Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,183,503 members, 7,920,871 topics. Date: Wednesday, 14 August 2024 at 01:59 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3483523 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Rukkyola:.... Where is LogoDWhiz and his committee members...? ..*found him* Aha!! Shey una no get rules and regulations for dis place ni? Abi Na like dis *pointing up to d quote* dem dey abuse ppl for this place? .. If na so.... i no sabi o....!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2 hw vaa nah...wats shappn nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2:Chelsea 1. PSG 0 cc bobolil Kbs468 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Finally... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:46pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:Na so d gal dey do jawe...no mind am..jst reject am and dey du ya tn...or beta stl..tell am say make she no dey use dat kinda lang for u again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:47pm On Mar 09, 2016 |
adeyinkasegun...i c u for dat corner o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:49pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:*sighs heavily* toh if u say so.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:49pm On Mar 09, 2016 |
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:.... Abi o... By d way welcom sir |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:53pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:Hw u dey today nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:54pm On Mar 09, 2016 |
jubrealguy:my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:54pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: I don't she's serious with that.. Just jokes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:55pm On Mar 09, 2016 |
Shammak:Oga shammak...u ehn..where u con go nah..u con lv ur babe amidst d 'wolf' wey dey enter ds city...tha k Gudness say fraih na strong nd focused lady...no do dat again o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:57pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:Tnx for d welcome...even tho no b frm d depth of ur heart u talk am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:59pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser:blizzydodo she u see ir husband and madam spixytinxy. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:59pm On Mar 09, 2016 |
LogoDWhiz:hmm pressy u sure |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:00pm On Mar 09, 2016 |
Shammak: Bro..welcome back.. I support your predictiom |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:01pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2:we will win and qualify |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02pm On Mar 09, 2016 |
eaglevision:ikan ki n je ti baba tomo ko ma ni ala o, iyawo teminikan ni o, she is my wife only nd alone. Even if I meet both of una for inside room sef, no shakin for me, I trust my blizzydoDo die |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 09, 2016 |
Shammak:.. *put glasses on and takes a close look at him trying to recognize him* na Shammak d b dis..? ..... Wey almost turn Fraih to widow?.. Chaii *shaking head and notices his chop chop shoe and swollen legs* where u go sef? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:03pm On Mar 09, 2016 |
LogoDWhiz:Gbayi baba |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:03pm On Mar 09, 2016 |
Ellanaire:*Over heard her in my dream* And I actually responded as if she was talking to me like the below *I hope you have finally realized that, else you used to say that she is punishing you unnecessarily ni oo* *wakes up from the Dream* And I said the below to her without repeating the Dream experience. Smiles 1 Like
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:05pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:Ah go visit lion 4 UI zoo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 8:08pm On Mar 09, 2016 |
Martinez1845: I tell you bro. This work of ART was created by a gifted hand. I remember d craze I had for art back in d days as a teenager. Nothing compares to d feeling u derive as you draw the lines, shade with d 5B pencil and smoothen ur shade with ur fore finger. Then comes d "wow!" exclamation from folks as they sneak up behind you to take a peek at ur work. There was nothing like tiredness, once you started, you never felt like stopping until you realize ur creation. Nothing could stand in your way as a distraction, not even hunger. I enjoyed the difficulties, the frustrations and the excitement-- when you finally get what you want. Now, all I have are the memories and a few wonderful pieces I managed to salvage. I just pray to God that at least one of my offsprings will come gifted in d ARTS, I go too support dat pikin!---When d money comes, I'll begin my art collections (paintings, pencil works, literary works and many other categories). ART is beautiful, love IT, enjoy IT. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:08pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:Blood mi, no be so Babe mi na correct babe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:11pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser:him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:12pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:I no sabi cook ke? Ani com n testify it yourself |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:13pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser:just sharraaap and gerarahia.........u think say i fit countbd number of times wey i waka go madam spixytinxy shop alone....in d days of blizzydodo but dat one no b issue now **whispering** u supoz understand na, d babe sef neva gbori duro mak she gbori duro first, u sabi me na....o mo mi daadaa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:13pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:Bring rope Na, okun Eran own sha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:14pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:**sobs**baby, i wrote u over a hundred words and u didn't say anything, we all av our past na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:15pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:.... Lolz....u no serious |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:15pm On Mar 09, 2016 |
[quote author=iamdynamite post=43621439][/quote]
I dnt nid to ask anybody. pruv it |
(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |