and passionate as a sheep.
.
I thank Justified10 for stepping in for me in my absence, Gracias Sir!
.
Kudos to special guests cum observers from neighbouring Golden city;
logodwhiz,
amodu,
ighravweIG,
johndanny et al.
.
And to all Gracelanders.
Am partially free from mtn
HOW UNA DEY?
Greycious
Justified10
ruthobaz
abbie25
yorme
et al
.
Mentions plenty o

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:15pm On Feb 26, 2016
DexxyAlebs:

Senatorial Form request!
Olabisi Onabanjo University, Ogun state
Cc: chumaster Manus17
*gives him form*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 2:16pm On Feb 26, 2016
yorme:


Sabi kini? Justified10, iz u I won for oh! Coman goan gave ur gifts!

Wicked VP! Why I Vote u sef
grin grin U no vote me na. Na greycious you vote. I just dey follow am
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:25pm On Feb 26, 2016
ruthobaz:
grin grin U no vote me na. Na greycious you vote. I just dey follow am
Chumaster, welcome back oh! Permission to unvote! Ruthobaz has changed fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 2:33pm On Feb 26, 2016
yorme:


Chumaster, welcome back oh! Permission to unvote! Ruthobaz has changed fa!

Chumaster, welcome back oh! Permission to unvote! yorme has changed too!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:34pm On Feb 26, 2016
yorme:


Chumaster, welcome back oh! Permission to unvote! Ruthobaz has changed fa!
Thanks to you my brother, why would you want to unvote?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:36pm On Feb 26, 2016
ruthobaz:


Chumaster, welcome back oh! Permission to unvote! yorme has changed too!
you guys want to put me at middle of an highway ba?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:36pm On Feb 26, 2016
chumaster:
Thanks to you my brother, why would you want to unvote?

She's getting naughtier ni. N tuning my back against Justified.

Ruthobaz, shey u vote me in for anything ni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:39pm On Feb 26, 2016
Greycious:
Goodnight everyone, Please enjoy yourselves to the fullest as there is more than enough to go round



10 more pages grin
Chumaster, I hope u still remember the question I asked last time out?
Ofcourse I do. But now that you have been sworn in as President, it is now under the purview of the Presidency

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:43pm On Feb 26, 2016
chumaster:
you guys want to put me at middle of an highway ba?

No worry, Trailer no go hit u! Except if na ruthobaz drive am sha
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:44pm On Feb 26, 2016
LogoDWhiz:
VP and First Lady?

Hmm!


2 conflicting posts!


Cc: Chumaster
lol, we elected vice-president. Mr president never told us he is married nor showed us his marriage certificate, so for now we don't understand the 'first lady' mentioned
cc
greycious
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by battoyyeb(m): 2:46pm On Feb 26, 2016
Senatorial form
Ladoke Akintola University of Technology
cc: chumaster
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:47pm On Feb 26, 2016
yorme:


No worry, Trailer no go hit u! Except if na ruthobaz drive am sha
trailer? no be only trailer dey kill for 9ja highway na, besides my vice-president can't be driving a trailer. she no dey work for dangote na grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:51pm On Feb 26, 2016
battoyyeb:
Senatorial form Ladoke Akintola University of Technology cc: chumaster
*gives him form* na em be LAUTECH ba?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:02pm On Feb 26, 2016
chumaster:
trailer? no be only trailer dey kill for 9ja highway na, besides my vice-president can't be driving a trailer. she no dey work for dangote na grin

Hehehe. Na the official ride wey pressy Greycious dash am oh. Na why she grow naughty na.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:03pm On Feb 26, 2016
chumaster:
you guys want to put me at middle of an highway ba?
You know you have always been unbiased, so you should always be at the middle na wink grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:05pm On Feb 26, 2016
yorme:


Hehehe. Na the official ride wey pressy Greycious dash am oh. Na why she grow naughty na.
Nope, I got the Bugatti Veyron as my official ride oh cheesy. My darling greycious is ever caring smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:08pm On Feb 26, 2016
justified10:
afternoon...how u dey?

I dey warm up for ur convocation o.na once I dey chop per day, so I go fit chop wella march1

E go better make you no chop at all. I no dey cook rice oo. Na pounded yam with nsala soup. Get ready to purge lolz grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:10pm On Feb 26, 2016
Kingzy4pep:

Make una dey whine me o.... Una nor hear say oil price don drop, Abi?

I like South West, but nysc forcefully collect the space I left for them since 2 north is compulsory.
oil money com down but money still dey oil and gas..and if u no follo oil, if u dig 10boreholes for abj, u don turn millionaire o..

2northern state compulsory ke? abi nysc dey craze.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:10pm On Feb 26, 2016
Abbie25:


E go better make you no chop at all. I no dey cook rice oo. Na pounded yam with nsala soup. Get ready to purge lolz grin
nsala kwa...

kilo n jebe?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:11pm On Feb 26, 2016
yorme:


She's getting naughtier ni. N tuning my back against Justified.

Ruthobaz, shey u vote me in for anything ni
No vex na cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:12pm On Feb 26, 2016
ruthobaz:

time wey you use dey talk, yorme don use am stab you finish grin grin Kpele
yorme na bad boy na...fear anybody from futmx..

fear greycious o..no too trust am.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:13pm On Feb 26, 2016
Abbie25:


E go better make you no chop at all. I no dey cook rice oo. Na pounded yam with nsala soup. Get ready to purge lolz grin

*leaves ma convocation preparation ground*
*starts trekking straight down to Lagos *

I cannot fit miss this free offer!


Nope, I got the Bugatti Veyron as my official ride oh
cheesy . My darling greycious is ever caring smiley
Ruthobaz, self deceit can be fun, u know!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:13pm On Feb 26, 2016
justified10:
nsala kwa...

kilo n jebe?

Oh I forget say you no know am. It's like pepper soup but thicker than pepper soup. Some people call Ofe Nsala white soup I think Na my tribe delicacy smiley
If you chop am, you go port go Delta one time.. ask any igboman here..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:15pm On Feb 26, 2016
yorme:


Hehehe. Na the official ride wey pressy Greycious dash am oh. Na why she grow naughty na.
Trailer! Official ride? Hope it is bulletproofed?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:15pm On Feb 26, 2016
chumaster welcome, me I miss u fa..u knw I once told u dat I admire u, now I admirer u o.

while u were away, ruthobaz didn't show up for d swearing in...so, for now we av no VP until pressy and u fix ha own swearing in...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:17pm On Feb 26, 2016
Abbie25:


Oh I forget say you no know am. It's like pepper soup but thicker than pepper soup. Some people call Ofe Nsala white soup I think Na my tribe delicacy smiley
If you chop am, you go port go Delta one time.. ask any igboman here..
as u dey describe am, I don dey port...

can't wait for march 1...I go reduce my feeding to half time a day..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:17pm On Feb 26, 2016
ruthobaz:

You know you have always been unbiased, so you should always be at the middle na wink grin
not in the highway(difficult situation) na, you dnt like me one bitwinkcheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:19pm On Feb 26, 2016
justified10:
as u dey describe am, I don dey port...

can't wait for march 1...I go reduce my feeding to half time a day..

*in fela's voice*
Hunger, e no get enemy!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:20pm On Feb 26, 2016
Abbie25:


E go better make you no chop at all. I no dey cook rice oo. Na pounded yam with nsala soup. Get ready to purge lolz grin
chai Ofe nsala, have you stayed in Imo state before?

(1) (2) (3) ... (90) (91) (92) (93) (94) (95) (96) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.