Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,440 members, 7,978,384 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:36 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3524041 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1740) (1741) (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:babe my teeth no gree me shop meat dis days o, I no know wetin do am, na fish I won dey chop now, eja tutu lo le se |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:35pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:d one wey u observe don do, market dey go fine oooooo. Abeg se u get red waist pouch, rukkyola wan buy. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:36pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:kosi wahala, catfish dey oooo bt ori malu na paraga ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:37pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hammedkola(m): 6:38pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: Dunno if its that's possible. Abbeyunique2:Thanks man hardie14: Thanks Dear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:39pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:Lollll...why sha even sleep sef, and you didn't get back to me again on that matter! Tho I've started marketing for you but pple around Lagos wanna see a comprehensive list as I had given you earlier.... We know where we catch nah,Oya leggo... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:40pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:lol, dat y I like u, u can sabi reason wit me, na to kill villagegoat oooo, thank God say kitchen dey here, where to cook am no go b problem |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:40pm On Mar 10, 2016 |
Joseph1988:Your school sir, your 4 chosen states during reg... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:41pm On Mar 10, 2016 |
Wow missoyin is dat really u, dtobs bawoni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:41pm On Mar 10, 2016 |
Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 6:42pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS: Ok dear, see you at the corner |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:42pm On Mar 10, 2016 |
hammedkola:Congrats. Mayb u should tweet @nysc_ng cos I read sometym last month on their handle wen dey were advicing a lady to snd a mail to d state deployment officer reasons why she wants to go with stream 2. Try and tweet @ dem 4 help to get stream 2 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:42pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:OperationdontkillourVillageGoat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
iambibi:yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, where una for dey catch oooo, dtobs Sebi I tell u say airkastaine say mk I dey monitor u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:Gotcha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:yes it is me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:y shld we not kill villagegoat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:My dear Airstarkane do not have problem...she is perfectly aiit and happy abroad... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:Dtobs hope u no tk paraga ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz:tank God say I don plant my spyin chip on ur wife body wen we still dey roll, even if d video no clear, d audio is enof |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
MissOyin:u welcome, nibo lo lo, where is amodu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:Kilode, se ko si |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:46pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:with wat am seeing so, I think she does. Let me go nd recharge my fone so dat I can giv her feedback |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:46pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:Have you ever see me in your shop before |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:47pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:No whr oo, jst bin quite busy. Amodu is fyn. Hez vry busy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:48pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Hehehe, after d rehearsal for ur room dose of dem wey get straight legs go get by force bow leg because of dem d melodious song wey una go sing |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:49pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, so u cannot come to my shop niyen oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
MissOyin:ok oooo, say me well to him ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:Even though i like goat pepper soup, villagegoat is precious |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
(1) (2) (3) ... (1740) (1741) (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |