Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,942 members, 7,890,106 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 09:21 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1829) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3454087 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1826) (1827) (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:10pm On Mar 15, 2016
Kbs468:

Hahahaha. Oyehomie, Abeg you sure say your in-laws no go collect your wife from you citing the fact dat u no fit tak kia of ya wife well well soo?

Becos d oda day na Fanta she dey request from outsaida wey you dey queri am say Fanta plenty 4 inside heat regulator oo. And today, she don turn dat attitude to a commerce now ooo sotey na all citizens shey dey approach now and no more one person oo.

And you know say that your in-laws dem, dem dey listen to Fraiser well well ooo 4 anytin wey hin talk for the family ooo because I remember my case when I dey woo him twin sister-Fraih ooo.

Infact my 10,000 tubers of yams still dey with am ooo but I don forget am sha say I no go collect am back.
Shey u re now stalkin ma wife now abi? Anyway na advert shey dey use am do......is she complaining.... Ofcos i am taking gud care of her..nd she is me too...
Jst relax bro...she knows wat she is doing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10pm On Mar 15, 2016
eaglevision:



so ara re boboyi,dnt near ma baes abi urs neva do u even if dem wan near u cos dae are missing me report dem to d nearest filling station no i mean police station. tnx for ur cooperation.
infact I go report dem for d nearest railway station join
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14pm On Mar 15, 2016
Brimmie:


SMH!

Apart from Yoruba and Agric, which other "subjects" did you even know?? undecided undecided
agric ke? For wia I no even do am for sec sku, my popsy na farmer, I dey go farm every weekend, wetin I won take agric do again, na only yoruba I sabi welwel o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:15pm On Mar 15, 2016
justified10:
Graceland dey...we dey do am jejely
correct
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:17pm On Mar 15, 2016
<!DOCTYPE html>
<html>
<body>


<?php
$color = "red";
echo "BlizzyDodo " . $color . "<br>";
echo "LogoDwhiz " . $COLOR .
"<br>";
echo "Fraih " . $coLOR .
echo "Oyehomie " . $color. "<br>
"<br>";
echo " Rukkyola " . $COLOR .
echo "Fraiser " . $coLOR
?>


</body>
</html>





1. MOST RESERVED FEMALE: BLIZZYDODO

2. PROBLEM SOLVER: LOGODWHIZ

3. WRITER OF THE YEAR 2016: FRAIH

4. MR CASANOVA: OYEHOMIE

5. MZ KARASHIKA: RUKKYOLA the Witch

6. BIGGEST MALE FLIRT: FRAISER


CC

LogoDwhiz

Kbs468468

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:18pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:

Shey u re now stalkin ma wife now abi? Anyway na advert shey dey use am do......is she complaining.... Ofcos i am taking gud care of her..nd she is me too...
Jst relax bro...she knows wat she is doing

Baby yur Oga at yr bk, u better kip yur phone.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:19pm On Mar 15, 2016
iambibi:
... Lolz... Haba..!!! I say i dey come naa...y u dey talk like dis ... .. Abi no b fruit salad? .relaxxxx.... . I say dey come!! *coming with a bucket of boiled water with fresh pepper and saying in ma mind *......no b today? U go chop that fruit salad, as E dey hot!!!
lol... No wahala bring am come... Wen u see wetin hot pass boiled water nd dey pepperish pass fresh pepper, nobody go tell u bfor u go hide ur boiled water for somwia nd com enjoy dat one first.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:20pm On Mar 15, 2016
SC31:
na lie joor na juju you use,eddykisses1 eye no clear...how e go accept you with person unborn pikin
Daz natural love
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:24pm On Mar 15, 2016
Fraih:

sad
Rukky, reason this thing o, what if eddykisses1 wan take ur pickin do blood money or maybe dchiefpriest for Village don ask am to bring pickin for sacrifice. I mean, Who go wan marry pregnant woman just like dat.
Na you go loose o. Better think am well, and return to ya husband house.



sad sad
Waz ur problem. Blood money ko, water money ni. I trust eddy e no fit use my pickin do juju. D guy is rich. Money no b problem. Eshey jealousy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:25pm On Mar 15, 2016
Qutyjoice:


Baby yur Oga at yr bk, u better kip yur phone.
Lol..i am in ma moments jawe...work is now very light...anoda engr is nw takin ova ma ma duty...sooo av gat tym now...
Plus babe..u av forgotn is not phone it's Pad...lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27pm On Mar 15, 2016
Kbs468:

grin Hahahaha. No naaaa. Abi you don forget the case ni? The case is actually that of PSYCHOLOGICAL child Abuse ooo.

In case you have forgotten, be reminded as shown below grin
lol... U sha won implicate me wit dis image sha, God dey o. Anyway I don already inform d forensic expert wey go help carryout d paternity test o. My prophet don tell me make I go collect my babe if i no wont make nysc change my kaduna. So expect me soon
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:28pm On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
<!DOCTYPE html>
<html>
<body>


<?php
$color = "red";
echo "BlizzyDodo " . $color . "<br>";
echo "LogoDwhiz " . $COLOR .
"<br>";
echo "Fraih " . $coLOR .
echo "Oyehomie " . $color. "<br>
"<br>";
echo " Rukkyola " . $COLOR .
echo "Fraiser " . $coLOR
?>


</body>
</html>





1. MOST RESERVED FEMALE: BLIZZYDODO

2. PROBLEM SOLVER: LOGODWHIZ

3. WRITER OF THE YEAR 2016: FRAIH

4. MR CASANOVA: OYEHOMIE

5. MZ KARASHIKA: RUKKYOLA the Witch

6. BIGGEST MALE FLIRT: FRAISER
Babe..re u agreein to dat casanova too? Tot we've discussed dis nah babe....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:29pm On Mar 15, 2016
walexitouk:


Rukkyola no string attached with Fraih, me just talk my Church and Masalaci mind Oooo. But Rukky I give you Fraiser so that you can pertake of the Blessing of Fraih.
Abeg abeg abeg abeg abeg abeg..................................................... Just live me with my Eddy o. Which kain u give me 2 fraiser. I no like fraiser. D guy too like girls. Just leave me jeje if u no get any better thing to give me.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:31pm On Mar 15, 2016
Fraiser:
lol... Rukkyola dat oyo girl? I no get strenght for her wahala o, she go dey give my wife problem, my blizzydoDo is a cool headed woman, u dey even talk about twins, so u won make I add my own baby join d one wey don dey her belle, u nor try o
Lol! U dey craze!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:31pm On Mar 15, 2016
walexitouk:


Loll. No tell me say change get to your side too!
lol... Change as how? I no understand o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:32pm On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
<!DOCTYPE html>
<html>
<body>


<?php
$color = "red";
echo "BlizzyDodo " . $color . "<br>";
echo "LogoDwhiz " . $COLOR .
"<br>";
echo "Fraih " . $coLOR .
echo "Oyehomie " . $color. "<br>
"<br>";
echo " Rukkyola " . $COLOR .
echo "Fraiser " . $coLOR
?>


</body>
</html>





1. MOST RESERVED FEMALE: BLIZZYDODO

2. PROBLEM SOLVER: LOGODWHIZ

3. WRITER OF THE YEAR 2016: FRAIH

4. MR CASANOVA: OYEHOMIE

5. MZ KARASHIKA: RUKKYOLA the Witch

6. BIGGEST MALE FLIRT: FRAISER
Na u b karashika
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:34pm On Mar 15, 2016
Rukkyola:

Lol! U dey craze!
Ahhhh...Rukky...is dere any 'negative' abusive' words dat u don't av? Haaaa....seriously it is nt gud to play wif all ds kinda pronunciations oooo...
U might tnk dey are jst jokes...bt hmmmm....dey occupy space tu o....nothin is a vaccum o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:35pm On Mar 15, 2016
katerine7:
TOP 3 IN NO PARTICULAR ORDER FOR CATEGORY 2 ( PHASE I )
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
®BLIZZYDODO
√ 2. PROBLEM SOLVER
®KBS468
√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
®CROBBOY
√ 4. MR CASANOVA
®OYEHOMIE
√ 5. MZ KARASHIKA
®RUKKYOLA
√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
®FRAISER
cc
kbs468
logodwhiz
No go find ur Justified10. Una wan turn me 2 witch by force. God pass una
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:38pm On Mar 15, 2016
abeg, i no fit laff alone

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:43pm On Mar 15, 2016
Kbs468:

For where? aye ire ni yen. Abi you don forget say I b
1. Attorney General ,

2. Minister of Information and

3. Spokesperson for A16 Awards?

So, Owo yapa that if you steal even more than 500K from me, nobody go know had it been you no fear run away from me when I dey woo you claiming say my wives get Juju, whereas na you b Dchiefpriest's numba one customer.

Besides, you forget say the law wey you know talk say IF A MAN CAN MARRY 2 WIVES AND CAN SATISFY THEM BOTH FINANCIALLY AND 'STRENGTH-WISE', then he should marry ONLY 1 so as to save/reserve the bounties for additional WIFE for PRECAUTIONAL, SPECULATIVE and PREVENTIVE MOTIVES?

Same analysis applies to
3 = 2

4 = 3

And

5 = 4 maximum?

I just dey shake my head 4 u. Thank God d issue of love is over between us. I been think sey na only 2 wives u get. Ashey na 5. So u think it's all about money. Ur wives dey try. Wait make I ask u, na 4 dsame all ov them dey leave? How u dey take satisfy all ov them? U wan die young abi. OYO is ur case o. Thank GOD my eddykisses1 is not like u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:43pm On Mar 15, 2016
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
HARDIE14

√ 2. PROBLEM SOLVER
LOGODWHIZ

√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
CROBBOY

√ 4. MR CASANOVA
OYEHOMIE

√ 5. MZ KARASHIKA
QUTYJOICE

√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
FRAISER (ashana lomo lati ile)


kbs468 LogoDwhiz

4 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:49pm On Mar 15, 2016
Fraiser:
kai na lyk dis woman life b? I dey see tinx o
Continue seeing things o. Where were u when sent4rina dumped me? U no c anything then o.Ur eyes go soon blind
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:50pm On Mar 15, 2016
jubrealguy:
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
HARDIE14

√ 2. PROBLEM SOLVER
LOGODWHIZ

√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
CROBBOY

√ 4. MR CASANOVA
OYEHOMIE

√ 5. MZ KARASHIKA
QUTYJOICE

√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
FRAISER (ashana lomo lati ile)
Ahhh..nd u tooo...hw e tey b me nah...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:51pm On Mar 15, 2016
iambibi:
... Lolz... Haba..!!! I say i dey come naa...y u dey talk like dis ... .. Abi no b fruit salad? .relaxxxx.... . I say dey come!! *coming with a bucket of boiled water with fresh pepper and saying in ma mind *......no b today? U go chop that fruit salad, as E dey hot!!!
trust my wifey, ko raye radarada

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:52pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:

Ahhh..nd u tooo...hw e tey b me nah...
u dey ask me.......CRISTIANO RONALDO lomo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:54pm On Mar 15, 2016
jubrealguy:
√ 1. MOST RESERVED FEMALE HARDIE14
√ 2. PROBLEM SOLVER LOGODWHIZ
√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016 CROBBOY
√ 4. MR CASANOVA OYEHOMIE
√ 5. MZ KARASHIKA QUTYJOICE
√ 6. BIGGEST MALE FLIRT FRAISER (ashana lomo lati ile)
@the bolded. asewo ni bobo truly *modify cc dem kbs nah

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:56pm On Mar 15, 2016
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
BLIZZYDODO

√ 2. PROBLEM SOLVER
KBS468

√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
CROBBOY

√ 4. MR CASANOVA
EAGLESVISION

√ 5. MZ KARASHIKA
IAMBIBI

√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
FRAISER
Cc
LogoDwhiz
Fraih

3 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:56pm On Mar 15, 2016
jubrealguy:
u dey ask me.......CRISTIANO RONALDO lomo
Ahhh..nd u kno i be cool guy o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:59pm On Mar 15, 2016
iambibi:
.. Lmaooooooo..... Rukkyola u shall not kill me with laff... Dog for Sent4rina? Tell me ur joking ryt?... now back to business, rukky, u b my frnd , i luv u so much and dats y i help u go find Sent4rina dat time, bring am come house, tell u to forgiv him, u no ansa me,...u say make i no disturb u.. Ok make i ask u,... U dey complain say Sent4rina no come house abi, ok assuming u con be Fraih nko, wey Shammak travel leav for a verrrrrrryyyyyyy long time, tell me wetin u for do.... Sent4rina jst comot for jst 4days, only 4days oo, u don become one big monster over night.....haba naaaa, deariee, it is not gud,... U for atleast wait for d Sent4rina bfor u pack go meet eddykisses1,...... And d truth b say eddykisses1 don talk am say, him no want trouble o, therefor, he wil return u to ur baby Sent4rina, and den una go settle d matter u hear,... I luv u and will always do.. *pecks her on d forehead* oya be a gud girl and go back to ur reall home, Abeg, na beg i dey beg u, and time don dey reach wey u go born Sent4rina baby oo, and i guess u dnt want to do dat in anoda mans house... So do d ryt thing my dear..... Tank u!!!
Firstly, fraih na mumu. Make she sidown dea. She is d direct opposite of fraiser. I pity her make she sidown dey wait 4 shammak wey don loss. Na dea she go grow old. I no fit sidown 4 her shoes. I won't bother to advice her coz I know she won't yield to my advice. The girl dey adamant.
Secondly, I wan take God beg u. Just leave me and eddykisses1. Am n love with him. I don't appreciate ur effort in trying to bring I and sent4rina back. I will bear d consequences alone when sent4rina returns.No confuse my Eddy for me. Thanks 4 ur understanding.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:02pm On Mar 15, 2016
ABB1:
Kai wanan yarinya thief wallahi

Kai wanan guy na Amebo wallahi. na ur money I steal? U c gun 4 my hand?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 1:07pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:

Lol..i am in ma moments jawe...work is now very light...anoda engr is nw takin ova ma ma duty...sooo av gat tym now...
Plus babe..u av forgotn is not phone it's Pad...lol

No oneda(so obvious).....Awwn jor no vex, I forgot yur i-pad I mean (too much on head) yu too do quick n com om jawie.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 1:08pm On Mar 15, 2016
Guys...i need CAMERA ooooo...d ones wey wey i dey see na professional cameras....jst a 20 to 30k camera nah i want o.. Or lesser...anyone fit help....?nd i no want fairly used o

(1) (2) (3) ... (1826) (1827) (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.