Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,222 members, 7,981,352 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 03:19 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526866 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1526) (1527) (1528) (1529) (1530) (1531) (1532) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:00pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:If you cherish your toes, don't buy it o. Dunno why people are buying it sef. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 02, 2016 |
Abbeyunique2:oshe mi ni kayefi o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 02, 2016 |
Abbeyunique2:oshe mi ni kayefi o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:04pm On Mar 02, 2016 |
Fraih: Lol.. Na one Man for hin office fest talk sey I dress like WizKid! Sey I con loose button join! Thank God for one Prof wey help me beg am o! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:ehn ehn, Sebi na cos pple dey buy am, dat y I say mk I buy too |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Mar 02, 2016 |
bolagabriella:eh! Bola mi so u don come, yea na true o, i don forget sef, dat day wey I use my ATM pay cab man for u via pos, mo ti ranti |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:06pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:I tire for yur matter(lol) Tennis ko soccer ni, my brother dash me ko my daddy dash me ni....I do sport alot jawie, tell me why I no go get am. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:06pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy: Lol.. It's only useful during rainy season coz of dirts. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:08pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:I go stil buy b dat cos of d rainy season |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:08pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:The rubber sneakers plenty 4 here like sand. It pays wen it's raining, easy to clean/wash again. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:10pm On Mar 02, 2016 |
Abeg one guy said sumtin abt CUL |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:10pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:where is dat nd how much is it |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:even if den ask fraih make she choose her twinnie a million tyms, she no go hesitate bfor choosing me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:12pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Na lie, Na everyday yu go dey wear am? it's not as if yu no go wear socks. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:13pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Ofcourse... The only reason I'm buying it |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:13pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:Sure |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:na my lungbu b all dos areas o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:14pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:Abeg no dey wash my brother, I no dey like am. Sowie not for yu jawie, Na that Brimmie I dey talk to. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Mar 02, 2016 |
dejiconde:I no shook mouth for ur mata, a je pe o ti se awon aye niyen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 9:20pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:Choi *in ade's voice* fraiser why are you lying |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Mar 02, 2016 |
Kbs468:yeh! Baba don change am for me o, walahi I neva know sey u b hausa man, abeg who sabi awusa make hin help me translate o 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 9:26pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:Lol...at all.it's kinda straight forward,moreso see it as an adventure |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:28pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:Na IB I buy am. I jus use Ojota do example on to sey na Lag u dey. spixytinxy: Qutyjoice: Qutyjoice:Since u get am plenty! _____________________________________________ Una don dey change my OT sha! Be like sey I go buy one rubber join. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:28pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:kinlo je be |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Mar 02, 2016 |
Fraih:chai see my twinnie yaf made my head swell lyk baloon, anoda twinnie lyk u is a taboo:* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:30pm On Mar 02, 2016 |
bolagabriella:if I c person escort me I go go, bt if I no c na to buy d chasecow for ikorodu ooo, did u get rubber tennis as well |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ATOYEJE(m): 9:31pm On Mar 02, 2016 |
please help me, av contacted the NYSC concerning dc, but no response since abt three wks now. This is it; i made a paymnt via mastercard (3,045) and d transactn was unsuccessful but d money got deducted and av lodged complaint at my bank branch but they said the NYSC is in charge of refunding my money. Sabi Nairalanders shld pls help me oo........... av made anoda payment though, i want my money back. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:32pm On Mar 02, 2016 |
ATOYEJE:Cc MissOyin |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:34pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice: Where?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:fraih u sure say u won giv a woman to dis man in our family, d person wey never marry wey don dey tackle ur twin bro, hin won even collect my position as ur twinnie wey I don bring from heaven, brimmie go ask oyehomie all dis u dey do no go fit fetch u wife for my family o, unless u learn to dey respect me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:40pm On Mar 02, 2016 |
Good evening house... Passing by and decided to say howdy to y'all! Kbs468, Missoyin how is the night going with you guys,I believe you guys are having the same heart beat as that of ya coach by now! Make una stay cool ooo and don't forget to buy garri |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:41pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser: Lol! Okay my bro |
(1) (2) (3) ... (1526) (1527) (1528) (1529) (1530) (1531) (1532) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |