Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,195 members, 7,907,217 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 06:15 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1957) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3471678 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1954) (1955) (1956) (1957) (1958) (1959) (1960) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:07pm On Mar 22, 2016
[size=20pt]
#1956.... My Mum's year of Birth smiley [/size]




justified10:
she is in my room..
Which of the rooms
Hehehehe
No be Shammak be her hubby ni abi you don displace the prophet
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:08pm On Mar 22, 2016
justified10:
no vex..but rukkyola tell me say she don free u Na...

She don pack come bak home. No more fight..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:10pm On Mar 22, 2016
DTOBS:

Cone here, e get where u and Fraih dey see una sef wey we no know?...shocked
Lol
Make Prindu con lead the way o
I wan see her too cry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:13pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
dat sent4rina mumu small oooo, how him go collect belle wey eddykisses1 don climb, hmm abi u don giv sent4rina juju ni
Alakoba. Na ur kbs468 and ur ibeji b mumu. Wch perspn belle eddykisses1 climb?
Sent4rina is my husband and na only him fit climb my belle.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:17pm On Mar 22, 2016
ABB1:

No be only triplet you wan born na community you go deliver grin rukkyola Iya community

Just continue 2 dey find my trouble 4 dea. U will b astonished when I give birth to my triplet. Until then, OYO is ur case
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:18pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:

Alakoba. Na ur kbs468 and ur ibeji b mumu. Wch perspn belle eddykisses1 climb?
Sent4rina is my husband and na only him fit climb my belle.
No need deny am nah. we don how we go distribute the triplet among their 3 fathers. we go just mail them from to d fathers through FEDEX and DHL
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:18pm On Mar 22, 2016
amodu:


Don't mind him, he don replace kbs468 for womanising
Na so I c am o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:23pm On Mar 22, 2016
justified10:
sweerat, b nice Na...

I no by 20 again....I will pay to wash dem..
Lol! Shebi u dey form big boy b4. U 4 buy 20 na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:35pm On Mar 22, 2016
Aghans:

my dear i forget say ur belle is big, no mind DTOBS na im say make i tell u make u go sweep
Okay Dtobs ba.With dat imig mouth. Na him and him wife go sweep. The guy don rena me finish.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:39pm On Mar 22, 2016
amodu:
Top of the morning to you all

That reminds me, someone said a nairalander with no display picture is definitely an ugly specie. Is it true.

cc:
LogoDWhiz
DTOBS
Kbs468
Sent4rina
Yanabasee
IghravwelG
Oyehomie
Spixytinxy
Hardie14
Justified10
CROBBOY
MissOyin
Rukkyola
SC31
Fraih
Fraiser
Abbeyunique2
AdunniIwo
Kuchikau
Greatestman
armynu
arcnomec
Domionion92
Jubrealguy
Qutyjoice
Airstarkane
Merikims
et al
OYO is dat someone's case o. U sure sey no b u b d someone self? Am not ugly o and I will never upload my picture. Shikena!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:46pm On Mar 22, 2016
amodu:

TI AJA BA F'ORI KO IMI A MO ONA ILE OLOWO E
lol...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:46pm On Mar 22, 2016
amodu:

TI AJA BA F'ORI KO IMI A MO ONA ILE OLOWO E
lol...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:47pm On Mar 22, 2016
Aghans:

u answer am wel. I just believe at al tim because u get words 4 mouth
No mind am. Thank God sey e no dey among NYSC officials. How person go dey wear black upandan?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:48pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
oh girlfriend u don come? Menh u fuc.kup o, u know com show for d party yesterday after u personaly intercede for aghans make I help am do MC... Nd I come get suprise for u for dat bash o.... E pain me bajebaje
ehn ehn, wetin b d supprise wey u get
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:49pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
which money I dey owe u, en en so na how una won take do me b dis abi, eventhough I go do d MC because of d luv nd respect i hav for u despite d fact sey I no collect one kobo... U still won corner me... Ok no wahala
gbenusohun joor. D drink wey u dey drink since all dis day se u dey pay ni, abi u think say my drinks na for free ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:50pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
I no sey na joke u dey
abi moti joke ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:50pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

RUKKY RUKKY undecided
Crobboy crobboy. Amebo. Wetin u c?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:52pm On Mar 22, 2016
Sent4rina:


Ogogoro don dey wori u abi?
You dey dia wen he dey climb her belle?
Na Aproko go kill u walahi..:p
c dis one ooooo, ehn ehn se d few days wey rukkyola tk marry eddykisses1 dem no do tibi abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:53pm On Mar 22, 2016
Rukky+ola, senator Amodu make una two warn yaself oooo...








Airstarkane

Airstarkane

Airstarkane

Airstarkane
All I need is you Airstarkane
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:54pm On Mar 22, 2016
justified10:
lol...quite funny o.

well, it is not entirely true...some pple just prefer to be "masked"...


I read some comments, some pple said everyone is beautiful and handsome....I no Gree o...some pple ate ugly and dat is why d word "ugly" exists...

Na everything get opposite Na...if some are beautiful, some must b ugly ni...naso d thing be.
awon aye eeeee, elenu razor ooooo, we r all wonderfully nd beautifully made so nobody is ugly, don't forget dat we r all created in d image of God
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:56pm On Mar 22, 2016
DTOBS:
Rukky+ola, senator Amodu make una two warn yaself oooo...








Airstarkane

Airstarkane

Airstarkane

Airstarkane
All I need is you Airstarkane
na now u need Airstarkane abi, wen u dey tell chiommieblaqqy swit words u no no abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:56pm On Mar 22, 2016
Aghans:

u for no do dat kind tin na, e no good at al
says who
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:58pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:

Alakoba. Na ur kbs468 and ur ibeji b mumu. Wch perspn belle eddykisses1 climb?
Sent4rina is my husband and na only him fit climb my belle.
u beta stop lieing, eddykisses1 abeg se u touch rukkyola abi u no touch am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:58pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
na now u need Airstarkane abi, wen u dey tell chiommieblaqqy swit words u no no abi

*mtchewww*... *waka pass* *whistling abule sowo*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:58pm On Mar 22, 2016
amodu:
Top of the morning to you all

That reminds me, someone said a nairalander with no display picture is definitely an ugly specie. Is it true.

cc:
LogoDWhiz
DTOBS
Kbs468
Sent4rina
Yanabasee
IghravwelG
Oyehomie
Spixytinxy
Hardie14
Justified10
CROBBOY
MissOyin
Rukkyola
SC31
Fraih
Fraiser
Abbeyunique2
AdunniIwo
Kuchikau
Greatestman
armynu
arcnomec
Domionion92
Jubrealguy
Qutyjoice
Airstarkane
Merikims
et al
lobatan
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:59pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

What is annoying to me about this whole CAMPAIGN thing is that we already know the end product - NYSC STILL HAS THE FINAL SAY. SO WHY WASTE THE EFFORT?

One of the things that makes us Educated People is the ability to READ and COMPREHEND our RIGHTS and PRIVILEGES as well as the ones we are subject to.

GOD WILL HELP US ALL!
I quickly embrace reality and I dont waste my time following illusion and futile course, if dat is d definition of cowardice den am ready to be called a coward.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:00pm On Mar 22, 2016
DTOBS:


*mtchewww*... *waka pass* *whistling abule sowo*
iyen Emi na, haaaa u don offend d wrong person oooo nd u go c, Sebi u don forget so soon say na me help u beg Airstarkane
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:04pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
iyen Emi na, haaaa u don offend d wrong person oooo nd u go c, Sebi u don forget so soon say na me help u beg Airstarkane
You help me beg who?...grin if I hear

My Airstarkane is "oniwa tutu bi adaaba"
You better face your paraga.

Iyawo mi,Iwo daa jawe....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:05pm On Mar 22, 2016
prindu:
I hope she joins us soon as u've said! Help me tel her that we miss her loads. But then, ur 24hrs still counting bro, so.. grin
I didnt give a specify time o, I said soon, soon may even signify 3 to 4 days.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 1:06pm On Mar 22, 2016
grin grin
DTOBS:

Cone here, e get where u and Fraih dey see una sef wey we no know?...shocked
Hahahahahaha... grin

Senator, how e take concern u kwanu... Oya, face ur front & leave me & Fraih wit our parol . Lol!

#koleyewon

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:07pm On Mar 22, 2016
DTOBS:

From where to where


Abegi, let Fraiser catch you
leave am jor, na so my guy lyk to dey joke, awon team awada kerikeri
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:08pm On Mar 22, 2016
Sent4rina:

Oga i dey watch u 4 here hw u take dey romance my iyawo upandan.. U bi my friend, e no go gud make i use wheelchair do new month gift 4 u o. Na half word dem say enof for a ...


#1luv
u self no try o, u too harsh na, afterall dia is luv in sharing

(1) (2) (3) ... (1954) (1955) (1956) (1957) (1958) (1959) (1960) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.