Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,435 members, 7,950,930 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 06:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505469 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) (1766) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:44pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:wch states u choose? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:48pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:e b like sey my sent4rina don loss 4 dis our golden city.i no c am again.ur wife dey abi she don loss? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:50pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:lol... Some jealous woman dey para o, den fit pour hot water for ur body so if u won do polygamy u must sabi shakara lyk say u go scatter everywia, na lie everytin na still scope |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:51pm On Mar 11, 2016 |
chai!!! It's good to marry a no nonsense wife iambibi temi nikan, baby...i juzz dey gbadun d way u dey reply everyone wey dey tasi u wrongly buh take it easy on our amiable President, we all know merikims has unleashed the other side of him, pressing his mumu button bt den he's just a man wey neva see woman before...forgive him. Besides, just be ready for me tonight........ale yii ma badt gan, i don miss u daku Qutyjoice, my unfriendly cum friendly neighbour, e shey gan oo......ile yin o ni daru ooo, oyehomie o ni fe iyawo le ee oo Madam spixytinxy, u sef know say na whr u dey hardworking b dat........awon elese toothpick |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:52pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:abah y na, na gently me dey do my own tin o, I no dey rough handle |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:53pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:u go just dey everywhere dey cause trouble.........ahn ahn |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:54pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:nor worry, u dont hav anytin to fear about, u re always safe wit me medically, financially, spiritually nd romantically |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:55pm On Mar 11, 2016 |
merikims:abeg castrate am, dat one.....na hin go make sense.......anyway na love my baby love me ooo, make una no cause wahala ooo. una don hear? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 4:00pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:hmmmmmmmm,i no trust you oooooo ,your record no too good for this city ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:00pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:enh enh u just dey reason now, wen I dey tell u say sent4rina no fit carry ur load, u no won listen, special woman lyk u needs to be taken care of by a special hand, u sef just imagine am as u sabi play lyk dis, u no just reason hw much e go make sense if me nd u dey do all dos bojuboju nd yemi my lover play under coconut tree |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:00pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:Good day sir. Hope you are doing well. I was able to speak with the B15 CM about the issue of the ID card, he said since online registration was done by every PCM the information contained will be used for the ID Card. B15 stream 1 couldn't get theirs while on camp due to some delay but B15 stream 2 got theirs while on camp. In a nutshell there is no any registration to be done as pertained NYSC ID card. Hope this help sir? 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:01pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:I pity that your head make e no come remove. I don't know why you people can't just commot eye for another person property... Well, my Sweetie has made her choice and she is staying with the man that her heart loves! Enemy of good things, holy ghost fireeeeeee |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:02pm On Mar 11, 2016 |
jubrealguy:jubreal mind ur self ooo,y u go talk say my Darling logodwhiz neva see woman before?abi na u wey dey run up n down with fear because iambibi dey show u too much love.lol.abeg my logo is man enough ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:03pm On Mar 11, 2016 |
Ndejiko: Mr mazakona, this was the answer to your question! Good day sir. Hope you are doing well. I was able to speak with the B15 CM about the issue of the ID card, he said since online registration was done by every PCM the information contained will be used for the ID Card. B15 stream 1 couldn't get theirs while on camp due to some delay but B15 stream 2 got theirs while on camp. In a nutshell there is no any registration to be done as pertained NYSC ID card. Hope this help sir? All thanks to Njideko for this, thanks so much sire |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:05pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: Lolzzzz...all I can do is to lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:05pm On Mar 11, 2016 |
mommysgirl:who is dat nutty girl? One nutty boi here is lookin for a nutty gal o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 4:05pm On Mar 11, 2016 |
ahhhhhhh,nkan be ni golden city ooooooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:06pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:Sowie,madam! I pledge never to answer any of your questions again! So help me God |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:06pm On Mar 11, 2016 |
fraiser who dey drag Bae with for this city wey no dey fear face?I know sure say d person know who you be at all. well.....let me go and sweep n cook something yummy for my hubby tubby logodwhiz and later wear that sexy gown to serve him his food.*winks |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 4:08pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:hmmmmmmm fraiser,well done,continu oooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:09pm On Mar 11, 2016 |
merikims:lolz.....una two dey call my baby tolotolo, una think say she no sabi yoruba, una forget say....na omo eko she marry.....smh...i even hear say na handbag u dey use our pressy do say he no dey do anything.......chai!! wicked world |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:10pm On Mar 11, 2016 |
Hello citizens of Golden city, how is preparation for camp going Like I said before I left here for Graceland, take care of the camp before we get there oo.. Missed you guys like kilode.. Alright take care. Off to Graceland.. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:11pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:your 4 choice of state |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:12pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:commieblaq come nd see o, a gorgeous woman lyk u is being reffered to as property, na only slave I know say dem dey call property o, babe do u tink dis man can make d special woman in u visible to d whole world? Do u tink dis man has d qualities to make u smile nd feel happy. Dont allow a man to force himsef on u by showin pity face o. Pounder on dis nd make d right choice |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:12pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq: ...put asunder!!! Now listen; No be me fine pass oh my pretty baby girl still you stand by me even though i make you vex….oh why why you love me like this tell me why baby why i deserve this oh aii baby baby ah…hmm hmm hmm mo gbo pe kikan kikan ni o kan ju my baby baby no dey kanju even when your friends dey ranju (Fraiser) as we dey good dem dey mon’ ju you still respect my hustle i count on you, u no dey burst my bubble eh girl, there will be no me without you by my side how i want take survive how i want live this life now only god go fit decide na you dey burst my bololo dada….dada yea ah... Oya take it from here baby |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:15pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:yeh! No tell me say pple don give u bad information about me o, oga o, bur seriously if u can pitch ur tent wit me u go know say I b gud man o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:15pm On Mar 11, 2016 |
merikims: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:16pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni? Fraiser; why you come be like this nah?...why can't you just leave matter for martyr. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:17pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni? Fraiser; why you come be like this nah?...why can't you just leave matter for martyr. ...... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:19pm On Mar 11, 2016 |
Abbie25:Babe, we missed you too like ko si nkan. We will keep the camp clean for y'all. Greet justified10 and greycious for me, me sef go soon pay una official visit soon 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:20pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:Babe, this guy has no good intention for any lady for this city ooo... His womanising life is a hit,back to back. Don't be deceived! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:21pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:PUNCHLINE 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) (1766) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 67 |