Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,188 members, 7,890,994 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 05:25 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1769) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3455637 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1766) (1767) (1768) (1769) (1770) (1771) (1772) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:14pm On Mar 11, 2016
iambibi:
... Lolz,.. Bea am so sorry for the tassy wey i giv ur boo.... No vex,..buh carful o, because na new bae him don dey find.. .. As for jubrealguy, i don evn tire for his waka waka,.... No worry, time don reach wey i go fling dah his ring comot from my hand...!!! Make i kno say na single bae i be
easy oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Mar 11, 2016
DTOBS:
Please, Uncle Fraiser is available ooo help us help his ministry... Thanks in advance!
lol...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:16pm On Mar 11, 2016
Qutyjoice:

What's going on again boo, ya joking ryt? Just tell me Yes
... Yes.. And No
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Mar 11, 2016
iambibi:
..... Olorun ma je!!!!!!
lol... Woman can be jealous o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:17pm On Mar 11, 2016
Oyehomie:
Merikims..u don dey chop kiss fast fast...? Sooo...u don marey be dat o
yes na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Mar 11, 2016
merikims:
abegee fraiser I don marry ooo
I know say u don marry, bur d eye wey don sabi person bfor no fit talk sey hin no sabi person again, u sure say dis ur husband go fit giv u all d snake nd d monkey shadow stunt wey u dey enjoy da year, tink am well o, no worry e no go affect ur marriage
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:23pm On Mar 11, 2016
Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Mar 11, 2016
Fraih:

Fridge fa? Nothin happened to ur food flask na.
Don't stay long outside o, I know its TGIF, But come home asap, got loads of gists we need to catch up with wink
dont worry twinnie, I will be back very early tonyt latest by 3am i dont want to stay long outside, pls help me keep my fud in d flask. I can wait to hear d gist babe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:27pm On Mar 11, 2016
merikims:
yes na
Ahh..finally..thank Gudness...
Now i don't av to think of one more person to b a gentle man for @ mami....lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:28pm On Mar 11, 2016
iambibi:
Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else.....
U av bn avoidin me... No threaten ds man nah...or else waat?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:31pm On Mar 11, 2016
Oyehomie:

Ahh..finally..thank Gudness...
Now i don't av to think of one more person to b a gentle man for @ mami....lol
Ha hna oyehomie e Neva reach like that.what happens in camp stays in camp na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 8:31pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:


Nothing is getting a hold of me o..

You are a pretty, beautiful, portable and attractive (among other wonderful attributes) girl..
Who wouldn't want to be with you? wink
portable kwa shocked, explain in 5 sentences
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:32pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
I know say u don marry, bur d eye wey don sabi person bfor no fit talk sey hin no sabi person again, u sure say dis ur husband go fit giv u all d snake nd d monkey shadow stunt wey u dey enjoy da year, tink am well o, no worry e no go affect ur marriage
leave me I like the style wey e sabi like that.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 8:32pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:


I'm fine o

Sleep just dey catch me..

How are you whiling away the time before camping?
turning myself into a fashion designer
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:35pm On Mar 11, 2016
Qutyjoice:

Egba mi o, shey e wa kk? No No shey e normal, No what are yu trying to say.... Pls hold it dere.
Ehshocked me... Oyehomie, see ya wife again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:37pm On Mar 11, 2016
merikims:
I Dodge am.
Dodge wetin? LogoDwhiz sef don grew now! So oya call Fraiser abeg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:40pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
hmmm friend me, I can see u re really puting a lot of muscle into dis tin o, never know I can frustrate u lyk dis o, hope u never start to dey piss for body sha, oya calm down make we relate as man to man, wot defines a real man is d ability to put a woman tru an adventure in a relationship, a man who is always bent at pleasing a woman even at is own utmost expense if fake nd ladies dont value dem much, a real man must b in control, a real man must be romantic, he must b affectionate nd emotional at d same tym a real man must b nutty nd carefree ability to put all dis qualities in balance is wot defines a real man otherwise d woman bcom bored.
Lolzzz...well to start with am not pissing for anywhere...
So with this, such acclaimed man should still go ahead and break ladies heart like rubber?
He should go ahead abuse them without limit?
He should say because he's in charge turn the woman to something else?
Brother, talk to me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 11, 2016
Oyehomie:

U av bn avoidin me... No threaten ds man nah...or else waat?
.... Notin sir.. Or else wee will go for a honeymoon grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:42pm On Mar 11, 2016
iambibi:
..... Olorun ma je!!!!!!
Kilode? He is okay now?







*In low tune*
Fraiser, your image don get as e be ooo...wetin you go do now, at last make your own no come be like Arsenal own
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:43pm On Mar 11, 2016
Qutyjoice:

And ya talking now, anyway do yur part first, I'm at yur bk.
But if Na money we dey share or we dey queue up for something now, "Am at you back no go dey ooo"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Mar 11, 2016
iambibi:
... Lolz,.. Bea am so sorry for the tassy wey i giv ur boo.... No vex,..buh carful o, because na new bae him don dey find.. .. As for jubrealguy, i don evn tire for his waka waka,.... No worry, time don reach wey i go fling dah his ring comot from my hand...!!! Make i kno say na single bae i be
abah jubrealguy na my person o, temper justice wit mercy o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:44pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:

when i no be esu, why i go follow u cry. me dey laugh ni
OK ooo, kwotinue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:45pm On Mar 11, 2016
iambibi:
.... Notin sir.. Or else wee will go for a honeymoon grin
So Na ur friend's hussy you wan dey enter now? Hun undecided
And I telk you say Fraiser is available, help his ministry nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:47pm On Mar 11, 2016
Chommieblaq dear, is the food ready?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:48pm On Mar 11, 2016
iambibi:
Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else.....
ki lo tun de bayii
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 11, 2016
BlizzydoDo:
na yuu sabi dat 1, fake ke! fate ni! I jus de look all of una ni 4 diz GC sef & e b like say 2 avoid heart attack here, na 4 person 2 de single o
hmmm horney dont tell me u re loosing faith in me, dont allow mind poisoners to come btw us, u know my luv for u is immeasurable
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:49pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
babe am sorry, stop cryin ok, u know I luv u, u shudnt hav fallen for an expired song lyk dat, dat is why i tot u re a village gal, u know a beautiful bae lyk u is suppose to b classy nd trending. *drew her closer to me nd gave her a peck to clean d tears in her cheek.

OK, no one has ever sang for so I was touched........
I love the song too.
**remembers the song n smile sheepishly)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Mar 11, 2016
Abbeyunique2:

u wan make i release ur throwback pic of 1998 abi. no vex me oo
abeg I won see am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:51pm On Mar 11, 2016
DTOBS:


Sweetheart, never mind that dude.
If he says you are a village girl, that's his own! Ask am why e dey disturb you...
See, baby mi to sha; you just have to let that dude know that you are no longer available for play play, your heart belongs to me and mine to you.

Oya, I got this from work for you, *brings out Apples* * take a bite* *gives her the apple straight from my mouth* #mehn,am enjoying this moment. Babe, what you re cooking is burning oooo....

*she rushes to the kitchen* "take it easy ooo"
Babe, let me freshen up,am coming now...
***reminisce n smiles ***
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Emac34: 8:51pm On Mar 11, 2016
jayloms:




Gud mawning
Lol..nigga free me nahgringrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 11, 2016
iambibi:
...twinnie No more boo for me o...i don go back to my single life.... because dah boo can fit too waka upandan ehnn.... Therefor i don return his ring for him bfor him gimme high B.P .... After all na engage we engage no be marriage we do
hmm hmmm hmmmm... Just clearing my throat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:53pm On Mar 11, 2016
iambibi:
.. NEIGHBOR!!!!!!!!!!!.... Gush!!! Where did u go to... U left me all alone, and u kno dat jubrealguy can yawo upandan... Therefor, i hav given him back his ring,...... To be single for dis city naim sure pass...
shey na paper we wan dey chop ni, person no go go hustle again......u no even dey respect my ring atall.....oya, what happen gan gan

(1) (2) (3) ... (1766) (1767) (1768) (1769) (1770) (1771) (1772) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.