Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,120 members, 7,887,244 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 03:49 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1443) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3450950 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1440) (1441) (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:51pm On Feb 26, 2016
Dedicated to all my customers, dose of una wey dey ask of Monkey tail, e don dey ooooo, moreke sef dey, ori malu gan dey. Come one, come all. Madam spixy joint dey greet una ooooo








BlizzydoDo:
madam we go fight o, yuu de cast my Oga all d time
ahn ahn, u sure say u fit fite mi, u too tell year husband to pay me my moni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:52pm On Feb 26, 2016
BlizzydoDo:
so early in d day yuu don de drink, all z well
as per say my wife no dey around
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:52pm On Feb 26, 2016
johndanny:
why u want make dem change am? U didn't like wat u saw during d hackers days?
taraba is what they gave me.i really need to do something to it.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:52pm On Feb 26, 2016
BlizzydoDo:
madam ow market??
market no dey oooo, u no say pple neva come bk frm work, jubrealguy dey vex for me, nd na im dey bring afternoon customers for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:54pm On Feb 26, 2016
Abbeyunique2:
Looking through the thread with my aba-made telescope and spiritually sipping my burukutu wey i purchase from iyalaje general spixytinxy.
wa gbayi jare, d drink don dey finish oooo, se mk I baby oku
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:56pm On Feb 26, 2016
BlizzydoDo:
so early in d day yuu don de drink, all z well
which wan b so early, no spoil market for me oooo, se u no no say na since 4am I don start bizness
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:56pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
wa gbayi jare, d drink don dey finish oooo, se mk I baby oku
oya bring am, no let fraiser see am o you know say nah okanjua he be.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 4:00pm On Feb 26, 2016
Abbeyunique2:

oya bring am, no let fraiser see am o you know say nah okanjua he be.
y na, even dou him c am, Sebi na moni him go pay, abi only u fit buy all d ori malu ni. Pomo dey tooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 4:02pm On Feb 26, 2016
Qutyjoice:

I dnt think so
jeez like serious, mehn wetin i go do na? No hope? But what i.d card can a person use? If the person does not have school i.d card? Or is it no school i.d card no registration? I need some hope here?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 4:07pm On Feb 26, 2016
VillageGOAT:

jeez like serious, mehn wetin i go do na? No hope? But what i.d card can a person use? If the person does not have school i.d card? Or is it no school i.d card no registration? I need some hope here?
The most important thing yu need there is a certificate/SOR and an identification that you were once a student of your school.
My school, FUTA for instance, retreived the school ID card from us when we got the certificate and also gave us an identification letter. So, your ID card is not a prerequisite for registration in camp.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 4:12pm On Feb 26, 2016
Fraih:

The most important thing yu need there is a certificate/SOR and an identification that you were once a student of your school.
My school, FUTA for instance, retreived the school ID card from us when we got the certificate and also gave us an identification letter. So, your ID card is not a prerequisite for registration in camp.
ha! Thank you very much my sister, may God bless you with five plots of land in banana island, now there is hope for me, remain small i would have used toilet roll to commit suicide hehehe, make i relax now...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 4:16pm On Feb 26, 2016
VillageGOAT:

ha! Thank you very much my sister, may God bless you with five plots of land in banana island, now there is hope for me, remain small i would have used toilet roll to commit suicide hehehe, make i relax now...
LoL cheesy
Hmmm, Banana Island is actually one of the places I planned visiting soon, so I am keying into your prophecy.

You just get your certificate/SOR /Identification and you are good to move.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:23pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
eya, pele dear, bt se na mosquito causing malaria or sent4rina causing malaria
u share sey ur ibeji never vomit 4 ur brain.abi na d ogogoro wey u dey sel enter ur skul wey com make u dey ask me question.Inshort na sent4rina malaria.waz ur busines? We self wan born twins
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:24pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
y u go find trouble bf, se u lost ni abi u don forget say na u gangan b trouble
i laff! Na u b trouble
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:25pm On Feb 26, 2016
BlizzydoDo:
no de join mi & Rukkyola o I no get power 4 her bad mouth o
u don kolo.na u b bad mouth
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:27pm On Feb 26, 2016
Fraiser:
even if u no miss me, just make sure say u miss blizzydoDo
wat ov blizzygarri?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:28pm On Feb 26, 2016
Ba3 low! I go gist una story lera.off i go
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kratoss(m): 4:29pm On Feb 26, 2016
Does any1 have an idea wen d official CUL will be ready? Is it immediately after the registration closes or it takes longer,maybe from past set info...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:31pm On Feb 26, 2016
Hi all. I just saw my CUL










































































































IN MY DREAMS. Puffs some ShisHa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:47pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
Dedicated to all my customers, dose of una wey dey ask of Monkey tail, e don dey ooooo, moreke sef dey, ori malu gan dey. Come one, come all. Madam spixy joint dey greet una ooooo








ahn ahn, u sure say u fit fite mi, u too tell year husband to pay me my moni
which kind embarrassment b diz 1 na....hu send yuu make yuu sell on gbese in d 1st place?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:50pm On Feb 26, 2016
Rukkyola:

u don kolo.na u b bad mouth
I 4 hapi had t been na only d kolo sef...na kolo person de knw dier partner tho (we are partners in d kolo system)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:52pm On Feb 26, 2016
VillageGOAT:

jeez like serious, mehn wetin i go do na? No hope? But what i.d card can a person use? If the person does not have school i.d card? Or is it no school i.d card no registration? I need some hope here?
Current school ID card is what I know
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 4:58pm On Feb 26, 2016
Fraiser:
lol... morni baba, dis luv no fit comot o, even if den put gun on my head I go still dey say I LOVE U to blizzydoDo
hmmmm.... since we I don go u'v turn smefin else!! Am bck @ yah angry angry angry angry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 5:02pm On Feb 26, 2016
drjoshua2000:
Hi all. I just saw my CUL

IN MY DREAMS. Puffs some ShisHa

Smacks him on d h e a d pours b u r u k u t u on his head





Nigga grin


.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:08pm On Feb 26, 2016
Fraih:

The most important thing yu need there is a certificate/SOR and an identification that you were once a student of your school.
My school, FUTA for instance, retreived the school ID card from us when we got the certificate and also gave us an identification letter. So, your ID card is not a prerequisite for registration in camp.
really!!!.
you don collect cert and letter of identification??
and me still dey wakabout.
abeg wetin be the procedure.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 5:08pm On Feb 26, 2016
Fraiser:
trick my wife ke? I no give my wife, my dearest blizzydoDo any trick o, na natural luv we get for each oda, na d first day wey will see lyk dis we don attarch togeda lyk magnet nd gum togeda lyk super glue, wetin concern u if I teach her dance? No b my blood she b
if u gum like super glue nah kerosene go separate unah if u like gum like magnet nah to use hammer scatter am... 4 ere fraiser abi werin den dey call u b4 u carry wife 4 ere if u no ta epo pupa si ori esu, gbebo sori tameta no wife 4 u oo... lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:11pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
leave matter for Mathias, biotechshola na correct person, me no fit giv u anyhow person now, se u no wan join d married women association of golden city
shey salary dey for dem ni??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 5:12pm On Feb 26, 2016
VillageGOAT:

jeez like serious, mehn wetin i go do na? No hope? But what i.d card can a person use? If the person does not have school i.d card? Or is it no school i.d card no registration? I need some hope here?
Seriously don't take the risk of going to camp without I.D card, it all depends on type of camp. Some may be strict wit school-
issued ID. Go to your school, if the person in charge is frustrating you keep begging him or go and report him to any of the staffs.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:12pm On Feb 26, 2016
Fraiser:
hardie14 I want to tell u wit utmost sincerity dat biotechshola is an epitome of integrity, decensy, faithfulness nd caring heart, I tink d greatest honour u can get in dis city is to b is wife, just giv it a try babe u wil share d testimony eventually, infact if u can consent to his proposer I will declear a three days of free drinks ova d city, spixytinxy should take note of dat
note taken sir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:14pm On Feb 26, 2016
Fraiser:
u don start to dey gbeborun giv my wife abi, I no just know why una dey beef my peaceful home, me nd my blizzydoDo we say no to intruders
beef ko. fish ni.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 5:14pm On Feb 26, 2016
spixytinxy:
y na, even dou him c am, Sebi na moni him go pay, abi only u fit buy all d ori malu ni. Pomo dey tooo
ori olongbo nko... u get, nah dat 1 sure pass and if u no gt I go manage ori Aja grin grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chigsboss(m): 5:29pm On Feb 26, 2016
it has become of public notice dat most members of nl esp d pcms spend more tym on this thread than dey do at home or work, tym which should av been used productively is being languished here,i therefore call for d suspension or restriction of access to dis thread

(1) (2) (3) ... (1440) (1441) (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.