Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,254 members, 7,891,210 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 09:57 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1670) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3456232 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) (1673) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:12pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:

Yesooo...anyway tnx...remind dat tomao tu o...nd ma mouth...gosh..qutyjoice..ur neighbour has been lookn @ ma mouth o..wat is she lukin for?
... Lolz hey dnt get me wrong o....... Wat is ur own sef.. Lol...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:13pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:

Neighbour for where...nooooo....na u allow make u con dey liv for our compound.... Nobody eva discussed dat with me ooo...sooo..qutyjoice babe, wat is she sayin o...lol
Plus..tns wey i bot na for ma wife o..soo skidadu...ma babe knows i don't com him widaout smtn special for ram....
Shuuu....lol
She's our neighbour buh she no get husband(she's single), beware!! Dnt move too close. She's nice tho

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:15pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
Na error o..nd i no fit correct am again
Error indeed...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:15pm On Mar 07, 2016
where are this people...?


LogoDwhiz

Kbs468

Fraiser

Sent4rina


all of you...wia art thou now...



,....................... .............................................................

Spixytnxy, where are you now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:16pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

She's our neighbour buh she no get husband(she's single), beware!! Dnt move top close. She's nice tho
u forget to put "and not searching" .. grin .. Tnks for d compliment tho...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:18pm On Mar 07, 2016
iambibi:
oh ma gush... I love this chick like crazy....... Na now i kno d real definition of a neighbor.... D time wey Jesus say love ya neighbor as ur sef..... Na dis bae them use set example.... Am proud to announce dat this beautiful and dazzling angel is ma NEIGHBOR and ma CORRECT BAE of life..... For bera for wors... Till house rent do us part for dah area..!!.. Once again swithrt keep it up.... oyehomie na correct chick u marry so o.. I dey tell u
Babe wen I sed I love yu I really do hun.....Best neighbor ever atleast ya not like som pple(dnt lemee mention dere names) Rukky n Spixytinxy cn kill me.....Once again ya welcm boo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:19pm On Mar 07, 2016
Chommieblaq:
Since wey I follow DTOBS go ocean, I no dey get ma self ooooo.





How are you all doing ma lovelies
lol... now u understand wot am sayin yesterday, u better go do check up for dcheifpriest syd, hw awsome was ur day
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:20pm On Mar 07, 2016
DTOBS:
All thanks to your mama...she really tried...
Smile. Thanks dee
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:22pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:

Yesooo...anyway tnx...remind dat tomao tu o...nd ma mouth...gosh..qutyjoice..ur neighbour has been lookn @ ma mouth o..wat is she lukin for?
Ma neighbor yu sed(our neighbor rada).....Mk she dey look am nao so far she's not kissing yu ya safe.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:22pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:
Smile. Thanks dee
cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:22pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
I warned u ystday o..u rememba....alryt motigbo o
Was I d 1?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:23pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Was I d 1?
Female sound no diff frm male sound abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:23pm On Mar 07, 2016
DTOBS:
Is he looking outside?shocked
Aproko's.....He's not
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:24pm On Mar 07, 2016
iambibi:
lol.. I tink u need to sit dat ur twinnie down and quote some scriptures to him, if possible write d scripture down with some correct correct punch lines (sheeybi na u b best writer) and let him confess it joh... grin... No need to tnk me... Am only doin ma job as a gud neighbor!!
so where did u say u will block me tonyt
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:24pm On Mar 07, 2016
iambibi:
lol.. I tink u need to sit dat ur twinnie down and quote some scriptures to him, if possible write d scripture down with some correct correct punch lines (sheeybi na u b best writer) and let him confess it joh... grin... No need to tnk me... Am only doin ma job as a gud neighbor!!
so where did u say u will block me tonyt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:24pm On Mar 07, 2016
Fraiser:
lol... now u understand wot am sayin yesterday, u better go do check up for dcheifpriest syd, hw awsome was ur day

You re back....

My chommieblaq is doing fine...not what you re thinking.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:25pm On Mar 07, 2016
Fraiser:
lol... D tin b lyk film trick for my eyes self
no b only film trick...u go soon c effect..

woman wrapper of d year..I dey jealous u sha..

abeg, since na u knw wia all d gels for dis city dey...I wan ask, where is bolagabriella ?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:25pm On Mar 07, 2016
Rukkyola:

7.Best couple: sent4rina & rukkyola
ahahah for ur mind
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:26pm On Mar 07, 2016
iambibi:
u forget to put "and not searching" .. grin .. Tnks for d compliment tho...
Thank God she's not searching, I love yu once again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:26pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:
Aproko's.....He's not
Me? Woman, learn to talk to me with respect, even your husband Na my guygrin...



*Na weting I see I talk now*...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:26pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Baby y are yu so scarce dz days? Me z fyn and Oyeh dey kampe too
nothing jare ore mi,convocation was just taking my time and now clearance wants to take my time too angry angry sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:26pm On Mar 07, 2016
iambibi:
... Lolz hey dnt get me wrong o....... Wat is ur own sef.. Lol...
Ma own b say..ma wife don talk say u re nice....soooo...hw re u..make i greet u nd welcom u to our neighborhood
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:27pm On Mar 07, 2016
Oyehomie:
Female sound no diff frm male sound abi?
She's actually hearing yurs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Mar 07, 2016
iambibi:
lwkmd dis babe... U wee no kill me... Wetin i wan use ur husband do.....y i dey evn talk too much... Infact OYO IS UR CASE!!!
wen I told u to come to green pasture, u said u want to stay in d desert, now see d kyn mouth wash u dey collect upon notin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:27pm On Mar 07, 2016
Fraiser:
lol... now u understand wot am sayin yesterday, u better go do check up for dcheifpriest syd, hw awsome was ur day
Hahaha hahaha hahaha hahaha
Was down with fever, feeling bit better than earlier.
Aw u jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:28pm On Mar 07, 2016
Qutyjoice:

Baby
Hw was d service nah..pastor no ask of me?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:29pm On Mar 07, 2016
DTOBS:


Babe, yours won't be the first nor will it be d last!!! So let's just know now so that I will start shopping for baby things....



Meanwhile, blodd of what? grin
Baba make e wait first na.
Bit better than earlier sha...
Hope ya day was great?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:29pm On Mar 07, 2016
grin rukkyola baby I see you've met your match(iambibi)


Iamdynamite pls what set did you graduate from?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:29pm On Mar 07, 2016
DTOBS:

Me? Woman, learn to talk to me with respect, even your husband Na my guygrin...




*Na weting I see I talk now*...
I'm Sowie Sir.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:30pm On Mar 07, 2016
Chommieblaq:

Baba make e wait first na.
Bit better than earlier sha...
Hope ya day was great?
Hmmmm...coughing dey waka pass
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:30pm On Mar 07, 2016
SC31:
nothing jare ore mi,convocation was just taking my time and now clearance wants to take my time too angry angry sad
Tor it's well, sha tk it easy. Back fully?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:31pm On Mar 07, 2016
SC31:
grin rukkyola baby I see you've met your match(iambibi)


Iamdynamite pls what set did you graduate from?
Iyawo padi mi...ore mi to sure...hw re u nah
U re kinda stingy wif ur words dis days

(1) (2) (3) ... (1667) (1668) (1669) (1670) (1671) (1672) (1673) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.