Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,164 members, 7,890,938 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 02:15 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1743) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3455391 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1740) (1741) (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
wa gbayi my customer daada, one ori malu for u
babe my teeth no gree me shop meat dis days o, I no know wetin do am, na fish I won dey chop now, eja tutu lo le se
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:35pm On Mar 10, 2016
dominion92:


Lol
I dy observe ni
Market dy o, how market for your side?
d one wey u observe don do, market dey go fine oooooo. Abeg se u get red waist pouch, rukkyola wan buy.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:36pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
babe my teeth no gree me shop meat dis days o, I no know wetin do am, na fish I won dey chop now, eja tutu lo le se
kosi wahala, catfish dey oooo bt ori malu na paraga ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:37pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
ahn ahn, Y I tie villagegoat down, bikonu is goat not for chau ni abi dem dey use goat as pet ni
lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hammedkola(m): 6:38pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
Heya, maybe u shld go wit stream2

Dunno if its that's possible.

Abbeyunique2:

Congrats in advance. it's not how long, it's how well u enjoy ur honey.
Thanks man

hardie14:

abeg postpone am dem no dey catch late comer for nysc. no leave iyawo osingi stranded days into her wedding ooo. and ensure IV reach us here. congrats in advance next person.

Thanks Dear cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:39pm On Mar 10, 2016
dominion92:


DTOBS why shall you sleep, even if sha sha sleep sha sha sleep in the afternoon grin
I'm good dear
Lollll...why sha even sleep sef, and you didn't get back to me again on that matter! Tho I've started marketing for you but pple around Lagos wanna see a comprehensive list as I had given you earlier....
We know where we catch nah,Oya leggo...cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:40pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat
lol, dat y I like u, u can sabi reason wit me, na to kill villagegoat oooo, thank God say kitchen dey here, where to cook am no go b problem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:40pm On Mar 10, 2016
Joseph1988:
grin

grin Oryt man grin
Your school sir, your 4 chosen states during reg...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:41pm On Mar 10, 2016
Wow missoyin is dat really u, dtobs bawoni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:41pm On Mar 10, 2016
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 6:42pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

Lollll...why sha even sleep sef, and you didn't get back to me again on that matter! Tho I've started marketing for you but pple around Lagos wanna see a comprehensive list as I had given you earlier....
We know where we catch nah,Oya leggo...cheesy

Ok dear, see you at the corner
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:42pm On Mar 10, 2016
hammedkola:
I'm still doubting If I should go for this camp or not. My wedding holds on the 26th and would still be on honeymoon... angry
Congrats.
Mayb u should tweet @nysc_ng cos I read sometym last month on their handle wen dey were advicing a lady to snd a mail to d state deployment officer reasons why she wants to go with stream 2.
Try and tweet @ dem 4 help to get stream 2
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:42pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat
OperationdontkillourVillageGoat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Mar 10, 2016
iambibi:
lolz... Abiii...... Toh... she don kuku succeed drag me and Qutyjoice, enter choir, chuk merikims for ushering and now Fraiser b d new choir master,.... grin grin
yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:43pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

Lollll...why sha even sleep sef, and you didn't get back to me again on that matter! Tho I've started marketing for you but pple around Lagos wanna see a comprehensive list as I had given you earlier....
We know where we catch nah,Oya leggo...cheesy
ehn ehn, where una for dey catch oooo, dtobs Sebi I tell u say airkastaine say mk I dey monitor u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016
dominion92:


Ok dear, see you at the corner
Gotcha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:44pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
Wow missoyin is dat really u, dtobs bawoni
grin yes it is me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:44pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:

OperationdontkillourVillageGoat
y shld we not kill villagegoat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:44pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, where una for dey catch oooo, dtobs Sebi I tell u say airkastaine say mk I dey monitor u
My dear Airstarkane do not have problem...she is perfectly aiit and happy abroad...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Spixytnxy
Dtobs hope u no tk paraga ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:45pm On Mar 10, 2016
LogoDWhiz:


My security dey intact..


I don't even know where it till happen.

We might jet out of the country.. cheesy
tank God say I don plant my spyin chip on ur wife body wen we still dey roll, even if d video no clear, d audio is enof
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016
MissOyin:

grin yes it is me
u welcome, nibo lo lo, where is amodu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:45pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Missoyin
Kilode, se ko si
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:46pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

My dear Airstarkane do not have problem...she is perfectly aiit and happy abroad...
with wat am seeing so, I think she does. Let me go nd recharge my fone so dat I can giv her feedback
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:46pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
Dtobs hope u no tk paraga ooooo
Have you ever see me in your shop before undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:47pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
u welcome, nibo lo lo, where is amodu
No whr oo, jst bin quite busy. Amodu is fyn. Hez vry busy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:48pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom
Hehehe, after d rehearsal for ur room dose of dem wey get straight legs go get by force bow leg because of dem d melodious song wey una go sing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:49pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

Have you ever seen me in your shop before undecided
ehn ehn, so u cannot come to my shop niyen oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:50pm On Mar 10, 2016
MissOyin:

No whr oo, jst bin quite busy. Amodu is fyn. Hez vry busy
ok oooo, say me well to him ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:50pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
y shld we not kill villagegoat
Even though i like goat pepper soup, villagegoat is precious
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:50pm On Mar 10, 2016
MissOyin:

Kilode, se ko si
O si omo ri re de si pelu re....

Ti mo fi n korin Abi?

(1) (2) (3) ... (1740) (1741) (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 11 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.