Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,248 members, 7,891,190 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 09:37 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1762) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3456194 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:34pm On Mar 11, 2016
CROBBOY:

Good english in pidgin abi or the one wey you borrow from spinxytinxy abi gringringrin

Okay, now I see shocked
mad man.i no get ur tym
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:34pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:


ehn na.

tinz wey i dey see for this city ehn..

Polygamous life just dey sweet me
lol... Pressy hw no understand wetin u dey see o, shey u get d mind to bear women wahala sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:36pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
hiv ke? Wit all dis odechi wey full my body, I just collect 201 incision from dchiefpriest yesterday
beta no rely on dat chiefpriest.person wey him HIV don pass AIDS. i piry u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 2:36pm On Mar 11, 2016
I'm finding everytin in my house boring... I wan change location....nysc u r standing on mai way. Oh
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:37pm On Mar 11, 2016
iamdynamite:
shocked which kain rehearsal be that.i no want rough play ooooo
lol... Baba shey u dey harbour feelins for ur twinnie ni? Why u com dey feel jealous for her na, u go accept ur fate for dat bro zone wey u dey ni o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:37pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:
me wey don buy rainbow pouch already.
rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:39pm On Mar 11, 2016
iambibi:
... Twinnie am here o!!!!!! *smiling *...... Dnt mind dah Fraiser guy!!
kai woman get wayo o, see hw she talk lyk say anytin neva happen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:40pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
hw far u, hope say sent4rina never start to dey put ur fud under carpet sha, because I hear say na under rug e dey put money for u now, no kyn husband wey we no go see for dis city. Wen dey tell dem make dem follow man wey sabi treat woman lyk angel, den go dey shout one man one woman upadan. Very soon hin go dey tell u say make u go sleep for inside cage
it is not ur conSIGN.even if e sey make i slip 4 nside cupboard,i go slip.AMEBO!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:40pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
lol... Pressy hw no understand wetin u dey see o, shey u get d mind to bear women wahala sha

Sure na..

Na to just manage the jealous ones
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:41pm On Mar 11, 2016
Greg007:


This group done slow down sha. The time I been dey follow am d tin dey run like usia bolt
lol... E b lyk say men don dey hustle for camp money now o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:42pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
lol! U ursef,u ar google
Ah ah make the owners no hear you o, because "OYO WILL BE YOUR CASE" gringringrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:42pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:

OK o

yagaa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 2:43pm On Mar 11, 2016
***BREAKING***
The NYSC 2016 Batch A Stream I Camp date has been shifted to 1st April 2016 instead of 30th March because of public holiday.
NYSC management apologises for any inconveniences this may cause to the PCM and the general public.
This new change does not affect Stream II.
**NEW DATE**
Batch A Orientation Course (Stream I)1st April - 20th April, 2016
Batch A Orientation Course (Stream II) 27th April - 16th May, 2016

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:44pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:


Chai... rukky o cheesy cheesy cheesy

U dey make me cry
oya kpele. *moves closer to him,then wipes off his tears with handkerchief*

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:46pm On Mar 11, 2016
CROBBOY:

Ah ah make the owners no hear you o, because "OYO WILL BE YOUR CASE" gringringrin
and ur own 2.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:47pm On Mar 11, 2016
eddykisses1:
***BREAKING***
The NYSC 2016 Batch A Stream I Camp date has been shifted to 1st April 2016 instead of 30th March because of public holiday.
NYSC management apologises for any inconveniences this may cause to the PCM and the general public.
This new change does not affect Stream II.
**NEW DATE**
Batch A Orientation Course (Stream I)1st April - 20th April, 2016
Batch A Orientation Course (Stream II) 27th April - 16th May, 2016

thank u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 2:47pm On Mar 11, 2016
cheesy
Fraiser:
lol... Baba shey u dey harbour feelins for ur twinnie ni? Why u com dey feel jealous for her na, u go accept ur fate for dat bro zone wey u dey ni o
cheesy,lol na brotherly feelings i get,i know wan make them rough handle my twinnie.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:53pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:

rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey
yes you are right i'm in ibadan the capital of OYO and fraiser is from ibadan too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:04pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:

abigael olodo
wah dahhhh shocked.......olodo for language wey no b ma own?. Oya tell me sorry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:05pm On Mar 11, 2016
iamdynamite:
cheesy cheesy,lol na brotherly feelings i get,i know wan make them rough handle my twinnie.
abi o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:11pm On Mar 11, 2016
iambibi:
wah dahhhh shocked.......olodo for language wey no b ma own?. Oya tell me sorry
lol. sorry ko. better come and learn language for ma side. 8-10pm
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:13pm On Mar 11, 2016
iambibi:
abi o
lol,dont mind them jare ,how is boo.hope pe ko si ija
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:15pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:

yes you are right i'm in ibadan the capital of OYO and fraiser is from ibadan too
u wey dey golden city dey chat wit mi.OYO ko,UYO ni.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:17pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
u wey dey golden city dey chat wit mi.OYO ko,UYO ni.
crazy gal, Nysc go soon post us go same place I go frustrate ur life ehn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:18pm On Mar 11, 2016
boboLIL:
I'm finding everytin in my house boring... I wan change location....nysc u r standing on mai way. Oh
bros abeg take me along wen u dey go.my house is borer or boringner or watever dan ur own! Evrybdy dey sch na only me dey house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 3:27pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:

oya kpele. *moves closer to him,then wipes off his tears with handkerchief*

Oshey dear...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:37pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:



hehehe.. u just want to push me to the wall...

U wan start film wey u no finish


U no fit leave jubrealguy.. #fact.
u go cry taya.. grin

But me, i like my babe..i no fit leave her..

But if she's not performing her duties i can find a partner or colleague to assist her tongue
diz our president sef, na yur way all our brothers 4 here de folo. Yuu try o kontinuu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:

beta no rely on dat chiefpriest.person wey him HIV don pass AIDS. i piry u
forget da one jor, dchiefpriest sabi bajbaje, I trust am die
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:40pm On Mar 11, 2016
logodwhiz baby am home! were iambibi wey get mind to call pressy tolotolo? everybody know say u sabi waka find jubrealguy like....*mouth sealed*. u this logodwhiz sef I hear say u like polygamy wella,I ho castrate you b DAT oo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:

rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey
oyo ko, ibadan ni, me wey I dey jolly for Akure now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:43pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
forget da one jor, dchiefpriest sabi bajbaje, I trust am die
i hear u! Sha no cari HIV reach my side if u don catch am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:

it is not ur conSIGN.even if e sey make i slip 4 nside cupboard,i go slip.AMEBO!
ehya pele o, me just dey reason say fyn gal lyk u no suppose dey wrong hand ni o, pele sogbo, ur eyes go soon open

(1) (2) (3) ... (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.