Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,507 members, 7,951,115 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 10:48 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505590 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1666) (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:46pm On Mar 07, 2016 |
DTOBS:Tanks to my mama.....Everybody z beautiful #copied# And tanks hun |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:46pm On Mar 07, 2016 |
dejiconde:na who b d person wey u won wyn? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:47pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:Yimu, I no dey do King n Queen award jor |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 07, 2016 |
hardie14:yeh! If dem tell me dis kyn tin na to go vex jump for river niger o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:49pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:Dashing yourself award like for real? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:50pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:Na error o..nd i no fit correct am again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:52pm On Mar 07, 2016 |
Brimmie:Hehehe Mrs ke? okay that one too dey.....Queen for where? Abeg how are yu jor? Amen n yu too |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:oh ma gush... I love this chick like crazy....... Na now i kno d real definition of a neighbor.... D time wey Jesus say love ya neighbor as ur sef..... Na dis bae them use set example.... Am proud to announce dat this beautiful and dazzling angel is ma NEIGHBOR and ma CORRECT BAE of life..... For bera for wors... Till house rent do us part for dah area..!!.. Once again swithrt keep it up.... oyehomie na correct chick u marry so o.. I dey tell u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Mar 07, 2016 |
Fraih:my most dearest twin, dat is d outcome of d fyt u don dey help me settle among ladies in d city since all dis days o, I luv u dear 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:53pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:Yeah..u re ma Queen nah...so i suppose gv? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 7:53pm On Mar 07, 2016 |
Hardie14 love! Ololufe mi atata, awelewa, oloju bolirosi, elese maradona, baby mi peperenpe.... Singing in sunny ade's voice **ale yi ayato, idaji oni sheeko**..... Am home now darling! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:54pm On Mar 07, 2016 |
biotechshola:Wow...problem solver?.... Dem Kbs468 and LogoDwhiz be baba ooo... anyways thanks for the honour! You self dey solve problem no b small ooo 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Mar 07, 2016 |
iambibi:a sister of mine graduated from ur sku |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:55pm On Mar 07, 2016 |
SexySapphire:I Feel u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:56pm On Mar 07, 2016 |
iambibi:No remind me...thaaanks....i kno alredi....lol....for bera for wettn? For better for best..correct am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2:why u dey lie na? D babe sef no who dey miss her |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:57pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:A man considered romantic and gallant it's |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:57pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:All thanks to your mama...she really tried... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:59pm On Mar 07, 2016 |
jubrealguy:if hin follow us go kaduna, he won keep bad man company b dat o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:00pm On Mar 07, 2016 |
chommieblaq dear, how are you feeling now? I hope the massaging I did earlier ease the pains... kpele dear, Oya come and rest your head on my chest!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:01pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:Tune? Yours or mine? Sho Ara e |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:02pm On Mar 07, 2016 |
DTOBS: Hahaha hahaha hahaha hahaha, u no want make I enjoy ma service year abi? I cover ma self with d blood of..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:lolz c ur mouth... No o... I must remind u.. Oya i don correct am for bera for best... Lol.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:02pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:If dats it then..still cool right? But not d womanizer nd d rest |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:05pm On Mar 07, 2016 |
iambibi:Yesooo...anyway tnx...remind dat tomao tu o...nd ma mouth...gosh..qutyjoice..ur neighbour has been lookn @ ma mouth o..wat is she lukin for? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:06pm On Mar 07, 2016 |
Chommieblaq: Babe, yours won't be the first nor will it be d last!!! So let's just know now so that I will start shopping for baby things.... Meanwhile, blodd of what? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:08pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:I warned u ystday o..u rememba....alryt motigbo o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:09pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:Stay away from her, she's single |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:09pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser:wow dats cool.... Wats her name |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:10pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:Ooooh..hmmmm..willy...nd she said is our new neighbour... Alryt i will STAY AWAY |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:11pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie:Baby |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:11pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice:Is he looking outside? |
(1) (2) (3) ... (1666) (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |