Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,313 members, 7,891,425 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 12:56 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1574) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3456706 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1571) (1572) (1573) (1574) (1575) (1576) (1577) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:01pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Hehehe I sight yu hun n pls fee free to...Just for my oyeh
Of course, oyehomie is my guy grin
100D spec set and focused!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 4:03pm On Mar 04, 2016
Fraiser Fraiser omo toh sure... I don dey feel you Tey Tey, you dope guy no be lie, welcome to KD... I go keep one small yarinya for you before you come, you go forget your e-wife
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:05pm On Mar 04, 2016
merikims:
yes ooo.I full ground troway sef
Ok na. Good to know.

*whispering* Abeg no talk say you go follow person hubby go Camp again ooo because na so Devil take put him signature for some people talk during B15 ooo and the Consequence na Nigerian National disgrace ooo. Even though we are more than being fortified against any Satan by the Grace of God Almighty.

Hope say you know say na yoke I dey yoke sha because me too know say the comment carry heavy weight oo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:05pm On Mar 04, 2016
LudaChriz:

Gud to knw... So how ar u preparing for this national assignment & wia would u like to be posted?

Wetin concern u bros? Ask anoda persn dat quenchion,leave magymagz alone biko,tankiu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:11pm On Mar 04, 2016
ABB1:
Fraiser Fraiser omo toh sure... I don dey feel you Tey Tey, you dope guy no be lie, welcome to KD... I go keep one Small yarinya for you before you come, you go forget your e-wife
Haaaaaaaaa! To the above 'Small yarinya' ESE ORURU case never finish ooo. Another one called something PAUL dey there in SOKOTO and you wanna give Fraiser that kind quick fame?

All in NORTH WEST? Because KADUNA TOO na same zone ooo. grin grin grin

Afternoon Brother.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:13pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
e ma wo babe yi sha, why u tink say Reminisce baba Afusa na my number one lojokojo, awon ti alaga ibile, omo ma tuwo ibile lobade mehn
lol....I just like yu.....Yu get mouth die
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Bukish21(f): 4:16pm On Mar 04, 2016
grin Dammyoni18!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:16pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
naso me self dey talk wen dat fake CUL never show face o, as I see am lyk dis, I face reality sharp sharp
Lmao. Either Kwara/Lag/Edo trust me I'm cool.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:17pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
lol... My head na unbreakable o, I don use am chop 201 incision from dchiefpriest, na odechi level e dey now bur sewiously I never know magymagz is ur wife o, I been dey get am for my plans bfor, may be I shud comot her name from my list for NOW, till u go travel again because official assignment dey always carry u comot city welwel

Stewpid boy,u wan thief ma happiness. Barawo ole thief,comot ya eyes n nose sharp sharp nd i no dae travel again.magymagz is nw d official bae as i no see ma other swithrts again. Bt as shammak dn go on leave im customising Fraih as well
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:18pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
lol... My cute sis, let me tell u one cute truth today, nobody show a woman luv dan I do, u can confirm from her, as she dey I dey carry her lyk egg, she must not fall
I trust yu in as much she's fyn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:19pm On Mar 04, 2016
Kbs468:
grin grin grin
Now you wanna make me do what ayosco2008 cautioned me to be mindful of, now again, but I have to do it.

Just like you once said I kept quiet yesterday only to come later and type whatever.Well, let me say it again that as a steering committee member, I hardly follow the pages individually again, so I only get to reply my mentions only when I click on them for viewing after they might have piled up just like every other person would have observed that I get to reply some mentions only in 2, 3 or more days later

Simply because I do concentrate more on the current trending page/pages while online. I think I have said this before to SP greatestman when he was enquiring about the cost of a Masters Degree program in Measurement and Evaluation in my Alma Mater.

So the use of the word 'Belated' does not signify that I had Hard feelings towards you Bro.
smiley
Lol....Bro Fraiser tho

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:21pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Take a well deserved rest Bro and Congratulations on the coronation. Eaglevision though has been keeping me abreast of that was going down over there.

Abbeyunique2 na Ib guy? Little wonder

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:30pm On Mar 04, 2016
eaglevision:

Abbeyunique2 na Ib guy? Little wonder
Born, bred and buttered lol

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:30pm On Mar 04, 2016
SC31:
oshey gan eyan arsenal cheesy
Hahahaha. Are you a Gunner fan too? Abi na fans? Like most people would say. grin

And that una So called 'University of First choice claim' I no know say na right from inside lecture room dem day teach una how to inculcate it ooo.

Because I was watching your Registrer saying the same thing repeatly while also saying that they program is also live on UNILAG's TV and FM RADIO as well as producing the YOUNGEST NIGERIAN PhD who is now in HARVARD UNIVERSITY.

I hope Jubrealguy also listened to Her. grin grin tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:35pm On Mar 04, 2016
Arsenal to receive another shocker tomorrow!!!! Kbs468, Missoyin and other gunners in the house will then know that their team is the "Best useless team in EPL"!!!





#100k Bet, Tottenham beat Arsenal!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:40pm On Mar 04, 2016
Bukish21:
grin Dammyoni18!
Pls I beg of you Dear, Drag him or her here Pls. Atleast you've seen how friendly and inviting we have been as a Nation.

How I wish Nigeria is Golden City grin

Good evening to you Bukola. Fraih come see ooo. grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 4:42pm On Mar 04, 2016
.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iykebest1(m): 4:46pm On Mar 04, 2016
Dearest merikims. Remember me?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:47pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
no tell me say na kaduna den put u o, e don make sense lyk dat, just harm ur pocket wit money wen u dey com camp, ma saye si e lorun
Chai Na Kaduna yu dey go? No oneda ya praying d state for me, I reject it.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:49pm On Mar 04, 2016
ABB1:
Fraiser Fraiser omo toh sure... I don dey feel you Tey Tey, you dope guy no be lie, welcome to KD... I go keep one small yarinya for you before you come, you go forget your e-wife
Hun Alert! Alert!! G*y?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ottalo: 5:09pm On Mar 04, 2016
Hmmmm

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:13pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

grin grin grin OK na. No worries nor wahala. How I wish you get your Kaduna again ooo, atleast Gov. Nasir El-Rufai dey make things happen for there now unlike before. grin
lyk for real? U don go d state bfor?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:15pm On Mar 04, 2016
Where him dey?


Qutyjoice:

Hun Alert! Alert!! G*y?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 5:17pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Hahahaha. grin
We would soon forget about him dear. Highest he signs a new additional 2 years deal that would see him finally vacate the Managerial role in 2019.
hmmm if u say so

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 5:17pm On Mar 04, 2016
Abeg, where z dz place like dz today? So dry n boring.



Shoutout to my pple, Oya yu guys shd com out o

Fraih(my Sist), Fraiser(my brother),Oyehomie(husby),Brimmie(husby's paddy),LogoDwhiz,Kbs468,DTOBS, SC31(fwendship mi), Magymagz, Spixytinxy (streeet-mama), Hardie14, Biotechshola, Ms Oyin, merikms, LudaChriz, Abbeyunique, Jubrealguy, eaglevission, Blizzdodo(iyawo egbon), shammak(sister's husby), Village goat(The only goat in dz room)my hand z paining me n others(sowie couldn't mention yur name but yu are also part of them, you yes you.....Oya yu guys shd com out by the way I'm hungry.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:21pm On Mar 04, 2016
NYSC don kolo

Online printing 24-30th of March.

http://nysc.gov.ng/mob-timetable/2016/2016a.php
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:22pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Abeg, where z dz place like dz today? So dry n boring.



Shoutout to my pple, Oya yu guys shd com out o
LogoDwhiz, my hand z paining me n others(sowie couldn't mention yur name but yu are also part of them, you yes you.....Oya yu guys shd com out by the way I'm hungry.


NYSC just brought a shocker. Not surprised though
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 5:25pm On Mar 04, 2016
grin
DTOBS:
Arsenal to receive another shocker tomorrow!!!! Kbs468, Missoyin and other gunners in the house will then know that their team is the "Best useless team in EPL"!!!





#100k Bet, Tottenham beat Arsenal!!!!
grin cheesy No not the team but the Manager. But I believe that a repeat of last season's FA cup victory over them would come up again.

Besides, we have lost 3 Matches in a Row for the first time since April 2010, So we wouldn't want to create another record by extending that losing streak to 4 matches again
tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 5:26pm On Mar 04, 2016
LogoDWhiz:


NYSC just brought a shocker. Not surprised though
Chaii saw it too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:29pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Chaii saw it too.

All is well.

Whatever they deem fit
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:30pm On Mar 04, 2016
ABB1:
Fraiser Fraiser omo toh sure... I don dey feel you Tey Tey, you dope guy no be lie, welcome to KD... I go keep one small yarinya for you before you come, you go forget your e-wife
lol... Baba I dey feel u pass o, no tell me say na KD u dey o, walahi tinx don pure finish b dat, yeh!! Abok.i yarinya na my cheat code b dat, If I don see yarinya alawee don suffer, bur wait o, hope say my one nd only blizzydoDo no dey see dis sha, even if she see am my cute sisters fraih nd qutyjoice nd d iyalaje gangan spixytinxy go help me explain to her say na dat tin wey I luv to dey drink dey talk no b me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:32pm On Mar 04, 2016
NYSC Online printing of call up letter 24-30th of March 2016.
http://nysc.gov.ng/mob- timetable/2016/2016a.php

(1) (2) (3) ... (1571) (1572) (1573) (1574) (1575) (1576) (1577) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.