Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,188 members, 7,890,994 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 05:28 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1725) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3455641 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1722) (1723) (1724) (1725) (1726) (1727) (1728) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:56pm On Mar 09, 2016
merikims:
consummate wetin?Oga wait till after marriage ooo.don't b faster than ur shadow...if u love me u will wait and beside tomorrow na work I need all the rest in the world and d weather is hot abi u wan born black albino.luv u

Marriage again?

We neva do am? sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:56pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
i no carry woman, i dey pay my bills, na only me propose with ring for hia.......wetin cum b my offence.....u beta tell iambibi say spixytinxy dey in love wit hin man, make she reason well
in love with ologogoro, God forbid
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 9:56pm On Mar 09, 2016
Dhameelarhay:

1. Kbs468/ jjj
2. Dominion92
3.Wittyemi
4. --------------
5. Kathrine7
6. Crobboy

Thank you
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:56pm On Mar 09, 2016
Shammak:
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey

cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016
Welcome bak brother inlaw
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:

pi tcho so.u don kolo b dat.i no knw d meaning ov dat 1.araso!
u sef don pemen, shebi u dey form korean ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:57pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
lol, paraga wey u dey die for, abeg se any man wey dey in his rite places go use all him salary drink paraga
Iambibi...na tru oo..infact i witness it self..was on ma way frm work nd i saw him staggering.. Na fraiser help am reach aos self dat day
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:57pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Ahhaha.. Alot o...spixytinxy don open d cooler wey jubrealguy don close like days ago cos of iambibi ni...nd iambibi no kno say hm husby onced use all hn salary take paraga b4 ...bt nw she don kno...nd i guess na d reason jubreal proposed for late night b dat wen everybody don sleep....u kno say hm neva get aos for couple nah..cos of baby oku...na iambibi aos he dey scot..lol
Wah dahhhh? shocked shocked
Ok, ama hear from Iambibi too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:58pm On Mar 09, 2016
eaglevision:

Its a surprise,dnt worry fraiser knws about it.
ahbi o, I hope it's not late?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:58pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
alakoba ni e oooo. God forbid u
dey dia dey wyn ursef, I know wetin i go do
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:58pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
i no carry woman, i dey pay my bills, na only me propose with ring for hia.......wetin cum b my offence.....u beta tell iambibi say spixytinxy dey in love wit hin man, make she reason well
I don hear.oya Iambibi were u dey?jubrealguy say make I tell you say spixytinxy dey love ur man ooo.don't know if its true sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:58pm On Mar 09, 2016
Phinity318:
Jubrealguy don come pkara at the end he come join d bandwagon of noise makers 4 here..chai ds guy PDP fellow...meanwhile respect to Logodwhiz, kbs, dtobs..howfa threaders? Still on d camp down sorry I meant count down!! Lv u all...
infinity....sorry Phillipians, i no dey hear u well, who dey make noise.......do u know wat d yorubas call ikanra, i get am in century folds for hia......ma naa tie baje. make ur head correct ooo......u wey supoz dey hep me beg, u wan dey mock me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:58pm On Mar 09, 2016
Fraih:

LoL cheesy
Ama stick ni ooo, e don tey!
Oya, tell me. Warapen? You know say I no dey here all day.
spixytinxy told me to forget abt jubrealguy *nods head* dat his a no gud guy,*nods head* dah he comes to her place with dah ur twinnie to take paraga or wateva, *nods head* and dat anybody dat marries him has married an ologogoro man..... *burst into tears and uses Fraih cloth to wipe nose*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Mar 09, 2016
DTOBS:
Where is my chommieblaq
Please if anybody see her around,tell her am not going to eat nor sleep until she comes back home!!!
better hunger never waya ur stomach ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:00pm On Mar 09, 2016
LogoDWhiz:

Marriage again?

We neva do am? sad
yes ooi we dey do courtship first nah.let's lead by example u can't just jump into marriage without knowing ur partner wella.Abi na lie?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:00pm On Mar 09, 2016
SC31:
cc blizzydodo
tank yuu loads gurl frnd.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:01pm On Mar 09, 2016
BlizzydoDo:
tank yuu my better frnd, I don de suspect spixytinxy sha.
suspect me ke, Abeg oooooo. I yam innocent oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:02pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:

i pity al ov us.by d tym doz coconut head students start bombarding us wit questions na dat tym una go realise d value of dis precious wey una sopoz u use dey read but una dey waste 4 nairaland.if person ask una question wey una no fit ansa during service,real OYO go b una case!
Make i go cari my ali and simbi textbook dey read.
na who tell u say I won follow una dey teach upandan. no b only ali nd simbi, na edet live in calaba
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:02pm On Mar 09, 2016
Fraih:

Ah Spixy, wat did my Baby do o? undecided
she is disrespecting me noni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:02pm On Mar 09, 2016
merikims:
tanchu
u wlcm
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:03pm On Mar 09, 2016
iambibi:
spixytinxy told me to forget abt jubrealguy *nods head* dat his a no gud guy,*nods head* dah he comes to her place with dah ur twinnie to take paraga or wateva, *nods head* and dat anybody dat marries him has married an ologogoro man..... *burst into tears and uses Fraih cloth to wipe nose*
We don't need Jeremiah anointing here....shey u no dey luk b4 u leap ni....u see fine boy u follow....beta go meet ya man...ylol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:03pm On Mar 09, 2016
iambibi:
spixytinxy told me to forget abt jubrealguy *nods head* dat his a no gud guy,*nods head* dah he comes to her place with dah ur twinnie to take paraga or wateva, *nods head* and dat anybody dat marries him has married an ologogoro man..... *burst into tears and uses Fraih cloth to wipe nose*
Ah! Tor(Kpele o neighbor) Sha do quick n com home(mk yu bring gist com) I need to know what's going on.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:03pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
lol... dat our snake nd d monkey shadow na, u won dey deny me again, owke u dey fear for ur husband abi, dont worry he's aware already
eleyi ti muti yo oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:03pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Iambibi...na tru oo..infact i witness it self..was on ma way frm work nd i saw him staggering.. Na fraiser help am reach aos self dat day
gbam
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:04pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Ahhaha.. Alot o...spixytinxy don open d cooler wey jubrealguy don close like days ago cos of iambibi ni...nd iambibi no kno say hm husby onced use all hn salary take paraga b4 ...bt nw she don kno...nd i guess na d reason jubreal proposed for late night b dat wen everybody don sleep....u kno say hm neva get aos for couple nah..cos of baby oku...na iambibi aos he dey scot..lol
i happy now...shey??

u happy now...shey??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:04pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
infinity....sorry Phillipians, i no dey hear u well, who dey make noise.......do u know wat d yorubas call ikanra, i get am in century folds for hia......ma naa tie baje. make ur head correct ooo......u wey supoz dey hep me beg, u wan dey mock me
Lol...no be mock I dy mock u jooor! Howfa nah?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:04pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
infinity....sorry Phillipians, i no dey hear u well, who dey make noise.......do u know wat d yorubas call ikanra, i get am in century folds for hia......ma naa tie baje. make ur head correct ooo......u wey supoz dey hep me beg, u wan dey mock me
Com I fit help yu(Lmao)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:05pm On Mar 09, 2016
merikims:
yes ooi we dey do courtship first nah.let's lead by example u can't just jump into marriage without knowing ur partner wella.Abi na lie?

Hehehe..
See my babe o..

U just dey dull tinz

We fit marry tomorrow or for weekend..
Between now and tomorrow's night.. 24 hours.. 60 minutes makes 1 hour.. then 60 seconds makes 1 minutes.. calculate all that and you'll get a large number of seconds..

Anything can happen within a second..
Let's kick this off asap
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:05pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
dey dia dey wyn ursef, I know wetin i go do
haaa, e ma gbami ke, se na paraga dey shack u like dis
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Mar 09, 2016
merikims:
I don hear.oya Iambibi were u dey?jubrealguy say make I tell you say spixytinxy dey love ur man ooo.don't know if its true sha.
u don't know if it tru nd u r saying it, abeg i no love ur ologogoro husband oooo, am happily married with two kids
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:07pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:

Com I fit help yu(Lmao)
are u asking me dat again.......oya.......sare help me na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Mar 09, 2016
iambibi:
spixytinxy told me to forget abt jubrealguy *nods head* dat his a no gud guy,*nods head* dah he comes to her place with dah ur twinnie to take paraga or wateva, *nods head* and dat anybody dat marries him has married an ologogoro man..... *burst into tears and uses Fraih cloth to wipe nose*
eh eh eh, pele ti eeee. Wey u suppose go do thanksgiving say God don save u frm ologogoro hand

(1) (2) (3) ... (1722) (1723) (1724) (1725) (1726) (1727) (1728) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.