Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,394 members, 7,950,848 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 12:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505324 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) (1747) (1748) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... I pity u just continue, den don dey help u build ur shop for hell fire, na for dia u go sell yafunyafun |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:22pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Ya welcome sir |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:23pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser: Lolzzzz..........haaaaaaaa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:23pm On Mar 10, 2016 |
wittyemi:c dis one oooo, mk una dey deceive una sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:haha...last option on my mind ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:come do wetin, for shammak nd fraih church, abeg count me out ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:forget da one jor, omo mi ni e lojokojo, u my babe lo n je be |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:e yapian sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Ellanaire(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: They should cancel the whole thing let everybody rest. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, ma sebe mo oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice:emi ni mama abi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:u don warn dey jump oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice:thanks ma'am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Don't be surprise if you find yaself dia ooo... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:27pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser: Don't worry.. the dss will visit you soon enough |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 7:27pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Thank you bro Fraiser, may the Lord do to you all that you want to do for our choirs and more; can I hear the thunderous AMEN!!. All we need is Sweet Melody that can put us in the mood of WORSHIP . Thank you. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:28pm On Mar 10, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:u mean say u get cat fish? U no just dey updated, na dog fish dey do am now, mind u hope say dat gal wey dey help me massage my beard if I dey drink dey around. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:31pm On Mar 10, 2016 |
What is that happening in our church? What am I seeing!!! The devil is an unbeliever!! Indeed Aye ti wonu ijo, ijo ti wonu aye |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:you know why I lyk u? U dey always dey part of my reasoning, na asun we go take am do o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:lol... I know say u be vegetarian |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:33pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1: You're welcome on board... Feel free to come around and relate |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:34pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:it's ok...hope no ppa for Agatu community [quote author=DTOBS post=43656464] |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:36pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz:the efficient presido...i remain very loyal sir cheers 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... U really got me laffin, abah na mouth person dey take sing na, no b leg, so wetin won cause d sudden kebu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:41pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Lolzzzz...Why not if not? Fear not brother |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:42pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1: Yes boss... I remain loyal too.. Hope you had a nice day? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 7:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:thank God say i don migrate go iraq and dem no dey do easter dere, so i am safe even EFCC no fit catch me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:47pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Vege what! lol. i love to eat all type of meat except pork. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:lol... Am now a gud shelpard now o, all d sheeps are safe wit me bajebaje, u go soon dey here dia testimony for church, wait o, no tell me say na ushering beckytee dey o, upon da her angelic voice, I go see to her matter urgently, she has to b transfered com choir |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:48pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:You say |
(1) (2) (3) ... (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) (1747) (1748) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |