Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,052 members, 7,980,747 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 11:42 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526297 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1446) (1447) (1448) (1449) (1450) (1451) (1452) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:27pm On Feb 26, 2016 |
Fraih:Chai FRAIH Oooo!! See as you sef dey slam the name like DJ wey dey pon the replay,stop making him feel like slapping himself for selecting or accepting such a name nau, he could Hv a positive inspiration behind the name..the guy never still answer n my studio time is fast running out...I m sure he is in a state of CATALYPTIC KPARAKPOI..Yes,thats all. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:30pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:won tan e, oun tan candle. signify if u don't know the meaning |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:30pm On Feb 26, 2016 |
SC31:madam, yuu sure say una de talk 4rm time 2 time? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:31pm On Feb 26, 2016 |
eaglevision:as per my honey pie, she is good. thanks but no thanks |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Feb 26, 2016 |
eaglevision:my padi of life, u re welcom , i missed u plenty |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:37pm On Feb 26, 2016 |
Any advice for folks that be going to Camp with their Camera and prolly Laptop?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:38pm On Feb 26, 2016 |
who else saw the news on front page about the ashawo increasing there price due to the dollar krinkum krakum |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39pm On Feb 26, 2016 |
Oyehomz1:kai na which elderly man u go meet wey giv u dis kyn advice? now i can see u want to marry my sis, na because say u want enter back door com carry my sis bfor na hin make me lock d door, en en now i can open d door for u, but bfor i talk go buy prayer drink come so dat i can bless d union, oya dide gbera nle |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:40pm On Feb 26, 2016 |
Brimmie:i heard that they do collect laptop but it will at your own risk or Oyo will be ur case if dem still am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:41pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo: Lol! Sounding super cool ke,I dae sound hot b4 ni? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:43pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:nkopo se afo tang. lolz |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:44pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: I too miss u sef,if na that time wey I still be gay,I for throw u kisses,but na hug u go just manage nw jare |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 10:45pm On Feb 26, 2016 |
tellasola: You came late |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Feb 26, 2016 |
wittyemi:gud eveni baba, u re welcom its been awhile hw was ur jorney |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:46pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2: I'm asking for Advice !! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tellasola(m): 10:48pm On Feb 26, 2016 |
LogoDWhiz:Gbayi! Have gotten ma want. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49pm On Feb 26, 2016 |
IghravweIG:lol... baba I never recover from yesterday hangover o, canoe still dey resemble ship for my eyes o, abah u won kill me? dat spixytinxy don dey miss gegemu wit her drinks o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:49pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2: Hmmmm,afi pie chart na,greet her for me sha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:better |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:53pm On Feb 26, 2016 |
Brimmie:Your camera is still gona be within reach, but a 100% security is not guaranteed with your laptop. And I tell you, yu will be extremely busy to work with it. A tablet is still advisable. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:55pm On Feb 26, 2016 |
Brimmie:pls can you categorically tell us what you want to use the laptop for in camp? Abi na you wan edit the new movie "DEATHPOOL" ni? Well I heard the military combos will help u collect it at the gate,keep it for u till after camp; and most likely,you prolly might not get ur laptop back...so maybe you can prolly reconsider your decision of Camping with with lapi,so you won't prolly lose it to soldiers or prolly to fellow sharp otondos. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:55pm On Feb 26, 2016 |
LogoDWhiz: Correct! Enjoyyyment tinsa.Just like I promise u that ma boys gonna welcome u well weneva u show up,those guys shudda finishd their exam by nw,hpe say no be all those eleje tutus dae tie u down join? . Hehehe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 10:56pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:spixytinxy no gt hennesy nah monkey tail and ori Aja... oh sorry ori malu wiv ponmo to yi she gt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:my friend pls no dey relate to my wife directly, u go first tell me anytin u won tell her, na me go help u tell her, I no dey take my wife do friendship o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:amen amen amen in jesus name |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:59pm On Feb 26, 2016 |
wittyemi:@bolded, far from It. I have no intentions to. I really cant wait to read the inspiration behind his moniker. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:59pm On Feb 26, 2016 |
Brimmie:don't worry my dear,you ll get loads of advice here on GC...sit back,relax n grab ur copy/ bottle of chilled kunu to bad...wa gba |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:i laff her, husband wey don go marry anoda wyf put for anoda city |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 11:03pm On Feb 26, 2016 |
wittyemi:i got my inspiration from my ex ' girlfriend, any time i did not give her money, she calls me a goat, she will be like "this goat is very stingy", so i had to break up with her and return back to the village to hustle some money, glory be to God, i now have two plots of land in ota, with one lexus jeep and too much money. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:ore maje kaja o, i say make u leave my wife, se won bi sorin mo eja ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:04pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:Hmmmmm,smooth operator,i hail thee; I kukuma dey background dey peep...thanks all the same baba. I v got two bottles of kunu,wouldn't you rather join me. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:05pm On Feb 26, 2016 |
eaglevision: Lol! Sure I am. Nah. No mercenary. Just chilling with my peeps |
(1) (2) (3) ... (1446) (1447) (1448) (1449) (1450) (1451) (1452) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47 |