Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,938 members, 7,876,569 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 08:28 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1926) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3442299 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1923) (1924) (1925) (1926) (1927) (1928) (1929) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:07pm On Mar 20, 2016
I see this hustle for molakem is real around here, shammak didn't get fraih by going to war nor oyehomie and biotechsola getting Qutyjoice and hardie14 respectively, nor Abbeyunique2 too getting beckytee and others....abeg make una go bak go see how I win my precious iambibi heart, make una go learn.......why una own come different, my baby don tell una say make una go prepare punchlines, na gym una go dey gym...na by chest? Una no even allow my wife rest, person wey just come bak frm church. Testimony89, e b lik say u want make i uphold dat ban i ban u dat first time, abi?
Molakem, oya cum decide now before person go lose hin head

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:08pm On Mar 20, 2016
eaglevision:

e
and of the greateeeeeeeeeeeeeeeeeeeest gbogbo!!!

well done comrade,our agitations will not be an exercise in futility,more palm oil to ur elbow bro.lol
happy sunday.
ThankYou sire, well done to all of us...grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 3:08pm On Mar 20, 2016
You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am.
You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city. lipsrsealed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:08pm On Mar 20, 2016
iambibi:
... Yea service was fun.... Guess wat.. I prayed for u.... That God should *Wispers* grant u ur heart desires....yea.... So hw fa... Hope uv eaten..
If u kno weitin b im hrt desire u go jst faint! I pity u in 4D
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:09pm On Mar 20, 2016
sirguy, I dey with bottles of origin they wait... make she come pick her choice...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:12pm On Mar 20, 2016
@ hardiodun show face nah,say something... how are you doing? don't be shy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:13pm On Mar 20, 2016
Chommieblaq; what have I done to deserve this treatment from you? With all my heart poured out to you,you still decided to go this way.
I give my all to you but you decided to throw dem into the bin.
Even when It wasn't convenient,I tried to be the best man you had ever wanted,searched for and ever had.
With all the adorable moment,the love shared and the fun filled experiences,you still wanna go this way?...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:13pm On Mar 20, 2016
chymi:
Am surfing as usual...your grandma must be a very pretty woman cheesy

the way u reply mentions ehn shows that u have a share in twitter,hehe
granny is sure pretty for real o,u are only prettier by say 10% now.happy sunday dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:14pm On Mar 20, 2016
Am off...molakem pls do not allow anybody here to tell you what to do just follow your heart beause i know that human beings can deceive you but truly your heart cannot...i would b back by 7:30 pm hopefully...i love you so much miss molakem.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:14pm On Mar 20, 2016
Testimony89:

See dis bae sha! I jst dey laf lik pesin wei put im hand inside fire nd same time dey luk in biggest crush.... I no fait wit anyone oh n why u dey try to spoil my show na abi u get feelings 4 mi ni......... *move closer to ha n luk straight into ha eyes to find out* bae I dey suspect u oh, abeg go meet ur husby nd na who call u hia sef...... I no dey do bae wei don marry oh...... Molakem pls no ansa am oh..... I neva fait 4 my life cos I too gentle.... I don setu d litu misundastanding btw mi n sirguy... I kno no weitin com do dis gal wei no face Im crumbling marriage..... *just sidown dey luk ha lik shit* ...... Molakem jst go 4 ur mind no allow some weirdo decide 4 u
.... Okayyyyyyyy, u call me I run come settle una... Unto say make una leav d bae and find anoda bae... But na wentin concern me u dey tell me abi sote u evn say i get felling for u. Wen i get my own husband .... Isoryt... I don wash my hand comot..... No vex say i enter.... Buh i laff, because as far as na Golden city u dey... Consider urself Bachelor!!! Na me go evn personally dey spoil ur runs for u.... Once again no vex say i enter... Bye bye!! And no call me ur bestie or whatever again.. I don tell u finish!!!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:16pm On Mar 20, 2016
jubrealguy:
I see this hustle for molakem is real around here, shammak didn't get fraih by going to war nor oyehomie and biotechsola getting Qutyjoice and hardie14 respectively, nor Abbeyunique2 too getting beckytee and others....abeg make una go bak go see how I win my precious iambibi heart, make una go learn.......why una own come different, my baby don tell una say make una go prepare punchlines, na gym una go dey gym...na by chest? Una no even allow my wife rest, person wey just come bak frm church. Testimony89, e b lik say u want make i uphold dat ban i ban u dat first time, abi?
Molakem, oya cum decide now before person go lose hin head
See dis one oh! D black gal wei I see u dey attack 4 corner d oda time na who she b sef cos I neva c ha 4 dis city
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sijisonconsult: 3:18pm On Mar 20, 2016
PRINCE2 Training Lagos:

Register Now!

Lagos Weekend Classes on 16th , 17th , 23rd and 30th of April, 2016

PRINCE2 certification will give you the skills to feel confident in managing projects successfully within the workforce. Using PRINCE2 in your projects will give you common systems, procedures and language. It provides you with greater control of resources, and the ability to manage business and project risk more effectively,You will make fewer mistakes, learn from those that you do make, and ultimately save money and effort.

At Sijison Training, Our PRINCE2 training is delivered by certified and highly experienced trainers. Our class is always interactive, based on practical experience and covers all the areas you need to start running your own successful projects and provides an invaluable base upon which to build.

What you will learn:
A practical road map from conception to close for all types of projects and a framework to deliver projects that benefit stakeholders, the business, and the bottom line.

Who Should Attend:
• Professional seeking Advancement in their career
• New Project Managers
• Experienced Managers looking to update their skills
• Project Team Member
• New graduates interested in Project Management


The Training package includes:
• PRINCE2 Accredited Training Manual
• Exam prep books in soft copy format
• PRINCE2 Handbook
• Practice Question
• Professional training by highly experienced facilitators
• Certificate of Training
• Networking Opportunities
• Lunch and lots more...

Lagos Weekend Classes on 16th , 17th , 23rd and 30th of April, 2016
Training Fee : ₦48000
Venue: Lagos Venue: 3, Faramobi Ajike Street, Off Bush Street, Anthony Village, Lagos.
Please Visit: www.sijisontraining.com or call +234– 8180-224477, +234– 818-0224477 or send us email training@sijisontraining.com for more details....

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:19pm On Mar 20, 2016
iambibi:
... Yea service was fun.... Guess wat.. I prayed for u.... That God should *Wispers* grant u ur heart desires....yea.... So hw fa... Hope uv eaten..
I see why I'm more successful than my peers, i married well......I'm okay, would soon b on my way to Manchester to go see Memphisdepay and co....we'll need to go on thant trip together..... are u in?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:19pm On Mar 20, 2016
Iambibi? You? Well,no problem...remember,what goes around comes around!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardiodun(f): 3:20pm On Mar 20, 2016
SMartins1:
@ hardiodun show face nah,say something... how are you doing? don't be shy
Lol. Shy ke? I just dey observe fOr background, and I'm doing gud. U?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:20pm On Mar 20, 2016
SlazzyK:
You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am.
You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city. lipsrsealed
my broda...wetin man go do kwan..we cannot continue to frown our face till 27th nah...man must dey smile...at least if you remember your last discussion wit you babe here you will definitely smile...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:21pm On Mar 20, 2016
Testimony89, how re you doing? grin am seeing your handiwork ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:21pm On Mar 20, 2016
Testimony89:

See dis one oh! D black gal wei I see u dey attack 4 corner d oda time na who she b sef cos I neva c ha 4 dis city
my ear can like to be faulty.....ehn! the harder i try to hear u, the less effective the ear is.......e ma binu sir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:22pm On Mar 20, 2016
iambibi:
.... Okayyyyyyyy, u call me I run come settle una... Unto say make una leav d bae and find anoda bae... But na wentin concern me u dey tell me abi sote u evn say i get felling for u. Wen i get my own husband .... Isoryt... I don wash my hand comot..... No vex say i enter.... Buh i laff, because as far as na Golden city u dey... Consider urself Bachelor!!! Na me go evn personally dey spoil ur runs for u.... Once again no vex say i enter... Bye bye!! And no call me ur bestie or whatever again.. I don tell u finish!!!
you don't vex iambibi, Nd nah una invite am come the mara ooo... iambibi no vex
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:22pm On Mar 20, 2016
SlazzyK:
You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am.
You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city. lipsrsealed
Bro na d gal wei agree to com stay for my side n na dis guy may sirguy or sirigu jst com surface frm nowia to start dey claim na im bae she I dey folo talk.... I neva fait for my lif n I'll neva.... I don tell d guy mak im allow d gal dcide oh bt d guy jst dey para 4 mi sey I b newbie 4 dis city!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:25pm On Mar 20, 2016
hardiodun:
Lol. Shy ke? I just dey observe fOr background, and I'm doing gud. U?
I just knew you were observing. am good, just bored. Hope you went to church?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:26pm On Mar 20, 2016
hardiodun:
Lol. Shy ke? I just dey observe fOr background, and I'm doing gud. U?
fine lady you are welcome...thanks the spirit that you are finally out of obscurity to the city of light...sirguy is always here to make u smile...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:28pm On Mar 20, 2016
DTOBS:
Testimony89, how re you doing? grin am seeing your handiwork ooo
My surest guy! Hw u na dey joor? Na u b only tru frnd wei I get for dis city nd pesin wei I dey call my bestie com dey fall my hand lik kini.... Hw ur side?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:30pm On Mar 20, 2016
DTOBS:
Iambibi? You? Well,no problem...remember,what goes around comes around!!!
.. DTOBS... Weldon sir.. By d way happy sunday!! For ur info we were on our own wen ur Chommieblaq cried and complained dah she is a second wife, and dah u dey leav dey waka upandan... Well.. Iamdynamite saw her and liked her evn doh i told him dah she was already married to u, buh ur Chommieblaq insisted and pleaded dah she wanted iamdynamite... Tooooorrrrr wetin i do.... Me wey jst dey watch frm ma reserve bench!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:30pm On Mar 20, 2016
sirguy542:

fine lady you are welcome...thanks the spirit that you are finally out of obscurity to the city of light...sirguy is always here to make u smile...
Sey na only gals u sabi ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:30pm On Mar 20, 2016
SlazzyK:
You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am.
You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city. lipsrsealed
lmao, no mind dem jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:32pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
Sey na only gals u sabi ni?
me self tire oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:33pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
Sey na only gals u sabi ni?
see u...another lie ontop my head again...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:35pm On Mar 20, 2016
jubrealguy:
I see why I'm more successful than my peers, i married well......I'm okay, would soon b on my way to Manchester to go see Memphisdepay and co....we'll need to go on thant trip together..... are u in?
.. Lol.. Yes dear.... Am soooooo in...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:36pm On Mar 20, 2016
iambibi:
.. DTOBS... Weldon sir.. By d way happy sunday!! For ur info we were on our own wen ur Chommieblaq cried and complained dah she is a second wife, and dah u dey leav dey waka upandan... Well.. Iamdynamite saw her and liked her evn doh i told him dah she was already married to u, buh ur Chommieblaq insisted and pleaded dah she wanted iamdynamite... Tooooorrrrr wetin i do.... Me wey jst dey watch frm ma reserve bench!!
If I hear,after you use Hausa finish the whole matter,Abi you think I know dey see everything?SMH. No wahala,shebi you've accomplished your mission... Well done in your subsequent ones and to her;well let her come and tell me to my face it's over then I will take it that way.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:40pm On Mar 20, 2016
Sent4rina:


*Draw her closer and give her a passionate hug*

I forgive you dear..
You should know that you are the only woman in my life.. I saw what others couldn't see, that was while i chose you amogst of all the ladies in this city.

You are plain,
You are brave,
You are intelligent and smart,
You are Sweet(they may not necessarily know what am talking about),
You are all i've ever wanted in a lady,
and to crowned it all You are the most "BEAUTIFUL" lady in the Golden City.

I know for sure that some people are not happy about our relationship(i no go mention names but dem know dem selvs) and they are planning every possible thing to break our home but to no avail.

Let me use this medium to thank all and sundary particularly my friends(u knw urself if u are 1) for their support and kind geastures toward my family.
Thank You All.

#HAPPY SUNDAY
***smiling happily***
Thank u my love. I shall prepare ur favorite 2 night.
Cc iambibi, kbs468, fraiser, eddykisses1, LogoDWhiz, Dtobs, spixytinxy, sc31, abbeyunique2, smartins1, abb1, qutyjoice,brimme, sirguy542, fraih, all my friends & foe.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 3:41pm On Mar 20, 2016
Rukkyola:

Lolz! Community ko, country ni. Na ur wife go born community!
Yeye babe... lol

(1) (2) (3) ... (1923) (1924) (1925) (1926) (1927) (1928) (1929) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.