Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,453 members, 7,950,968 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 07:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505516 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1694) (1695) (1696) (1697) (1698) (1699) (1700) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:55pm On Mar 08, 2016 |
#1696 dedicated to all my paddy dem Fraiser, jubrealguy, eaglevision and wittyemi FASH23:gbayi eyan nla |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:56pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:stamnerin* jst w a n te d to tell u ur lunch is ready... i no knw say oga dey house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:56pm On Mar 08, 2016 |
Make person wife send you mail abi... is like you want oyo to be your case Jubreal my guy someone is here to woo your yarinya o kitchen: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 08, 2016 |
LogoDWhiz:... Lwkmd oooooooooooooooooooo notin pesin no go see for dis city |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:dah bobo sharply vex me na, waking the lion in me.......issorite **drops bottle** baby, u know i can't afford to lose u Abbeyunique2 wittyemi, eyin temi......eshey jare. kitchen, any further discussion sud be in the open, u hear me so? oya, hope say na better food u cook so 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
merikims: They say actions speak louder than voice.. Let's enter the room and you'll see first hand.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FASH23(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
(1) MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2 (2) PEACEMAKER =Fraih (3) CLOWN OF THE YEAR=Rukkyola (4) BEST COUPLE= Jubrealguy and iambibi (5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision (6) GREATEST FEMALE FLIRT= i no know CC: kbs468 fraih 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2: Na 3k u go buy ur own sneakers u hear.u talk say u stubborn abi. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:59pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:Stop being too careful jare,do small gra gra biko...serve some people trouble for breakfast jare. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
ABB1:my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:because of wetin u talk I go wait five more minute, oya guy come make we reason, wia dem d babes dey? I fit because of dem make I no even sleep for 2 days |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
iambibi: Na so o my dear.. I no like dat zone kankan.. Make I friendzone u? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:ehen.!!!!! i talk am!!! I talk say one day, one day ur real color go show.... Lolz..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
larrytorch:Hoping for the best but expecting the worst |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
FASH23:I triple sight u bro |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:02pm On Mar 08, 2016 |
LogoDWhiz:go take permission frm jubrealguy first |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:02pm On Mar 08, 2016 |
DTOBS: Make we no even enta naija matter cos i go con night crawl gangan |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:03pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:So u wan con start war abi? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:eyan re, lati aye madam spixytinxy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2: Which league una wan win? Wait! Skibo are u kidding me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
kitchen:i understand.... Its ok... Dnt worry i'l talk to him..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07pm On Mar 08, 2016 |
merikims:see wetin i don cause o, I don send dis babe to emergency sleep bur na she cause am na, wen I dey follow her reason lyk gentle man nd she dey show her self, I no lyk woman dey take me form papus, oya no vex, biko.. I love u ok? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:07pm On Mar 08, 2016 |
iambibi: He doesn't need to know. Come to the villa and let's discuss things |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:08pm On Mar 08, 2016 |
My mind cut when I see am... but kosi wahala... wagbayi jubrealguy: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:09pm On Mar 08, 2016 |
wittyemi: iambibi: IghravweIG: This is not my real post ooooo Fraih: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:09pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:Wait ooo,when u even marry wey dem don dey nominate you n ur Otepu 4 best couple ehn? You sure say u never go share dollarisation give some ppl make dem come vote for u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:10pm On Mar 08, 2016 |
DTOBS, blame it on our judicial system |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:11pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:Badbelle |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:11pm On Mar 08, 2016 |
IghravweIG:lolz..... Na now she dey discover say na GRA GRA b d surest way forward |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
O boy se dem wan share money tonight for GC ni? See as people boku for downstairs.we are all night crawlers,y'all should beta nominate yasef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:E no matter, I 'd wanted telling you the same words earlier.. Anyways, peace is priceless ; so carry on. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:Hmmm. Fraih, I no con dey understand u again. Are u saying, nor b u type the Bolded words now now. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1694) (1695) (1696) (1697) (1698) (1699) (1700) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |