Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,307 members, 7,950,574 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 04:56 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3505141 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1826) (1827) (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:10pm On Mar 15, 2016 |
Kbs468:Shey u re now stalkin ma wife now abi? Anyway na advert shey dey use am do......is she complaining.... Ofcos i am taking gud care of her..nd she is me too... Jst relax bro...she knows wat she is doing |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10pm On Mar 15, 2016 |
eaglevision:infact I go report dem for d nearest railway station join |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14pm On Mar 15, 2016 |
Brimmie:agric ke? For wia I no even do am for sec sku, my popsy na farmer, I dey go farm every weekend, wetin I won take agric do again, na only yoruba I sabi welwel o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:15pm On Mar 15, 2016 |
justified10:correct |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:17pm On Mar 15, 2016 |
<!DOCTYPE html> <html> <body> <?php $color = "red"; echo "BlizzyDodo " . $color . "<br>"; echo "LogoDwhiz " . $COLOR . "<br>"; echo "Fraih " . $coLOR . echo "Oyehomie " . $color. "<br> "<br>"; echo " Rukkyola " . $COLOR . echo "Fraiser " . $coLOR ?> </body> </html> 1. MOST RESERVED FEMALE: BLIZZYDODO 2. PROBLEM SOLVER: LOGODWHIZ 3. WRITER OF THE YEAR 2016: FRAIH 4. MR CASANOVA: OYEHOMIE 5. MZ KARASHIKA: RUKKYOLA the Witch 6. BIGGEST MALE FLIRT: FRAISER CC LogoDwhiz Kbs468468 2 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:18pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie: Baby yur Oga at yr bk, u better kip yur phone. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:19pm On Mar 15, 2016 |
iambibi:lol... No wahala bring am come... Wen u see wetin hot pass boiled water nd dey pepperish pass fresh pepper, nobody go tell u bfor u go hide ur boiled water for somwia nd com enjoy dat one first. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:20pm On Mar 15, 2016 |
SC31:Daz natural love |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:24pm On Mar 15, 2016 |
Fraih:Waz ur problem. Blood money ko, water money ni. I trust eddy e no fit use my pickin do juju. D guy is rich. Money no b problem. Eshey jealousy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:25pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice:Lol..i am in ma moments jawe...work is now very light...anoda engr is nw takin ova ma ma duty...sooo av gat tym now... Plus babe..u av forgotn is not phone it's Pad...lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27pm On Mar 15, 2016 |
Kbs468:lol... U sha won implicate me wit dis image sha, God dey o. Anyway I don already inform d forensic expert wey go help carryout d paternity test o. My prophet don tell me make I go collect my babe if i no wont make nysc change my kaduna. So expect me soon |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:28pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice:Babe..re u agreein to dat casanova too? Tot we've discussed dis nah babe.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:29pm On Mar 15, 2016 |
walexitouk:Abeg abeg abeg abeg abeg abeg..................................................... Just live me with my Eddy o. Which kain u give me 2 fraiser. I no like fraiser. D guy too like girls. Just leave me jeje if u no get any better thing to give me. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:31pm On Mar 15, 2016 |
Fraiser:Lol! U dey craze! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:31pm On Mar 15, 2016 |
walexitouk:lol... Change as how? I no understand o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:32pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice:Na u b karashika |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:34pm On Mar 15, 2016 |
Rukkyola:Ahhhh...Rukky...is dere any 'negative' abusive' words dat u don't av? Haaaa....seriously it is nt gud to play wif all ds kinda pronunciations oooo... U might tnk dey are jst jokes...bt hmmmm....dey occupy space tu o....nothin is a vaccum o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:35pm On Mar 15, 2016 |
katerine7:No go find ur Justified10. Una wan turn me 2 witch by force. God pass una |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:38pm On Mar 15, 2016 |
abeg, i no fit laff alone 2 Likes
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:43pm On Mar 15, 2016 |
Kbs468:I just dey shake my head 4 u. Thank God d issue of love is over between us. I been think sey na only 2 wives u get. Ashey na 5. So u think it's all about money. Ur wives dey try. Wait make I ask u, na 4 dsame all ov them dey leave? How u dey take satisfy all ov them? U wan die young abi. OYO is ur case o. Thank GOD my eddykisses1 is not like u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:43pm On Mar 15, 2016 |
√ 1. MOST RESERVED FEMALE HARDIE14 √ 2. PROBLEM SOLVER LOGODWHIZ √ 3. WRITER OF THE YEAR 2016 CROBBOY √ 4. MR CASANOVA OYEHOMIE √ 5. MZ KARASHIKA QUTYJOICE √ 6. BIGGEST MALE FLIRT FRAISER (ashana lomo lati ile) kbs468 LogoDwhiz 4 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:49pm On Mar 15, 2016 |
Fraiser:Continue seeing things o. Where were u when sent4rina dumped me? U no c anything then o.Ur eyes go soon blind |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:50pm On Mar 15, 2016 |
jubrealguy:Ahhh..nd u tooo...hw e tey b me nah... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:51pm On Mar 15, 2016 |
iambibi:trust my wifey, ko raye radarada 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:52pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie:u dey ask me.......CRISTIANO RONALDO lomo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:54pm On Mar 15, 2016 |
jubrealguy:@the bolded. asewo ni bobo truly *modify cc dem kbs nah 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:56pm On Mar 15, 2016 |
√ 1. MOST RESERVED FEMALE BLIZZYDODO √ 2. PROBLEM SOLVER KBS468 √ 3. WRITER OF THE YEAR 2016 CROBBOY √ 4. MR CASANOVA EAGLESVISION √ 5. MZ KARASHIKA IAMBIBI √ 6. BIGGEST MALE FLIRT FRAISER Cc LogoDwhiz Fraih 3 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 12:56pm On Mar 15, 2016 |
jubrealguy:Ahhh..nd u kno i be cool guy o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:59pm On Mar 15, 2016 |
iambibi:Firstly, fraih na mumu. Make she sidown dea. She is d direct opposite of fraiser. I pity her make she sidown dey wait 4 shammak wey don loss. Na dea she go grow old. I no fit sidown 4 her shoes. I won't bother to advice her coz I know she won't yield to my advice. The girl dey adamant. Secondly, I wan take God beg u. Just leave me and eddykisses1. Am n love with him. I don't appreciate ur effort in trying to bring I and sent4rina back. I will bear d consequences alone when sent4rina returns.No confuse my Eddy for me. Thanks 4 ur understanding. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:02pm On Mar 15, 2016 |
ABB1:Kai wanan guy na Amebo wallahi. na ur money I steal? U c gun 4 my hand? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 1:07pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie: No oneda(so obvious).....Awwn jor no vex, I forgot yur i-pad I mean (too much on head) yu too do quick n com om jawie. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 1:08pm On Mar 15, 2016 |
Guys...i need CAMERA ooooo...d ones wey wey i dey see na professional cameras....jst a 20 to 30k camera nah i want o.. Or lesser...anyone fit help....?nd i no want fairly used o |
(1) (2) (3) ... (1826) (1827) (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |