Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,486 members, 7,978,587 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 10:54 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3524167 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:34pm On Mar 11, 2016 |
CROBBOY:mad man.i no get ur tym |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:34pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:lol... Pressy hw no understand wetin u dey see o, shey u get d mind to bear women wahala sha |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:36pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:beta no rely on dat chiefpriest.person wey him HIV don pass AIDS. i piry u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 2:36pm On Mar 11, 2016 |
I'm finding everytin in my house boring... I wan change location....nysc u r standing on mai way. Oh |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:37pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:lol... Baba shey u dey harbour feelins for ur twinnie ni? Why u com dey feel jealous for her na, u go accept ur fate for dat bro zone wey u dey ni o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:37pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:39pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:kai woman get wayo o, see hw she talk lyk say anytin neva happen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:40pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:it is not ur conSIGN.even if e sey make i slip 4 nside cupboard,i go slip.AMEBO! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:40pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: Sure na.. Na to just manage the jealous ones |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:41pm On Mar 11, 2016 |
Greg007:lol... E b lyk say men don dey hustle for camp money now o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:42pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:Ah ah make the owners no hear you o, because "OYO WILL BE YOUR CASE" |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:42pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: yagaa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 2:43pm On Mar 11, 2016 |
***BREAKING*** The NYSC 2016 Batch A Stream I Camp date has been shifted to 1st April 2016 instead of 30th March because of public holiday. NYSC management apologises for any inconveniences this may cause to the PCM and the general public. This new change does not affect Stream II. **NEW DATE** Batch A Orientation Course (Stream I)1st April - 20th April, 2016 Batch A Orientation Course (Stream II) 27th April - 16th May, 2016
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:44pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:oya kpele. *moves closer to him,then wipes off his tears with handkerchief* 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:46pm On Mar 11, 2016 |
CROBBOY:and ur own 2. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:47pm On Mar 11, 2016 |
eddykisses1:thank u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 2:47pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:,lol na brotherly feelings i get,i know wan make them rough handle my twinnie. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:53pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:yes you are right i'm in ibadan the capital of OYO and fraiser is from ibadan too |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:04pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:wah dahhhh .......olodo for language wey no b ma own?. Oya tell me sorry |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:05pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:abi o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:11pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:lol. sorry ko. better come and learn language for ma side. 8-10pm |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:13pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:lol,dont mind them jare ,how is boo.hope pe ko si ija |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:15pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:u wey dey golden city dey chat wit mi.OYO ko,UYO ni. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:17pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:crazy gal, Nysc go soon post us go same place I go frustrate ur life ehn |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:18pm On Mar 11, 2016 |
boboLIL:bros abeg take me along wen u dey go.my house is borer or boringner or watever dan ur own! Evrybdy dey sch na only me dey house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 3:27pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: Oshey dear... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:37pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:diz our president sef, na yur way all our brothers 4 here de folo. Yuu try o kontinuu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:forget da one jor, dchiefpriest sabi bajbaje, I trust am die |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:40pm On Mar 11, 2016 |
logodwhiz baby am home! were iambibi wey get mind to call pressy tolotolo? everybody know say u sabi waka find jubrealguy like....*mouth sealed*. u this logodwhiz sef I hear say u like polygamy wella,I ho castrate you b DAT oo. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:oyo ko, ibadan ni, me wey I dey jolly for Akure now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:43pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:i hear u! Sha no cari HIV reach my side if u don catch am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:ehya pele o, me just dey reason say fyn gal lyk u no suppose dey wrong hand ni o, pele sogbo, ur eyes go soon open |
(1) (2) (3) ... (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |