Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,561 members, 7,951,344 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 02:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505712 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1576) (1577) (1578) (1579) (1580) (1581) (1582) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 8:19pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:Did you see dat wt ya eyes? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:19pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:Great!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:19pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser:Hmmm ma inlaw ma inlaw..i greet u o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:20pm On Mar 04, 2016 |
Entry d city wit my crew in ground style, gbogbo siren lotun losi... Spixytinxy iyalaje where u dey? Lale yi awa o wa mu otin (dis nyt we no come drink) we just won dey high on shisha, awon crew mi fe fa shisha, awon temi fe tana wole, awon omo mi fe da sango olukoso, efin lotun efin losi. Awa naa ko ise oluwa ni (no b us na grace of God. Gud eveni all golden citizens |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:20pm On Mar 04, 2016 |
prindu:Bet why? Ao com my own name z not here |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:22pm On Mar 04, 2016 |
iykebest1:I no bold forget u ooo.I just dey find ur trouble ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:22pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy:I dunno anything jor |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:23pm On Mar 04, 2016 |
iykebest1:lol yes oo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision:awon omo ibadan niyen, omo ibadan kini sow |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:25pm On Mar 04, 2016 |
Good evening fam How y'all been |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:25pm On Mar 04, 2016 |
prindu:Don't mention Brother. Yes you are right actually and I even began experiencing your point of view right b4 graduation you know, but everything depends on how one presents he or herself. But above all, trust me, people are still very much welcoming and accomodative to CORPS MEMBERS across Nigeria Bro. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:bae I don enter, emi pelu gbogbo crew mi (me nd all my crew) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:27pm On Mar 04, 2016 |
Shammak:Great Man. Everything has been selense Hope you are Good Brother |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:27pm On Mar 04, 2016 |
*enters GC singing wif ma gegemu at hand* Ibadan ni mowa o! Ibadan ni mo reee o x2 Beee wa mi deko bee ba mi nle ibadan ni mo wa o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:27pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:Alryt babe...I'm with u all night...allryt.....Hw is it doin u? Av u bn to hospital |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:27pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:I dunno what yu guys are talking about, al d same tanks for d advice. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:28pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:y cnt u eat spaghetti dat is frm my shop oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:29pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: She is nt feelin lik takin spaghetti bologuinea ni jawe.....plus u av refused to honour our invitation hw du yu want her tu b hungry for d spag bolo i bought frm u....nd i tnk she is loaded...ahaha.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:31pm On Mar 04, 2016 |
Shammak: Shammak!!!!!!!! Wadidooooo brotherly,i dn miss ur big head o. Hehehehe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:31pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser:Welcm Brother pelu gbogbo crew.....Shey e wa? Pls Sist Fraih nko?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:32pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision:lol... How u go get my size wen my size don even finish for market, abi na u b manufacturrer, dat bae ehn na my future reference |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:32pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:Seriously I dnt understand myself, dnt worry I'll b fyn hun(just for yu) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:33pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:lol, I was feeling d exact way Qutyjoice is feeling 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by topealonso(m): 8:33pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser:atleast we son dey make frnds already bfr we reach camp.. na akure u dey? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:35pm On Mar 04, 2016 |
You self go understand na madam. Abi you go follow am come KD? BlizzydoDo: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:35pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy:The same reason yu decided not to com to my house(yu do me I do yu) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:35pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:Na that Dammyoni18 I wan hear her talk sef. Although I no mention her real moniker but if she reads her friend-AdunniIwo's mentions, she suppose see the post sef. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:35pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:Oya lets get to d hospital.. I av neva seen u lyk ds b4 babe...Heeen...oya lemme carry u......Ajangbadi..where is dis boi..open d gate jare.....pele babe mi... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:ahh ahhh ahhh if I no do yariyan nd yariyan com dey do me nko, dat one go hard o, fallin into temptation is one of my hobby o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:37pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:Lolzzz....I don hear ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:37pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser:gud evening oooo, I dey here ooo nd I get all d things wey u want |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:38pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:Baba ooooo... 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1576) (1577) (1578) (1579) (1580) (1581) (1582) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |