Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,568 members, 7,978,883 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 04:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3524297 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1577) (1578) (1579) (1580) (1581) (1582) (1583) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:39pm On Mar 04, 2016 |
DEDICATED TO MY QUTYJOICE ND OUR CHILDREN YET ONBORN DTOBS:Yesooo..plus it's like she's loaded already...3triplet i presume.. Soo no luk am o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:39pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:I'm good man... Thanks blood selense indeed, wetin man go do.. NYSC sef no even send person 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:39pm On Mar 04, 2016 |
Dammyoni18:Which dpt did u finished from? same as bukish21? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:39pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision:did u remember this 9ice song *Gegemu dey here, mafiku sere*. trust me gegemu too strong die. no near am abeg. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:40pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:Loaded? How do yu mean? Wait o! Let me try n calculate something, or......(still thinking)......Wait!......No I dnt think so |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:40pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:ehn ehn, oga oooo 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:41pm On Mar 04, 2016 |
AdunniIwo:With my korokoro eye of comedy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:41pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:ok ooooo 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:41pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie: He is a sales boy in adusco bk shop and got obsessed with d name. *whispering into ur ear* dont tell him i told u o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:41pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision:nibo ni agbo ile wa ni'badan |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:41pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:Lol....Triplet ko, who go carry am?......Abeg I'm not jor |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:42pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:Oooohhh..really...re u sure |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:42pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy:Abi. Oya Oyehomie, pls pet her enough into confessing one ok. She might be scared you know. But you sef? How did you easily forgot the other night that you picked her up and off you go off you go straight to the Inner room like Rukkyola who goes off and off always. By the way, A better you both as a result of Quick recovery and relief is what I am wishing you. I mean Qutyjoice and Rukkyola |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:42pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy:who you wan come dey para for? who tell u say I dey do somehow? awon ibeji mi sha n ko? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Mar 04, 2016 |
ABB1:oboi see bad man company, na d kyn company wey mama warn me against b dis o, anyway I no go do pass 10 yarinya o because of my faithfulness to my wife btw no tell me say u b yoruba o, omo ti e ti ba e niyen sha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:43pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy:Exactly, Eshey o adupe. Pls E ki ile for me o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:43pm On Mar 04, 2016 |
Sent4rina:Ahaha..lol...Adusco...shey nah tru? Lol..i noo tell am i promise |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 8:43pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:Ehn ehn! I knew it! If you ad looked wt just ur eyes and not 'korokoro' eyes, you wld v seen dat der r no slaves. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:44pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:hmmmm. triplet to badt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:46pm On Mar 04, 2016 |
AdunniIwo:Even bukish21 can't dispute what am saying. You can ask her... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:46pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:If i vex go request for exemption Buhari fit vex cancle d scheme, so make I no show mysef, bur I been dey hear say kaduna life na foreign, moh go foreign d life togeda na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:46pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:Lol...ahaha,...can u imagine..na for ur eye i carry am enter rum abi..ehn....anyway tnx...bt no dey spy on couples o..wettn du ya wife spixytinxy....why ur hubby go dey spy on anoda couple...? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:46pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie:Wait......Abi......Hmmmm.....NoNoNo......I dunno yet....It's just twice jor it cnt be(lol)..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:48pm On Mar 04, 2016 |
Shammak:Aswear dem no send oo but we too no look their side because we know them already as the original bearer of the name-chameleon and not the animal bearing it actually. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice:Na tru oooo...ahah..na so e dey fast ni..jst two times o...anyhow sha lemme carry u go c Doki...cos i noo fit sleep seein u lik ds o.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision:*checks mirror , checks eaglevision's post, rechecks mirror again... *asks myself, my head no big na, where dis guy con see big head abi it is logoDWhiz head he is talking about ni *shouts Padi mi how far na.. Ki lo n pop |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:Hun This z definitely not for me.....RUN! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:She has korokoro eyes too? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iykebest1(m): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
merikims:I for say oo. Trust u re good now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:51pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser:Dnt shepe for me jor, I cnt Leave Popsi n Momsi now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:52pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS:yes u dey do somehow nd e pain me, me just gboju ni, awon ibeji fine. How airkastaine nd d twins |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 04, 2016 |
LudaChriz:baba na choices u dey find up nd down, no worry ur permutation no go work |
(1) (2) (3) ... (1577) (1578) (1579) (1580) (1581) (1582) (1583) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |