Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,035 members, 7,980,686 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 09:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526206 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1440) (1441) (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:51pm On Feb 26, 2016 |
Dedicated to all my customers, dose of una wey dey ask of Monkey tail, e don dey ooooo, moreke sef dey, ori malu gan dey. Come one, come all. Madam spixy joint dey greet una ooooo BlizzydoDo:ahn ahn, u sure say u fit fite mi, u too tell year husband to pay me my moni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:52pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:as per say my wife no dey around |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:52pm On Feb 26, 2016 |
johndanny:taraba is what they gave me.i really need to do something to it. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:52pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:market no dey oooo, u no say pple neva come bk frm work, jubrealguy dey vex for me, nd na im dey bring afternoon customers for me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:54pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:wa gbayi jare, d drink don dey finish oooo, se mk I baby oku |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:56pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:which wan b so early, no spoil market for me oooo, se u no no say na since 4am I don start bizness |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:56pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:oya bring am, no let fraiser see am o you know say nah okanjua he be. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 4:00pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:y na, even dou him c am, Sebi na moni him go pay, abi only u fit buy all d ori malu ni. Pomo dey tooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 4:02pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:jeez like serious, mehn wetin i go do na? No hope? But what i.d card can a person use? If the person does not have school i.d card? Or is it no school i.d card no registration? I need some hope here? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 4:07pm On Feb 26, 2016 |
VillageGOAT:The most important thing yu need there is a certificate/SOR and an identification that you were once a student of your school. My school, FUTA for instance, retreived the school ID card from us when we got the certificate and also gave us an identification letter. So, your ID card is not a prerequisite for registration in camp. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 4:12pm On Feb 26, 2016 |
Fraih:ha! Thank you very much my sister, may God bless you with five plots of land in banana island, now there is hope for me, remain small i would have used toilet roll to commit suicide hehehe, make i relax now... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 4:16pm On Feb 26, 2016 |
VillageGOAT:LoL Hmmm, Banana Island is actually one of the places I planned visiting soon, so I am keying into your prophecy. You just get your certificate/SOR /Identification and you are good to move. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:23pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:u share sey ur ibeji never vomit 4 ur brain.abi na d ogogoro wey u dey sel enter ur skul wey com make u dey ask me question.Inshort na sent4rina malaria.waz ur busines? We self wan born twins |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:24pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:i laff! Na u b trouble |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:25pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:u don kolo.na u b bad mouth |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:27pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:wat ov blizzygarri? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:28pm On Feb 26, 2016 |
Ba3 low! I go gist una story lera.off i go |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kratoss(m): 4:29pm On Feb 26, 2016 |
Does any1 have an idea wen d official CUL will be ready? Is it immediately after the registration closes or it takes longer,maybe from past set info... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:31pm On Feb 26, 2016 |
Hi all. I just saw my CUL IN MY DREAMS. Puffs some ShisHa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:47pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:which kind embarrassment b diz 1 na....hu send yuu make yuu sell on gbese in d 1st place? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:50pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola:I 4 hapi had t been na only d kolo sef...na kolo person de knw dier partner tho (we are partners in d kolo system) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:52pm On Feb 26, 2016 |
VillageGOAT:Current school ID card is what I know |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 4:58pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:hmmmm.... since we I don go u'v turn smefin else!! Am bck @ yah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 5:02pm On Feb 26, 2016 |
drjoshua2000: Smacks him on d h e a d pours b u r u k u t u on his head Nigga . |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:08pm On Feb 26, 2016 |
Fraih:really!!!. you don collect cert and letter of identification?? and me still dey wakabout. abeg wetin be the procedure. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 5:08pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:if u gum like super glue nah kerosene go separate unah if u like gum like magnet nah to use hammer scatter am... 4 ere fraiser abi werin den dey call u b4 u carry wife 4 ere if u no ta epo pupa si ori esu, gbebo sori tameta no wife 4 u oo... lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:11pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:shey salary dey for dem ni?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 5:12pm On Feb 26, 2016 |
VillageGOAT:Seriously don't take the risk of going to camp without I.D card, it all depends on type of camp. Some may be strict wit school- issued ID. Go to your school, if the person in charge is frustrating you keep begging him or go and report him to any of the staffs. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:12pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:note taken sir |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:14pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:beef ko. fish ni. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 5:14pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:ori olongbo nko... u get, nah dat 1 sure pass and if u no gt I go manage ori Aja |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chigsboss(m): 5:29pm On Feb 26, 2016 |
it has become of public notice dat most members of nl esp d pcms spend more tym on this thread than dey do at home or work, tym which should av been used productively is being languished here,i therefore call for d suspension or restriction of access to dis thread |
(1) (2) (3) ... (1440) (1441) (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |