Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,259 members, 7,916,733 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 10:22 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (159) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2612021 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (156) (157) (158) (159) (160) (161) (162) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:18pm On Mar 08, 2016
kapable75:
yorme shey u dey hear ba. Wetin u come think say ministry of defence dey do?

Na to arrest justified10 na... make I come forget him destiny for inside guardroom join!

**MODIFIED**
*adjusts shoulders*
As me sef come become landlord, make anybody try nonsense na... koboko lashes on such person head ni fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:18pm On Mar 08, 2016
justified10:
I was thinking yorme wld get dat education, and u get planning..but u knw say dem president sabi surprise citizens na..

mesef for use u do education minister sha,..at least u don even turn tisa
LOL,Teaching aspect?that's a mantra of CHANGE bro,well,the ministry is heavy but i believe with time,I will get myself acclimatize to it,ALL IS WELL.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:20pm On Mar 08, 2016
justified10:
we no get bokoharan for here so we no get money for arms deal :p

make d guy embezzle d gate wey he dey close na...


what's ma own
na for there pressy go shock u, who tell u say him no dey make plans to purchase arms. Make i even remind u say the ministry of defence don sidun to protect every thing including our women.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:22pm On Mar 08, 2016
kapable75:
na for there pressy go shock u, who tell u say him no dey make plans to purchase arms. Make i even remind u say the ministry of defence don sidun to protect every thing including our women.

Ya on point mhen! *Dashes him one teaspoon of kunu*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:23pm On Mar 08, 2016
kapable75:
na for there pressy go shock u, who tell u say him no dey make plans to purchase arms. Make i even remind u say the ministry of defence don sidun to protect every thing including our women.
thanks for d plan..

protect dem against foreign predators...

if u lyk carry gun for ma head, they are mine..

beta b ma padi make I convince yorme for u...

cos ruthobaz has been jazzed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:25pm On Mar 08, 2016
**GOAL ALERT** Real madrid 2 : 0 Roma [james rodriguez] . Wolfsburg 1:0 Gent [-]
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omoikea(m): 10:26pm On Mar 08, 2016
justified10:
tor....

i knw we av limited babes and na me dey control all of dem..apart from ma VP sha..

but u can always manage yorme.

thank God say u no det control the VP na there you for get problems with me

just continue to maintain ur boundary.. Hahahahah
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:26pm On Mar 08, 2016
kapable75:
abeg make e no tire u ooh. Very some nw vp go conceive for pressy and u know say quality education dey important.
Damn,"Very soon"?you're so good in calendering,irrespective of their status as the P and VP,my allowances must be huge,i don't do things cheap,"BIG MONEY FOR BIG PEOPLE"treat me like sh*t and i will reciprocate,treat me like a king,i will give you the title kingmaker.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:27pm On Mar 08, 2016
yorme:


Ya on point mhen! *Dashes him one teaspoon of kunu*
**recieves it from him and brings out bread from side pocket** like say u been know wetin i been dey find
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omoikea(m): 10:28pm On Mar 08, 2016
ruthobaz:
Senator Chuxmyk...abeg no vex. I won't try such next time

Senator Mcmooney, this is me congratulating you on your ascent to the seat of The Senate President.

omoikea...I thought you like men oh! grin

yorme...I see you. Abeg no flog my friend oh!

justified10..u use idea funny sha!

greycious...tnx for helping out. That's why you are the Presido smiley



so u dey here since...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:29pm On Mar 08, 2016
Dreamcome2ru:

LOL,Teaching aspect?that's a mantra of CHANGE bro,well,the ministry is heavy but i believe with time,I will get myself acclimatize to it,ALL IS WELL.
I believe u can do it.

call yorme weneva u wanna educate us about sex

as ruthobaz don talk am say she no knw banana
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:30pm On Mar 08, 2016
justified10:
thanks for d plan..

protect dem against foreign predators...

if u lyk carry gun for ma head, they are mine..

beta b ma padi make I convince yorme for u...

cos ruthobaz has been jazzed
yorme is a good gentle man, so u cant convince confuse him to do what he wont naturally do.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:31pm On Mar 08, 2016
omoikea:


thank God say u no det control the VP na there you for get problems with me

just continue to maintain ur boundary.. Hahahahah
broda, VP is d ESE of graceland
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:32pm On Mar 08, 2016
kapable75:
yorme is a good gentle man, so u cant convince confuse him to do what he wont naturally do.
c dis one..make I convince am make u dey c person give banana ni..

cos if u no give am, na monkey go chop.am
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omoikea(m): 10:32pm On Mar 08, 2016
justified10:
broda, VP is d ESE of graceland

please what do you mean? explain to me
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:33pm On Mar 08, 2016
Dreamcome2ru:

Damn,"Very soon"?you're so good in calendering,irrespective of their status as the P and VP,my allowances must be huge,i don't do things cheap,"BIG MONEY FOR BIG PEOPLE"treat me like sh*t and i will reciprocate,treat me like a king,i will give you the title kingmaker.
sure! sure!! Sure!!! The pay has to be big na, the work load will be less cos the children of pressy(s) are naturally brilliant. But hope u will not 4get me?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:35pm On Mar 08, 2016
omoikea:

please what do you mean? explain to me
pressy jaZz ruthobaz ni..
d girl no lyk am..no tell pple say na me tell u o.. cos greycious no dey use ruthobad play
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:35pm On Mar 08, 2016
justified10:
c dis one..make I convince am make u dey c person give banana ni..

cos if u no give am, na monkey go chop.am
yorme no dey like banana self. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:36pm On Mar 08, 2016
justified10:
pressy jaZz ruthobaz ni..
d girl no lyk am..no tell pple say na me tell u o.. cos greycious no dey use ruthobad play
my hand no dey o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omoikea(m): 10:38pm On Mar 08, 2016
justified10:
pressy jaZz ruthobaz ni..
d girl no lyk am..no tell pple say na me tell u o.. cos greycious no dey use ruthobad play
wait you mean say the guy like the girl and the girl no like the guy?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:38pm On Mar 08, 2016
kapable75:
yorme no dey like banana self. grin
tor , Oyo is ur case



gudnyt Graceland.

I love u all...I mean our ladies.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:00pm On Mar 08, 2016
justified10:
I believe u can do it.
call yorme weneva u wanna educate us about sex
as ruthobaz don talk am say she no knw banana
Chai,diz dude e yaff spoil finish.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:04pm On Mar 08, 2016
kapable75:
sure! sure!! Sure!!! The pay has to be big na, the work load will be less cos the children of pressy(s) are naturally brilliant. But hope u will not 4get me?
Forget ke?don't worry,i will issue you a*******,hmmmm,**6 bottles of kunnu**
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Mar 08, 2016
LOL,Manus17 wan lock gate,see as e dh walk majestically around d gate.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:16pm On Mar 08, 2016
Mcmooney:

Our next senate sitting will be tomorrow 8pm. Pls y'all should endeavor to be present.
battoyyeb
chuxmyk
sonymax16
armanni
dexxyalebs
shina101
iphemama
Will do sir

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:16pm On Mar 08, 2016
kapable75:
yorme no dey like banana self. grin

See this one oh! Aw u take know??
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:17pm On Mar 08, 2016
yorme:


No vex. Your name carry weight pass wetin d list fit carry ne!

See how em Presidency reformat portfolios wey we apply for! Hian!

Lol. Weight ke? Lmao
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:19pm On Mar 08, 2016
Greycious:

Senator chuxmyk, abeg no vex. I included ur moniker in my quote.
Lol. Thank you air. She don apologise give me
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:22pm On Mar 08, 2016
ruthobaz:
Senator Chuxmyk...abeg no vex. I won't try such next time

Senator Mcmooney, this is me congratulating you on your ascent to the seat of The Senate President.

omoikea...I thought you like men oh! grin

yorme...I see you. Abeg no flog my friend oh!

justified10..u use idea funny sha!

greycious...tnx for helping out. That's why you are the Presido smiley


Lol. Thank you ma! grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:27pm On Mar 08, 2016
Dreamcome2ru:
LOL,Manus17 wan lock gate,see as e dh walk majestically around d gate.
Manus17 like gate pass rice grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:27pm On Mar 08, 2016
Yorme my nigga. You never sleep?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:40pm On Mar 08, 2016
ChuxMyk:
Yorme my nigga. You never sleep?
When debugging never free see light of d day nko...

(1) (2) (3) ... (156) (157) (158) (159) (160) (161) (162) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.