Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,183,567 members, 7,921,162 topics. Date: Wednesday, 14 August 2024 at 06:54 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3483841 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1766) (1767) (1768) (1769) (1770) (1771) (1772) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:14pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:easy oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:lol... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:16pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice:... Yes.. And No |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:lol... Woman can be jealous o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:17pm On Mar 11, 2016 |
Oyehomie:yes na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Mar 11, 2016 |
merikims:I know say u don marry, bur d eye wey don sabi person bfor no fit talk sey hin no sabi person again, u sure say dis ur husband go fit giv u all d snake nd d monkey shadow stunt wey u dey enjoy da year, tink am well o, no worry e no go affect ur marriage |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:23pm On Mar 11, 2016 |
Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Mar 11, 2016 |
Fraih:dont worry twinnie, I will be back very early tonyt latest by 3am i dont want to stay long outside, pls help me keep my fud in d flask. I can wait to hear d gist babe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:27pm On Mar 11, 2016 |
merikims:Ahh..finally..thank Gudness... Now i don't av to think of one more person to b a gentle man for @ mami....lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:28pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:U av bn avoidin me... No threaten ds man nah...or else waat? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:31pm On Mar 11, 2016 |
Oyehomie:Ha hna oyehomie e Neva reach like that.what happens in camp stays in camp na. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 8:31pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:portable kwa , explain in 5 sentences |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:32pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:leave me I like the style wey e sabi like that. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 8:32pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:turning myself into a fashion designer |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:35pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice:Eh me... Oyehomie, see ya wife again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:37pm On Mar 11, 2016 |
merikims:Dodge wetin? LogoDwhiz sef don grew now! So oya call Fraiser abeg |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:40pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:Lolzzz...well to start with am not pissing for anywhere... So with this, such acclaimed man should still go ahead and break ladies heart like rubber? He should go ahead abuse them without limit? He should say because he's in charge turn the woman to something else? Brother, talk to me |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 11, 2016 |
Oyehomie:.... Notin sir.. Or else wee will go for a honeymoon |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:42pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:Kilode? He is okay now? *In low tune* Fraiser, your image don get as e be ooo...wetin you go do now, at last make your own no come be like Arsenal own |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:43pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice:But if Na money we dey share or we dey queue up for something now, "Am at you back no go dey ooo" |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:abah jubrealguy na my person o, temper justice wit mercy o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:44pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:OK ooo, kwotinue |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:45pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:So Na ur friend's hussy you wan dey enter now? Hun And I telk you say Fraiser is available, help his ministry nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:47pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq dear, is the food ready? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:48pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:ki lo tun de bayii |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo:hmmm horney dont tell me u re loosing faith in me, dont allow mind poisoners to come btw us, u know my luv for u is immeasurable |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:49pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: OK, no one has ever sang for so I was touched........ I love the song too. **remembers the song n smile sheepishly) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:abeg I won see am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:51pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:***reminisce n smiles *** |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Emac34: 8:51pm On Mar 11, 2016 |
jayloms:Lol..nigga free me nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:hmm hmmm hmmmm... Just clearing my throat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:53pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:shey na paper we wan dey chop ni, person no go go hustle again......u no even dey respect my ring atall.....oya, what happen gan gan |
(1) (2) (3) ... (1766) (1767) (1768) (1769) (1770) (1771) (1772) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |