Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,779 members, 7,875,934 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 03:19 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1564) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3441449 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1561) (1562) (1563) (1564) (1565) (1566) (1567) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Mar 03, 2016
Oyehomie:

No joor...thankx..I'm nt used to eating outside ....ma babe has cooked.
wetin gan sef, dat ur babe wey no sabi cook reach me na im u go just dey praise
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:06pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
no p, bt dat one na xtra charges ooooo
Ah ah.
Dat one nor b problem na.
U no say I dey always pay.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ceceliaa34(f): 10:06pm On Mar 03, 2016
Blackops:

Waiting as been our norm for OAU we no get choice, this NYSC waiting is just like childsplay compared to the waiting at the mercy of OAU.

No be small thing my brother. since last year April wey we finish, I don't see how that's not enough time to be mobilized for 2015B. Anyway it is well. God's time is the best they say.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:06pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:
Ya welcm boo, dere z love in sharing.
thanks Bae but he is all urs.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Mar 03, 2016
merikims:
sis I loyal finish ooo.
ok na, so wetin dey shele
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:07pm On Mar 03, 2016
IghravweIG:

Come, nor dey do like woman give me o. grin
Oya na, inform ur wife.
2morro, God willing, we go balling there.
Na me go pay for everything.... Make we use the medium take chilax 2gede as e don dae na.

Lol..i will pass..NO..we get appointment for wkend self
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:07pm On Mar 03, 2016
LogoDWhiz:


Okay na.
We don turn up.


Magymagz is here with me.
Give her whatever you give me! cheesy
ehn ehn, se Magymagz go fit drink peppersoup wey weed dey inside so
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Mar 03, 2016
LogoDWhiz:



Lol

Oshey dear
u welcome
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:09pm On Mar 03, 2016
merikims:
really.that for me to know n for u yo find out.
4 ur mind now u dey put me 4 suspence? Shey! Am single and ready to mingle... you can confirm from fraiser
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:09pm On Mar 03, 2016
eaglevision:

Bon appre -medie GC
Quest queue se?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:09pm On Mar 03, 2016
IghravweIG:

Ah ah.
Dat one nor b problem na.
U no say I dey always pay.
I dey bliv u my broda
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:10pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
ok na, so wetin dey shele
yes boss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 10:11pm On Mar 03, 2016
IghravweIG:
Check out. See code grin
Wetin be ur own
Abeg pack wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SexySapphire(f): 10:12pm On Mar 03, 2016
eaglevision:


The heat na general phenomenon,bt i can b ur coolant baby grin. Dnt buy inferior materials o make ur short no go tear while marchin fa,those guys will just b watchin free wetin i wan die ontop o hehehehe.

Looool...none of my shorts can tear lailai as I will be buying the material that I will sew it with myself as the fashion designer that I am. Trust me, my shorts are going to be dope. How has your day been?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:12pm On Mar 03, 2016
Oyehomie:

Lol..i will pass..NO..we get appointment for wkend self
Lol. U nor wan just comot from house with ur wife atall.
Fear dey catch u ni grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:13pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, se Magymagz go fit drink peppersoup wey weed dey inside so
Kai! Even if you no fear me again unto say na husband and wife thing cause am as per lovy lovy fun catching stuffs level, you no go come know d kain talk wey you go dey yan pressy? Worst of it all, him newest orente dey around na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:15pm On Mar 03, 2016
LudaChriz:
I'm greeting wink
Lol Hehehehehe
I see you bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:15pm On Mar 03, 2016
LogoDWhiz:


I have Brimmie in mind, seem like a good boy but he can be pompous though.

Then Ludacriz, quite a nice guy. Yet to know more about him
ludacriz hmmm abi na bustarhyme
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Bukish21(f): 10:15pm On Mar 03, 2016
ceceliaa34:
Jeeeez!!! This thread has really gone far shocked Think I was active till page 7 or so, now its over 1500 pages! wow!
Greatest IFEs in the house, I hail oh! A Ku waiting for call up letter lol.

Anyways, good to be back grin
Y do I always smile like a sheep weneva I hia/see 'Great Ife?' Errr...Ceceliaa34, awa niyen o.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:17pm On Mar 03, 2016
IghravweIG:

Lol. U nor wan just comot from house with ur wife atall.
Fear dey catch u ni grin
Na u sabi..if e be like say na fear for ur eye....then so it is ooo...beta go carry ur wife
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:17pm On Mar 03, 2016
terrymason:
4 ur mind now u dey put me 4 suspence? Shey! Am single and ready to mingle... you can confirm from fraiser
I hear u broda
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:17pm On Mar 03, 2016
merikims:
ludacriz hmmm abi na bustarhyme
Lol. I guess he's a singer

Me sef single o. And I dey help person find babe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Bukish21(f): 10:17pm On Mar 03, 2016
eaglevision:


Tnx a bunch of banana my gorgeous B.PE
Aw u doin darl?
Eaglevision tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:18pm On Mar 03, 2016
una goodnight ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:18pm On Mar 03, 2016
LudaChriz:

Wetin be ur own

Abeg pack wink
Ah ah. Lols.
See ludacris abi na ludervasal o.
U know say u just come this city o.
Me b shareholder for here o.
No go do weti go cause war between Nigeria and Africa o. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 10:19pm On Mar 03, 2016
LogoDWhiz:

Lol Hehehehehe
I see you bro
How e go be na wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:20pm On Mar 03, 2016
merikims:
I hear u broda
if girl include broda 4 any of her write up to you! U better run! Mk I dust my bathroom slipper banger...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:20pm On Mar 03, 2016
Brimmie:




Oye my man.. I'm beginning to like you o! smiley

Thanks for the recommendation. I hope she can cook very well! undecided Coz I really wanna stop eating Mama Put.
See dz one too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:24pm On Mar 03, 2016
Woooop, Imagine what I missed!
GOOD EVENING GREAT PEOPLE OF GOLDEN CITY. NA HOW UNA DEY?
I MISS YOU GUYS WEL-WEL
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:24pm On Mar 03, 2016
Oyehomie:
Qutyjoice babe...u look wow ova there...u re always sweet weneva u re angry wif me...brilliant smile uve hat there babe
And tanks for d compliment
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 03, 2016
Oyehomie:
Ahhhh...babe nah...
ki lo n sele?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 03, 2016
Oyehomie:
Ahhhh...babe nah...
ki lo n sele?

(1) (2) (3) ... (1561) (1562) (1563) (1564) (1565) (1566) (1567) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.