Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,151 members, 7,890,885 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 11:02 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1724) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3455021 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1721) (1722) (1723) (1724) (1725) (1726) (1727) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:44pm On Mar 09, 2016
merikims:
call am nah.juju pass juju
chai, Sebi u no say God pass juju. Babalola no b juju man oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:45pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.... Merikims abeg, abeg, abeg, no b dat one dey worry me, wetin concern me, concern eaglevision... ..... C d jubreal wey been dey blow grammer like one beta pesin d day wey him dey propose giv me, shebi u dey dere na, oh sorry i don forget say u sabi sleep, ashey d guy no b am at all...* Crying seriously *....... Oya tell me.... embarassed Wetin i go do
lock up for him side,if him really deserve a jewel like you let him work hard to get u back.all this GC guys sha.....Na God go judge una oooo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:45pm On Mar 09, 2016
Fraih:

Bae, you saw that right!
I'm surely sticking to you all night! embarassed
stick ke? iroko ni? Abeg embarassed bfor u start to stick anytin... Com and settle me and jubreal o.... (sheby na u b peace maker)...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:45pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.... Merikims abeg, abeg, abeg, no b dat one dey worry me, wetin concern me, concern eaglevision... ..... C d jubreal wey been dey blow grammer like one beta pesin d day wey him dey propose giv me, shebi u dey dere na, oh sorry i don forget say u sabi sleep, ashey d guy no b am at all...* Crying seriously *....... Oya tell me.... embarassed Wetin i go do
lock up for him side,if him really deserve a jewel like you let him work hard to get u back.all this GC guys sha.....Na God go judge una oooo.I being think say u b eaglevision wife ooo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:46pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
my friend, hope say no b sportsman award u dey fight for lik ds, see as my marriage dey dabaru, u no fit do anything
lol. it's the uefa champions league. all other talk nah later thing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:47pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

Best husband Eva liveth....Awwn ya too cute....Just leave dembad belles
Lol...dats wat u av made me nah..a better man...trust me nah..i don lv dem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:47pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
chai, Sebi u no say God pass juju. Babalola no b juju man oooo
e no kukuma concern me all of them no dey wear slippers.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:47pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

O ga o, not yur fault..
iyen Emi na, na me nd ur elder sis b mate ooo, fraih come nd warn ur sis oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:47pm On Mar 09, 2016
Jubrealguy don come pkara at the end he come join d bandwagon of noise makers 4 here..chai ds guy PDP fellow...meanwhile respect to Logodwhiz, kbs, dtobs..howfa threaders? Still on d camp down sorry I meant count down!! Lv u all...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:47pm On Mar 09, 2016
merikims:
tanx hun.u is a darling.lol

Uwc sweerie

I guess 1 of d maids would have prepared something.. eat something and relax..

I'll be in the study attending to some issues..

When you're ready to sleep..call on me..

Let's consummate this wonderful relationship
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:48pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
who b aproko
abeg....shey dem send u to me ni, y u juz dey folo me upandan like ds.........iambibi my love, it should be so clear to u dat ds woman is just in love with me, she's just hurting u cos she wants me.........pls u cnt let her do ds to u

as for u, iffa see u folo me again, u go know d kind person wey i be, ah go show u wetin pass pepper
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:48pm On Mar 09, 2016
merikims:
e no kukuma concern me all of them no dey wear slippers.
chai, dis gurl dey use fire play oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:48pm On Mar 09, 2016
iambibi:
..... So u can blush on someone's behalf? undecided
we are emotionally related you know
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:48pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
u can see oyehomie and qutyjoice laughing at us....u see d way fraiser dey insult me, u allow spixytinxy carry jer paraga bad luck enter our relationship......after i bn don tell u say make u dey expect all ds kind things.

iambibi no allow my case b lik adele case na........i no ready talk hello from the other side.....biko
Make me and ma babe no con laff again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:48pm On Mar 09, 2016
Not to forget Fraih too, my spiritual advisor, Respect baby..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:49pm On Mar 09, 2016
iambibi:

stick ke? iroko ni? Abeg embarassed bfor u start to stick anytin... Com and settle me and jubreal o.... (sheby na u b peace maker)...
LoL cheesy
Ama stick ni ooo, e don tey!
Oya, tell me. Warapen? You know say I no dey here all day.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:50pm On Mar 09, 2016
Phinity318:
Jubrealguy don come pkara at the end he come join d bandwagon of noise makers 4 here..chai ds guy PDP fellow...meanwhile respect to Logodwhiz, kbs, dtobs..howfa threaders? Still on d camp down sorry I meant count down!! Lv u all...
I sight you brother... Love you too!!!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:50pm On Mar 09, 2016
[quote author=spixytinxy post=43629453]chai, dis gurl dey use fire play oooo[/quote OK oooo I like fire.bring it on.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:50pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
abeg....shey dem send u to me ni, y u juz dey folo me upandan like ds.........iambibi my love, it should be so clear to u dat ds woman is just in love with me, she's just hurting u cos she wants me.........pls u cnt let her do ds to u

as for u, iffa see u folo me again, u go know d kind person wey i be, ah go show u wetin pass pepper
love u ke, wetin I wan tk ogogoro like u do, me no want mk u turn iambibi to punching bag bf she realise her mistakes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:51pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

And why are yu blushing o.....Are you now Qutyjoice?
we are emotionally related
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51pm On Mar 09, 2016
DTOBS:

Ale ke...God forbid, when am not Fraiser!!!
only a man wit gud managerial skills is capable of doin dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:51pm On Mar 09, 2016
Phinity318:
Not to forget Fraih too, my spiritual advisor, Respect baby..
Oh Phinity, smiley Good to see you here again.
#greetsHim with a Holy Kiss.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:52pm On Mar 09, 2016
[quote author=merikims post=43629490][/quote]u want fire of God, eh eh eh, dis gurl no no Wetin she dey tlk sha. I go leave u cos of logodwhiz
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:52pm On Mar 09, 2016
LogoDWhiz:


Uwc sweerie

I guess 1 of d maids would have prepared something.. eat something and relax..

I'll be in the study attending to some issues..

When you're ready to sleep..call on me..

Let's consummate this wonderful relationship
consummate wetin?Oga wait till after marriage ooo.don't b faster than ur shadow...if u love me u will wait and beside tomorrow na work I need all the rest in the world and d weather is hot abi u wan born black albino.luv u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:53pm On Mar 09, 2016
Fraih:

My inlaw, warris happening? I have been hearing abou Iambibi,iamdynamite and jubrealguy upandan. What have I missed?
Ahhaha.. Alot o...spixytinxy don open d cooler wey jubrealguy don close like days ago cos of iambibi ni...nd iambibi no kno say hm husby onced use all hn salary take paraga b4 ...bt nw she don kno...nd i guess na d reason jubreal proposed for late night b dat wen everybody don sleep....u kno say hm neva get aos for couple nah..cos of baby oku...na iambibi aos he dey scot..lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:53pm On Mar 09, 2016
merikims:
lock up for him side,if him really deserve a jewel like you let him work hard to get u back.all this GC guys sha.....Na God go judge una oooo.
i no carry woman, i dey pay my bills, na only me propose with ring for hia.......wetin cum b my offence.....u beta tell iambibi say spixytinxy dey in love wit hin man, make she reason well
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:53pm On Mar 09, 2016
hardie14:

blizzydodo she u see ir husband and madam spixytinxy.
tank yuu my better frnd, I don de suspect spixytinxy sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:54pm On Mar 09, 2016
Phinity318:
Jubrealguy don come pkara at the end he come join d bandwagon of noise makers 4 here..chai ds guy PDP fellow...meanwhile respect to Logodwhiz, kbs, dtobs..howfa threaders? Still on d camp down sorry I meant count down!! Lv u all...

Respect my broda..

One love
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:54pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
iyen Emi na, na me nd ur elder sis b mate ooo, fraih come nd warn ur sis oo
Ah Spixy, wat did my Baby do o? undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:54pm On Mar 09, 2016
Fraih:

Oh Phinity, smiley Good to see you here again.
#greetsHim with a Holy Kiss.
Hahahaha...I wish say dem go carry us go same camp make I see u for real..anyways I received d holyKiss and I yam returning same to u baby...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:54pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
u want fire of God, eh eh eh, dis gurl no no Wetin she dey tlk sha. I go leave u cos of logodwhiz
tanchu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
fraiser se u well so, which style abeg oooooo, oya c ur paraga, no worry abt moni na free
lol... dat our snake nd d monkey shadow na, u won dey deny me again, owke u dey fear for ur husband abi, dont worry he's aware already

(1) (2) (3) ... (1721) (1722) (1723) (1724) (1725) (1726) (1727) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.