Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,283 members, 7,891,319 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 11:30 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1669) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3456473 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1666) (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:46pm On Mar 07, 2016
DTOBS:
My people my people!

How are you all doing? Hope the day has been going on smoothly?


Kitchengrin only God knows how you come about that nick,but one thing I know is that you re da bomb.

LogoDwhiz et Kbs468; Wetin dey shelle?...am loya ooo

Fraiser; Honestly, you re a very funny character that one must not Miss to meet.

Qutyjoyce! Hmmmm, Qutyjoyce, dis babe fine no be small, ThankGod for my chommieblaq (she just as beautiful as you re,if not more sef)....when are you finishing the matter with oyehomie?

oyehomie; Your head dey dia.

Spixytnxy: where are you, awon ibeji nko? what is happening between you and Kbs468? I've missed all the little little fight nah!

Fraih et crobboy; this two guys can write for heaven! I cherish ya gift so much.

Rukyola et Sent4rina: Perfect couple of the city...but that gal kolo no b small.

who else ooo...? Abeg, make I pause here drink water plus attend to my special chommieblaq cause she's expecting me...

*open door*

Tanks to my mama.....Everybody z beautiful #copied# And tanks hun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:46pm On Mar 07, 2016
dejiconde:
ino b new comer bro, I wan wyn sm1 so bros I don't need to go thru any page
na who b d person wey u won wyn?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:47pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
1. MOST REPRESENTED INSTITUTION/SCHOOL=EKSU

√ 2. MOST REPRESENTED COURSE/DISCIPLINE=ENGINEERING

√ 3. KING OF A16=IGHRAVWEIG

√ 4. QUEEN OF A16=QUTYJOICE OFCOS

√ 5. MOST FRIENDLY CITIZEN=SPIXYTINXY

√ 6. FAVORITE A16 CITIZEN=KATERINE7
cc
fraih
Kbs468[
Yimu, I no dey do King n Queen award jor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 07, 2016
hardie14:

dude, well ur jeep is of no use as my bae biotechshola bought one for me with a driver attached. just going to the next street for sharwama and no be all things person fit send maid.
body too need small exercise nw.
so dude back off our case.**tongue out**
yeh! If dem tell me dis kyn tin na to go vex jump for river niger o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:49pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
√ 1. MOST RESERVED FEMALE= FRAIH √ 2. PROBLEM SOLVER= LOGODWHIZ √ 3. WRITER OF THE YEAR = CROBBOY √ 4. MR CASANOVA= OYEHOMIE baba niyen √ 5. MZ KARASHIKA= QUTYJOICE BABE √ 6. BIGGEST MALE FLIRT= FRAISER Cc LogoDwhiz Kbs468
Dashing yourself award like for real?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:50pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Dashing yourself award like for real?
Na error o..nd i no fit correct am again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:52pm On Mar 07, 2016
Brimmie:


Mrs. Oyehomie, how are you?? I guess you've been crowned as the Queen of this City??

My Lady, May you live long. cheesy
Hehehe Mrs ke? okay that one too dey.....Queen for where? Abeg how are yu jor? Amen n yu too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Let her defend herself
oh ma gush... I love this chick like crazy....... Na now i kno d real definition of a neighbor.... D time wey Jesus say love ya neighbor as ur sef..... Na dis bae them use set example.... Am proud to announce dat this beautiful and dazzling angel is ma NEIGHBOR and ma CORRECT BAE of life..... For bera for wors... Till house rent do us part for dah area..!!.. Once again swithrt keep it up.... oyehomie na correct chick u marry so o.. I dey tell u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Mar 07, 2016
Fraih:

Twinnie!!! Bet why?!!! cry
Fraiser mi owon embarassed cheesy
my most dearest twin, dat is d outcome of d fyt u don dey help me settle among ladies in d city since all dis days o, I luv u dear

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:53pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Yimu, I no dey do King n Queen award jor
Yeah..u re ma Queen nah...so i suppose gv?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 7:53pm On Mar 07, 2016
Hardie14 love!


Ololufe mi atata, awelewa, oloju bolirosi, elese maradona, baby mi peperenpe....


Singing in sunny ade's voice **ale yi ayato, idaji oni sheeko**.....



Am home now darling!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:54pm On Mar 07, 2016
biotechshola:
Let me register my votes too
CATEGORY 2, PHASE 1
1. MOST RESERVED FEMALE.......hardie14

2. PROBLEM SOLVER......DTOBS guess LogoDWhiz and kbs468 are exempted.

3.WRITER OF THE YEAR......CROBBOY


4. MR CASANOVA......jubrealguy


5. MZ KARASHIKA......Qutyjoice


6. BIGGEST MALE FLIRT......fraiser
cc kbs468
LogoDWhiz
Wow...problem solver?....

Dem Kbs468 and LogoDwhiz be baba ooo... anyways thanks for the honour! You self dey solve problem no b small ooogrin

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Mar 07, 2016
iambibi:
Usman Danfodiyo University Sokoto, frm Biology dept, hw abt u smiley
a sister of mine graduated from ur sku
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:55pm On Mar 07, 2016
SexySapphire:
E ku irole o eyin ara mi ni ilu Golden City. Se alaafia ni mo ba gbogbo yin? Mo ni kin be ilu nla wa wo ni. E gbadun irole yin.

*my yoruba game so tight grin*
I Feel u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:56pm On Mar 07, 2016
iambibi:
oh ma gush... I love this chick like crazy....... Na now i kno d real definition of a neighbor.... D time wey Jesus say love ya neighbor as ur sef..... Na dis bae them use set example.... Am proud to announce dat this beautiful and dazzling angel is ma NEIGHBOR and ma CORRECT BAE of life..... For bera for wors... Till house rent do us part for dah area..!!.. Once again swithrt keep it up.... oyehomie na correct chick u marry so o.. I dey tell u
No remind me...thaaanks....i kno alredi....lol....for bera for wettn? For better for best..correct am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56pm On Mar 07, 2016
Abbeyunique2:

No vex, bro.
cindy222, jubrealguy miss you gan o. infact anytime we dey joint, nah ur matter we dey always discuss.
why u dey lie na? D babe sef no who dey miss her
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:57pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:





Casanova is an Italian name,literally it means "New House". An embodiment of ideas, of smtn New, different giftins.......i tot dat ws wat u ppl meant nah...
A man considered romantic and gallant it's
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:57pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:
Tanks to my mama.....Everybody z beautiful #copied# And tanks hun
All thanks to your mama...she really tried...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:59pm On Mar 07, 2016
jubrealguy:
lol....elenu ni e, how u dey na.......shey all dose Bodija dey dey help u keep body and soul together sha, abi u wan folo me and fraiser go Kaduna (yarinya things)
if hin follow us go kaduna, he won keep bad man company b dat o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:00pm On Mar 07, 2016
chommieblaq dear, how are you feeling now? I hope the massaging I did earlier ease the pains...
kpele dear, Oya come and rest your head on my chest!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:01pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
Lol...ppl self don kno ur tune....nd yet u noo agree say i win...
Tune? Yours or mine? Sho Ara e
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:02pm On Mar 07, 2016
DTOBS:
#1667; ALL FOR MY SWEET,UNIQUE AND SPECIAL CHOMMIEBLAQ...



I adore you bae





My tomato jos, grin kpele...Let me call the family doctor!!!


BTW; Is it the early signs that all ladies used to see?...cos you yesterday was the baddest of all! *winks*..


Oya, the doc is around...

Hahaha hahaha hahaha hahaha, u no want make I enjoy ma service year abi?


I cover ma self with d blood of.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:

No remind me...thaaanks....i kno alredi....lol....for bera for wettn? For better for best..correct am
lolz c ur mouth... No o... I must remind u.. Oya i don correct am for bera for best... Lol....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:02pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

A man considered romantic and gallant it's
If dats it then..still cool right? But not d womanizer nd d rest
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:05pm On Mar 07, 2016
iambibi:
lolz c ur mouth... No o... I must remind u.. Oya i don correct am for bera for best... Lol....
Yesooo...anyway tnx...remind dat tomao tu o...nd ma mouth...gosh..qutyjoice..ur neighbour has been lookn @ ma mouth o..wat is she lukin for?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:06pm On Mar 07, 2016
Chommieblaq:


Hahaha hahaha hahaha hahaha, u no want make I enjoy ma service year abi?


I cover ma self with d blood of.....

Babe, yours won't be the first nor will it be d last!!! So let's just know now so that I will start shopping for baby things....



Meanwhile, blodd of what? grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:08pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Tune? Yours or mine? Sho Ara e
I warned u ystday o..u rememba....alryt motigbo o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:09pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
Take note waat?
Stay away from her, she's single
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:09pm On Mar 07, 2016
Fraiser:
a sister of mine graduated from ur sku
wow dats cool.... Wats her name cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:10pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Stay away from her, she's single
Ooooh..hmmmm..willy...nd she said is our new neighbour... Alryt i will STAY AWAY
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:11pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
Qutyjoice dear...
Baby
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:11pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:
Stay away from her, she's single
Is he looking outside?shocked

(1) (2) (3) ... (1666) (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.