Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,090 members, 7,942,949 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 08:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3500514 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) (1949) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:26pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:I don site una. Enjoy! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:28pm On Mar 21, 2016 |
boboLIL:no mind me jare |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:29pm On Mar 21, 2016 |
Testimony89:lol am not in d country too |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:30pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate. ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:30pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:oboy! see Rukkylola ooo( jaw drop), you are looking good! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 8:34pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:Oya now, let see wat u've got |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 21, 2016 |
boboLIL:graduated in 2013? Nd not tru wit service yet? How come? Pple dat graduated in 2014 in my sku don forget sey den serve o, den don do dia masters reach somwhere sef. In dat case u need to blame ur sku more dan u blame nysc, because if dem mobilise u quickly u no suppose dey experience dis |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:36pm On Mar 21, 2016 |
Attention! Attention!!Attention!!! Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou. Oya everybody dab. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:36pm On Mar 21, 2016 |
iambibi:Don't wor!i wiaeva u ar on earth gonna meet u dia!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:38pm On Mar 21, 2016 |
Attention! Attention!!Attention!!! Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou. Oya everybody dab. Attention! Attention!!Attention!!! Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou. Oya everybody dab. 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:38pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:U wan try me! I dey sell kuler o ncase take away finish. I need 2 sell all d NYSC kits wey I use my precious money buy b4 rats chop dem finish 4 house. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:38pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:lol u don finish work |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:toh e don pure b dat make I go see DG again, make dem adjust d TT shap shap |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:40pm On Mar 21, 2016 |
merikims:u for show us pics na u go sha fear news anyway, kwangwatulations say u see fine bobo take do husband Rukkyola oya come and hear abi na see |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:.... Lolz.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:42pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:45pm On Mar 21, 2016 |
Kbs468 Kbs468 Kbs468 Kbs468, where art thou, me i yaff miss u wella o oya come begin show your face 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:46pm On Mar 21, 2016 |
katerine7:I don sight am. D guy fine. Where ur justified10 na? Abi u no invite am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:47pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:me and am don quarell |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:47pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:... I wan pass o... Dis one wey u block road so... No match my gown oo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:47pm On Mar 21, 2016 |
The duration for camping as specified by NYSC for Stream I and II is 2 weeks and 2 day (as against 3 weeks) while stream II is scheduled to begin on a Saturday, hmmm IT IS OBVIOUS INSUFFICIENT FUND IS A MAJOR CHALLENGE This to me is enough information that we should prepare for the WORST during our service year. MY ADVICE: Began to save as much money and resources as you can. It should have been obvious to you by now that NYSC is as volatile as the direction of the wind. PREPARE FOR THE WORST! #GodBlessNigeria #GodBlessNYSC #GodBlessGoldenCitizens #GodBlessUsAll Good Evening my Peeps! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:48pm On Mar 21, 2016 |
katerine7:Oya do quick o! Sit don dey finish. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:48pm On Mar 21, 2016 |
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses* I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars. I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!! You will never regret knowing / giving me a chance. I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:celebrant abeg no vex o, me just dey regain my consciousness now, as I go house go drink 20 of regal drygin make I get inspirixu, menh d get me enh, infact d tin almost knock me down finally, I dey see benzima he com resemble pogba for my eyes, tank God I don gada mysef small make I shapally enter stage |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:50pm On Mar 21, 2016 |
katerine7:jealousy.ntorr |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:51pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:Nothing do you... Flex on |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:53pm On Mar 21, 2016 |
Good evening to y'all.*deepest sigh* a lot is going on in my head ryt nw,just confirmed the latest tt ryt nw.nysc hasnt given us any reason for this sin they have committed,camp is nw 16 days instead of 21days,camp to some peiple is one of the best experience tru out the service yr,in short we hav bn short changd,i just want to know how nysc wanna compensate us for this emotional stress we are made to go through,is alawee gonna increase? are we gonna have a better service yr? more disheartening is we youths,graduates at that have accepted this stupidity and dnt wanna challenge em,yet we wanna see change bt we dont want to be agents of change,one major reason Nigeria will never develop,we allow these people feed us shit every time and we aint ready to question them,change my foot. i just wish a few of us that believe in accountabilty will push on and at least make nysc realise that we wont allow them take us for a ride. lets all rise up for once and say no to this impunity,say no to this callousness say no to this time wasting say no to this injustice and say no this insensitivity. may God bless us all. 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:53pm On Mar 21, 2016 |
iambibi, the mara done dey ground ooo.... nah my lady me dey find so. help me call am out! abeg |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Mar 21, 2016 |
molakem:no worry babe d party go soon start, we nor dey in hurry, we go do am till grandmama comes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:54pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:who are u pple sighting? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola:for where? D tin wey I don wear already |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:56pm On Mar 21, 2016 |
katerine7:u quarrel with who? i just dey look u lyk Yoruba film. |
(1) (2) (3) ... (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) (1949) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |