Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,041 members, 7,980,720 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 10:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526252 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1845) (1846) (1847) (1848) (1849) (1850) (1851) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:29pm On Mar 16, 2016 |
Kbs468:oga kbs clear the road for me to enter... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:34pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:I swear,this guy don kolo... Qutyjoyce; Wetin be dt one go add to the problem wey naija dey face |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:34pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:I swear,this guy don kolo... Qutyjoyce; Wetin be dt one go add to the problem wey naija dey face I |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:36pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:Wu b arugbo, se u sick ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 16, 2016 |
Fraih:tor. u kuku drag me enta GC.. no b ma fault at all, GC b lyk church for ma eye..too many new pple, I com dey feel like first timer.. make I shapaly hail three pple pere.. fraiser ma guy...how ur side? rukkyola Abi na rukyola , how u dey...hope u no dey make trouble again.. bolagabriella , its been a while o...I mention u tire, no reply...abeg, who knows her whereabout? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:39pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:se u no no bf ni, na my shop all of dem dey come chop fish na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:43pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:hmmm, o ma se ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43pm On Mar 16, 2016 |
Kbs468:lol... A woman always knows d father of her child, even though spixytinxy is afraid of tellin d truth about who d father of kehinde is, forensic test will tell us d truth nd indeed d whole GC, have already noted drjoshua2000 about dis, we shall meet in court soon. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:43pm On Mar 16, 2016 |
eaglevision:me is fyn o, just nursing a heartbreak jare |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:50pm On Mar 16, 2016 |
Oyehomie:you are welcom o jere, anan mi atata |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:50pm On Mar 16, 2016 |
sirguy542:I laff in French. Krkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkrkr |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:54pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:is high time I stop selling weed to u, abi iru oro katikati wo ni eleyi, ema gbami ke, oro buruku toun terin |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:57pm On Mar 16, 2016 |
girlyesosae: Bedsheets shd be #500 or so since it's not big Handkerchief shd be #150 or #200 not sure buh in btw I understand the kinda water bottle, I prefer table water sha but d prize is #450 and yes d fine onez |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:58pm On Mar 16, 2016 |
The old ladies are doing wonders against the Bravarians. truly, this is football, anything can happen. and also I don't wanna talk about Arsenal |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:59pm On Mar 16, 2016 |
DTOBS:Ok and welcome. She is chymi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy:*bring ur ear make I tell u somtin* its not a secret again, everybody for d city yaf known even ur husband sef, infact I won com carry kehinde soon because my prophet don tell me sey make I claim all my tin wey dey outside bfor camp |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:00pm On Mar 16, 2016 |
Abbeyunique2:You dey mind WENGER How I wish what is happening in Munich is at Nou Camp |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Mar 16, 2016 |
hardie14:kai na dat guru wey u put disqualify me from givin a better answer to dis quetion o because my brain blank pass white blanket o, bur d way I dey see am, e b lyk say na system u go take format am, d virus wey dey ontop don get upper teeth. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:05pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:chai fraiser has gone mad again ooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:06pm On Mar 16, 2016 |
Kbs468: Thumbs up! 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:08pm On Mar 16, 2016 |
boboLIL:na only pata I dey wear upandan lyk spartacus for house since dis heat don start o, d tin tire me no b small. I dey greet u too boss |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:08pm On Mar 16, 2016 |
Kbs468:if wishes were horses....... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:09pm On Mar 16, 2016 |
DTOBS: Mr if it's Chommieblaq yu want com and collect her, and yes the battle line hs bin drawn.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:10pm On Mar 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Mar 16, 2016 |
hardie14:mehn! Den don sell aba made memorycard for u b dat o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:11pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser:I dnt Want KD o, com Kwara nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:13pm On Mar 16, 2016 |
DTOBS:And who are yu talking to? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Mar 16, 2016 |
oyxah:she spoke ur mind while am seeing tru ur mind |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:13pm On Mar 16, 2016 |
sirguy542:No problem na because me sef don dey confuse over my wife-Spixytinxy mata with Fraiser eva since wey him accuse her of something unimaginable. But I no gree worry because I know say we don bon dem Ejire b4 I know fraiser sef as well as b4 she started the high profile and inspirational paraga business oo but her defense mechanism is given me headache seriously. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:15pm On Mar 16, 2016 |
Qutyjoice: 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:17pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser: **faints** |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Mar 16, 2016 |
Qutyjoice:all d tin wey una just dey carry go camp funny to me o, bedsheet? Una won go do interior decorator for dia? Pack of handkercheif? Una won go dey do hanky business for camp ni... Nawa o 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1845) (1846) (1847) (1848) (1849) (1850) (1851) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |