Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,188 members, 7,890,999 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 05:47 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1650) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3455674 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1647) (1648) (1649) (1650) (1651) (1652) (1653) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:20pm On Mar 06, 2016
iambibi:
lolz.... No mind am joh. Him dey form James Bond... Lolz..... Wey dat my lipstick sef... Jst beta dey run o... @sent4rina
Yu tu ehn....ah..i no talk o..i won chop ma rice nd chicken now...soo no talk y eatin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:21pm On Mar 06, 2016
Babe..the timetable image u shared no b recent nah...na dose fake ones joor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:23pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
Me i did not hear nah....O ya i don ready o babe....
Abegii dz is yur food, I dey go sleep, meet me wen ya done
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:24pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
Babe..the timetable image u shared no b recent nah...na dose fake ones joor
O sure
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:24pm On Mar 06, 2016
Fraiser:
lwkmd, babe u bad o
lolz... Ma dear it is not like dat o... If to say u no gada wives and babes evrywhere.... Na u i for run com threathen sef... but, u don already get.. So wetin again u dey find again.... But as for dat Sent4rina wey dey form say no situation can eva com between him and his wahala wife, oya na... Make we dey see..... *searching bag* Where is dis my lipstick naa..... Sent4rina jst dey run o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:24pm On Mar 06, 2016
Kbs468:

Lets just wait till then. But why so much confusion about TT this time around
I dnt understand too

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:25pm On Mar 06, 2016
LogoDWhiz:


I guess that's the old timetable.

Visit www.nysc.gov.ng
Check the timetable there and compare it with this one.
Let's hope so for now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:25pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:

O sure
Yeah dear...nysc.gov.ng has d latest tt
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:26pm On Mar 06, 2016
iambibi:
...... U still dey talk u wan make i provok remove my net adjust my hair abi.... Oya no talk again... If u no want gobe... And FYI na Rivers them post me go... Wat God has written, he has written.. If to say u b igbo i for blow one igbo proverb for u now... But all d same shaa... Behave ur self and be a gud boy.

River niger abi benue.. River ko, stream ni!
If u vex me ehn, i go jux tell Oyehomie make hin help me report u giv hin cousine papa friend wey dey work 4 nysc make dem port u frm river niger/benue go Agogo river(i believ u knw where dat river dey)..:p
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:27pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
Quty..ds one wey i neva sleep yii..hmmmm 11 don pass o...work dey o...nd na cos i neva eat...i won ystdai abi?
For where? Mo win nao....Av yu forgotten?

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:28pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
Yeah dear...nysc.gov.ng has d latest tt
E ma scatter ori mi

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:28pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:

Abegii dz is yur food, I dey go sleep, meet me wen ya done
Lol..alryt ma'am.. Will cm nd meet u..nd babe rememba d open check...lol
Ns sweetdreams..gonna sing u lullaby till u sleep.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:29pm On Mar 06, 2016
Fraiser:
lol... U never hear say den dey send belle tru flash share abi

Y i dae see sm mentions late na,just go to bed ogbeni.we' ll see in court 2mao
goodnight
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:31pm On Mar 06, 2016
Sent4rina:


River niger abi benue.. River ko, stream ni!
If u vex me ehn, i go jux tell Oyehomie make hin help me report u giv hin cousine papa friend wey dey work 4 nysc make dem port u frm river niger/benue go Agogo river(i believ u knw where dat river dey)..:p
Yesoooo...he go dey happi tu help..bur hold ya cash o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:31pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
Lol..alryt ma'am.. Will cm nd meet u..nd babe rememba d open check...lol Ns sweetdreams..gonna sing u lullaby till u sleep.....
Do quick jor, cnt wait(lol)

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:31pm On Mar 06, 2016
iambibi:
lolz.... No mind am joh. Him dey form James Bond... Lolz..... Wey dat my lipstick sef... Jst beta dey run o... @sent4rina

No weapon fashion against me shall prosper.

Na 1 eye my own sword get.. I no dey do, shey na byforce!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:

Yu tu ehn....ah..i no talk o..i won chop ma rice nd chicken now...soo no talk y eatin
shhhhhhhhh * whispers in his ears * u dnt have to say anytin....... Oya continue dey chop ur rice and chiken dis one wey ur face don change like hu wan cry....lwkmd

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:33pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:

Do quick jor, cnt wait(lol)
I'm done
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:33pm On Mar 06, 2016
LogoDWhiz:



I guess that's the old timetable.


Visit www.nysc.gov.ng

Check the timetable there and compare it with this one.
Ok Pressy. You know I couldn't do most of those things again after the koko which is registration. Good Job.

But why the inconsistency na? They gave 3 different sites but when you visit them, you sometimes don't get the same thing that is supposed to be same.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:33pm On Mar 06, 2016
iambibi:
shhhhhhhhh * whispers in his ears * u dnt have to say anytin....... Oya continue dey chop ur rice and chiken dis one wey ur face don change like hu wan cry....lwkmd
Lol..i hear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:34pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:

Do quick jor, cnt wait(lol)

Imagine, see kurukere love..
Make u sha close window make iambibi no come dey peep luk u o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:35pm On Mar 06, 2016
grin cheesy grin cheesy omg buhahahahahaha
stephano100:

this girl u can LIE OO. U said Ur name was Niniola Olugboyinwa & u graduated from Babcock University, 2014.
Accounting. the best graduating student from that set was not U..big liar!!

cc:
DTOBS
Kbs468
LogoDWhiz
wittyemi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:35pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:
I'm done
Finally!!
Light out!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:35pm On Mar 06, 2016
Kbs468:

Ok Pressy. You know I couldn't do most of those things again after the koko which is registration. Good Job.

But why the inconsistency na? They gave 3 different sites but when you visit them, you sometimes don't get the same thing that is supposed to be same.

Yea. It just takes longer time to update the portal than updating the normal website.

They should have done this for a long time
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:36pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:

No jor.
Saw dis late again,Oya catch me for dreamland,food yapa.
Goodnight sweedie
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:36pm On Mar 06, 2016
Oyehomie:

Yesoooo...he go dey happi tu help..bur hold ya cash o

Cash no be my problem, make dem sha help me change her posting go Agogo river as against river PH na hin i want.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:36pm On Mar 06, 2016
Sent4rina:

Imagine, see kurukere love.. Make u sha close window make iambibi no come dey peep luk u o.
it's not kpako window now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by feezyno: 11:37pm On Mar 06, 2016
I need help here guys. During my nysc online reg. I uploaded a passport with blue background because the one i had with white somehow wont upload and i was running out of time. i have lots of passport with white background that i can take to camp. Should i be worried? Answers please.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:37pm On Mar 06, 2016
eaglevision:
Saw dis late again,Oya catch me for dreamland,food yapa. Goodnight sweedie
Ah! be careful o....Oyeh z here
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:38pm On Mar 06, 2016
Just checked the image very well now.

That was the old timetable qutyjoice, the last one before this current one.


If you look at it very well, you'll notice that the reg ends on 12th of March instead of Feb 28.

And moreso, the date for printing of CUL is not there.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:38pm On Mar 06, 2016
Sent4rina:

Imagine, see kurukere love..
Make u sha close window make iambibi no come dey peep luk u o.
... Lolz... Y i go peep dem when i don already prepare for u... Oya allow dem.. And enter inside d house o..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:39pm On Mar 06, 2016
eaglevision:

Saw dis late again,Oya catch me for dreamland,food yapa.
Goodnight sweedie
Sweetie who? Eaglevision...pepper spray dey ma pocket ooo..gudnight

(1) (2) (3) ... (1647) (1648) (1649) (1650) (1651) (1652) (1653) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.