Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,998 members, 7,980,553 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 05:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526034 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:51pm On Mar 17, 2016 |
pbs4real:I dey watch u pple as yu just dey tasi me anyao |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:51pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:In dat case I no go allow anybody make dem chop ur free fruit salad again, sirguy542 is now in my entorage, will roll togeda |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:54pm On Mar 17, 2016 |
amodu:And who are yu?? Go sit down abeg |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:57pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice:odidi senator and chief imam GC! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:57pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:the fruit for fruit salad has finished... Plus... Na my bestie u dey roll with!!!... So durrrhhhh,.....dat reminds me sef I dey point somtin for u, u dey look anoda place... , lwkmd.. . oya ask me wetin b dat.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:sirguy542 is not wit chisophia again, he is now wit chymi, nd besides am d only one dat can decide who chisophia hubby will b for dis city, u better pay ur homage now nd receive my blessing |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:01pm On Mar 17, 2016 |
CROBBOY: And yu know no play again? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02pm On Mar 17, 2016 |
Abbeyunique2:no wahala, just continu, I go soon get u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:I no even understand wetin hin dey talk sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:03pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:My king I see u well....May ur days be long. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:04pm On Mar 17, 2016 |
CROBBOY: What o, share more light abeg |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:05pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice:Na so you dey carry play ya own play abi? I see say na Army Barrack mold you Actually the news above you're asking me to share more light were speculations I observed this afternoon in this city |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:05pm On Mar 17, 2016 |
amodu:forget spixytinxy na my personal person and confirm sis. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:05pm On Mar 17, 2016 |
ABB1, OlaSalo I dey see una, wetin dey sorpin na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:10pm On Mar 17, 2016 |
amodu:You're always updated with Political issues. Thanks! cc Qutyjoice |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:10pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:I looked around but I didn't see you.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:10pm On Mar 17, 2016 |
jubrealguy: yab u ke?? i no get muscle reach ooo u be my padi now ex toaster to.jawo ur head is complete. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:11pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:.. Oga where is chymi 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:your bestie is in my entorage, ok? U say u dey point somtin for me? Oya say it into my heart, am listening |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:naso, u are deeply sighted |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:15pm On Mar 17, 2016 |
Wanimoh: Lmao, we av gone o dude 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:16pm On Mar 17, 2016 |
chymi:Thanks! I am not used to seeing you around. I hope you have been having fun around this city? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:18pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:Thank u Bestie... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:18pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:no quams just mention me enh, I will b dia for u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:18pm On Mar 17, 2016 |
iambibi: Lol.. E fit be my person na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:20pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser: Yea.. I hope so.. But wait o.. I saw her comment just now and she3 didn't even reply me.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:20pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:she is in the kitchen preparing dinner... she will join us soon... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:22pm On Mar 17, 2016 |
walexitouk:What are yu talking about? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:22pm On Mar 17, 2016 |
eaglevision:I like the bolded |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:22pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:.... Lolz.. Heart ke? U no well, anyways na *whisper in his ears* Brimmie likes chisophia buh doesn't want d punchline stage... He fears to get assessed!!...... Lolz... Therefor Help me block am there make i run go bring my bell!! For He must not jump dah stage!! .. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:24pm On Mar 17, 2016 |
Abbeyunique2:Of Abraka village shey? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:25pm On Mar 17, 2016 |
CROBBOY:Oh yes Mr CROBBOY she has been having fun..am here to make her simile everyday.. in case u don't know she is now my wife. |
(1) (2) (3) ... (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |