Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,148 members, 7,890,870 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 10:39 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1721) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3454943 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1718) (1719) (1720) (1721) (1722) (1723) (1724) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:05pm On Mar 09, 2016
RABIOT scores che0-1psg. agg che1-3 psg.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:05pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
true talk, iambibi se u don hear wetin oyehomie tlk. Jubrealguy guy no confirm ologogoro, him dey tk paraga sote him dey fall for gutter. How u go dey kiss ologogoro mouth sef
iambibi, come and show ds people what we have na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:05pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice dear.... Ma stomach is rumbling ooooo..i tnk im hungry...food neva ready ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:05pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
assinn........if chelsea win, dem just win.......ds team so so so good
I swear they are so good(dere z no difference btw dem n Barca)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:05pm On Mar 09, 2016
iambibi:
... Sister mi... Wetin i go con so na... Abi make i start park? embarassed
dont pack ooo.
person no dey enter water dey shout of cold again oooo.
pray fast and pray
it is well my dear.
see prophet shammak for deliverance from anything bottle.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06pm On Mar 09, 2016
hardie14:

blizzydodo she u see ir husband and madam spixytinxy.
hardie14 se na me u dey call blizzydodo for, oma ga gan ke, shebi na cos I no allow u fall into dat ologogoro hand na im mk u dey do anyhow
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:06pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Ahahaaaa...nd i smile..smileeey no b u jawe....m no crious abi...o ya tell m...wats ur final conclusion abt ya husby
...wo, Dis neighbour can poknose o shocked..... Hu tell u say wey dey qurrel sef..... And by d way... Greet wifey for me o..... *Walking, looking back and shaking head*....... So Dis is how ppl poke their noses into troubles... Dehm!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

I no sabi cook ke? Ani com n testify it yourself
kinlo je ani, u no sabi cook jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:07pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:
Lmao.....No Na inside
No wonder...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:07pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

Bring rope Na, okun Eran own sha
iyen Emi na, am not ur mate oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:07pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Qutyjoice dear.... Ma stomach is rumbling ooooo..i tnk im hungry...food neva ready ni
Your wife don go watch match with jubrealguy...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:08pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Qutyjoice dear.... Ma stomach is rumbling ooooo..i tnk im hungry...food neva ready ni
Baby food z ready now.....playing with his nose......Serving him noodlez n egg.........Water/Green Tea/ Juice which one boo?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:08pm On Mar 09, 2016
iambibi:
... Ok... Make she gbori duro first abi........... SC31 con c d pesin wey u say make i forgiv o.... Hmmm
Sebi u sef don c wetin I dey tell u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:08pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
na bad tin ooo
Lol...jst cm once nah...com nd taste ma qutyjoice delicacy nd ur body go praise u....see as i dey fresh nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:08pm On Mar 09, 2016
hardie14:

no mind am shebi na ur joint i first meet am wet he dey shack paraga. na the 8th botu sed he dey when me enter to come greet my sister.
Iambibi se u dey hear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:08pm On Mar 09, 2016
DTOBS:
Your wife don go watch match with jubrealguy...
Ah! Jubrealguy Bawo..... I'm with Oyeh jor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:09pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
e don tey o see u ooo, na so so downstairs u dey always dey....how v u been?
have been around ooo
just too busy enjoying my baby biotechshola TLC to hang out
the guy is a bae.
i thank God for the day i met him
and madam spixytinxy for opening my eyes to my true love.
na all this pampering i for just dey miss.
CCCHHHAAAIII
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:09pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Lol...jst cm once nah...com nd taste ma qutyjoice delicacy nd ur body go praise u....see as i dey fresh nah
D Babe just dey do strong head..... leave her com n eat yur food abeg.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:10pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

Baby food z ready now.....playing with his nose......Serving him noodlez n egg.........Water/Green Tea/ Juice which one boo?
Oooo...babe i kno u like mq nose....plants a kiss on her soft arm...
Water will do babe...thanks for dis meal
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:11pm On Mar 09, 2016
DTOBS:

Ale ke...God forbid, when am not Fraiser!!!
wetin u come dey do wit one chiommieblaqqy abi wetin b her name sef, airkastaine say mk I dey monitor u oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:11pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Oooo...babe i kno u like mq nose....plants a kiss on her soft arm... Water will do babe...thanks for dis meal
Why water nao? okay lemee get yu water.....shd I bring water melon for yu?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:11pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
u mean u av turned it to a joint business? e b lyk say spixytinxy won lose costomer b dat o
lose ke, kilode now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:12pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

D Babe just dey do strong head..... leave her com n eat yur food abeg.
Alry jawe babe...sits nd arrange ma cutleries.... O boi...iambibi..come nd learn nd atleast help dat man.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:12pm On Mar 09, 2016
COSTA goal.. 1-1 agg 2-3
nice response from the blues
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:13pm On Mar 09, 2016
DTOBS:

Spixytnxy, you? me no understand your ways again ooo...Kbs468 said u've not been taking good care of him like before again plus the twins are also lacking the motherly affection they should be getting,all in the name of your paraga biz.

Oya talk to me, what is the matter?
dat not tru oooo, I went on leave so dat I wld av time for my family abi wen u c me for my shop last
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:13pm On Mar 09, 2016
gringringrin .....This is my Chelsea playing....

dem score updater Oya update am ooooooogrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:13pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
iyen Emi na, am not ur mate oooo
I know now, dnt remind me by d way mama oniparaga egbon mi nko? I av bin calling em, tell em to call me bk
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Mar 09, 2016
iambibi:
jubreal plz jst leav me alone........ U kno am still angry with u.. *walks away*
abah wetin nw, which one b papus sef, anyway na my guy cause am sha, wen da one too go dey behave lyk person wey never see woman bfor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:14pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

Why water nao? okay lemee get yu water.....shd I bring water melon for yu?
Babe....wen we re seeing dat movie i brot..we will deal with d watermelon babee...u re jst tu gud dear..i love u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:14pm On Mar 09, 2016
hardie14:

have been around ooo
just too busy enjoying my baby biotechshola TLC to hang out
the guy is a bae.
i thank God for the day i met him
and madam spixytinxy for opening my eyes to my true love.
na all this pampering i for just dey miss.
CCCHHHAAAIII
which one b all dat one na........I ask u? i bn wan tell u say ur dp fine before......buh ko soro mo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:14pm On Mar 09, 2016
DTOBS:

Your wife don go watch match with jubrealguy...
which day dah one start..?? Dis jubrealguy wee giv me high B.P ooo.... Hey!!! at dis my tender age embarassed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:14pm On Mar 09, 2016
iambibi:
... Spixytinxy dear, dis is so unbearable embarassed wwtin i go do nw.... Make ma twinnie (iamdynamite) no hear am o... because he warned me
just pack ur load, I wld hook u up wit correct husband. Hope una neva do tibi sha ooo

(1) (2) (3) ... (1718) (1719) (1720) (1721) (1722) (1723) (1724) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.