Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,458 members, 7,968,261 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 10:28 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (192) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2647300 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (189) (190) (191) (192) (193) (194) (195) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:22am On Mar 22, 2016
Dottune:
I concur with justif..ied10 you'd pass for a make anytime any day with your moniker.
naso Na ..

how u dey
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:24am On Mar 22, 2016
chumaster:

yes o buh it's abbie25 that will decide whether he is finer than justified10 or otherwise. cheesy

Huh?
Greycious and kapable75 wetin Una dey talk oo.. Gossiping in my front.. Lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:24am On Mar 22, 2016
franceswasky:
lol u r funny @ nothing meaningful, my name is frances , female version of Francis, and wasky is my father's name, it nt rugged at all, hw r u doing today
yes o. they av nothing to offer. abi u wan do adhoc officer for election?

how do we pronounce Frances? is it same as Francis?

wasky is a name or nickname? doesn't sound Nigerian.

I am not doing fine today....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:26am On Mar 22, 2016
Abbie25:


Huh?
Greycious and kapable75 wetin Una dey talk oo.. Gossiping in my front.. Lolz

Lol...we just dey reason ur matter ni. U and that new guy wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:26am On Mar 22, 2016
chumaster:
ghost corper? abeg make them no catch you o
make dem catch me Na...dem dey craze..why dem dey force d nysc on us.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:30am On Mar 22, 2016
Greycious:

Lol...we just dey reason ur matter ni. U and that new guy wink

Hian! Nothing there oo. Lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:31am On Mar 22, 2016
Greycious:
Justified10, for ur korokoro eyes, one kraspo dey exchange digits with ur miss. lipsrsealed
wetin I wan do Na d guy smart ni...kraspo , kontinu . diaris God
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:34am On Mar 22, 2016
Abbie25:

Yep! Dats me. But what happened, weren't you listed for batch A too?
Una good morning ooo graceland
Yeahhh, I wasn't listed for A too o sad
I wasn't pained at first but with this this postponing ehn
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:37am On Mar 22, 2016
Abbie25:


Hian! Nothing there oo. Lolz
Hmmmm...diariz nothing dia una don enter WhatsApp. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:39am On Mar 22, 2016
justified10:
wetin I wan do Na d guy smart ni...kraspo , kontinu . diaris God
Lol...it's not too late to take over.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:43am On Mar 22, 2016
justified10:
naso Na ..
how u dey
I just dey o, dey think of how far Batch B.
How your side?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:48am On Mar 22, 2016
hadaydoyin:
Hi guys.. am hoping on going 4 d next batch "wateva month it falls" but I av a problem.am a "foreign" base student!
don't knw y am calling myself foreign sef since its jux Benin republic here.
we wea told 2 submit our information page of our Nigerian passport by skul 2 send our names 4 evaluation letter which i av done and was told d letter will be ready before d next batch.

d prob i av now is i av misplaced d Nigerian passport recently and I was told.we av 2 tender it at d camp

I av done affidavit and police report for d missing passport. heard i wil need 2 go 2 abuja lik 3tyms which wil require lots of money to obtain new passport. i really dont wana go tru dis brouhaha bcuz i wana serve my father land.

cant I jux go 2 camp with my sworn affidavit and police report of d lost passport , without d need of getting a new

pls quote me if u got anwers or solution abeg
these are my suggestions

1) follow @nysc_ng on twitter if u av. twitter account,keep asking dem if u can go to camp without d passport until u get a response from dem (I will help u ask dem too)

2) if u are in naja, go to d nearest nysc secretariat...ask dem d question for d sake of quick response..or send a close frnd or relative to do so on ur behalf if u outs naija.

3) go to abj and do ur passport cos if someone(who isnnt nysc staff )tells u to go to camp, u myt get dia and get kicked out.. I wish u d best.

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:00pm On Mar 22, 2016
Dottune:
Yeahhh, I wasn't listed for A too o sad

I wasn't pained at first but with this this postponing ehn

Don't worry.. It is well..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:00pm On Mar 22, 2016
Greycious:
Lol...it's not too late to take over.
no o..make dem dey flex.

isokay wif me..

ayam waiting for mid right..
abbie25 don deny me over and over aga
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hadaydoyin(m): 12:01pm On Mar 22, 2016
Thanks my guy @justified dis thing just weak me serilz!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:05pm On Mar 22, 2016
Dottune:
I just dey o, dey think of how far Batch B.

How your side?
my side...I no just fine dis morning
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:06pm On Mar 22, 2016
hadaydoyin:
Thanks my guy @justified dis thing just weak me serilz!
sorry bro...it is one of those thinz.

dis nysc matter tire person.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:07pm On Mar 22, 2016
Greycious:

Hmmmm...diariz nothing dia una don enter WhatsApp. grin

Lolz.. Na so LogoDWiz take dey my whatsapp too o.

Why e dey pain justified10 na, it's just whatsapp o.. Moreover I never gree for justified Lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 12:14pm On Mar 22, 2016
chumaster:

his head is correct, 72 virgins aren't much or are you telling us that they are difficult to be found
ahn ahn, is like d disease dat is affecting yorme is beginning to affect u as well, virgins ko virgins ni, go else where to look for ur ritual materials
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hadaydoyin(m): 12:16pm On Mar 22, 2016
justified10:
sorry bro...it is one of those thinz.

dis nysc matter tire person.
. I So ha8 fuckups. on a serilz note. wish i could just skip d whole NYSC ish and collect d cert. its Gonna b hell expensive tho.lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:42pm On Mar 22, 2016
justified10:
yes o. they av nothing to offer. abi u wan do adhoc officer for election?

how do we pronounce Frances? is it same as Francis?

wasky is a name or nickname? doesn't sound Nigerian.

I am not doing fine today....
lol, i be Nigerian, infact i be nwa igbo, ya u r right wasky is a nickname, if u ve a phone dictionary dat help in pronunciation, jst type d name, u wil see hw it is pronounced, bt y u no cum fyn today, wetin happen?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:51pm On Mar 22, 2016
Dottune:
I concur with justified10 you'd pass for a male anytime any day with your moniker.
lol, dt knw why pple mistake me for a male, dottune hw far nah, shey u follow dey luk dis nysc pple and stupidity.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:41pm On Mar 22, 2016
Abbie25:


Lolz.. Na so LogoDWiz take dey my whatsapp too o.

Why e dey pain ju.stified10 na, it's just whatsapp o.. Moreover I never gree for justified Lolz
I knw say u no lyk me...but baby, I love u.. and by fire by force, u are mine..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:43pm On Mar 22, 2016
hadaydoyin:
. I So ha8 fuckups. on a serilz note. wish i could just skip d whole NYSC ish and collect d cert. its Gonna b hell expensive tho.lol
it has been forced on us .

d reason is what I dont know.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:53pm On Mar 22, 2016
franceswasky:
lol, i be Nigerian, infact i be nwa igbo, ya u r right wasky is a nickname, if u ve a phone dictionary dat help in pronunciation, jst type d name, u wil see hw it is pronounced, bt y u no cum fyn today, wetin happen?
d story long o...in fact, still on d matter...


I sha pray dat I no experience dis kind morning again...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:34pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
ahn ahn, is like d disease dat is affecting yorme is beginning to affect u as well, virgins ko virgins ni, go else where to look for ur ritual materials
and you smartly evaded my question, isokay
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 2:38pm On Mar 22, 2016
chumaster:

and you smartly evaded my question, isokay
lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:19pm On Mar 22, 2016
justified10:
d story long o...in fact, still on d matter...


I sha pray dat I no experience dis kind morning again...
chai I no knw wetin e be bt sorry oh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Kraspo(m): 3:23pm On Mar 22, 2016
Abbie25:

Okay I go add you.. But maka why you put your number here na.. smiley
See, it's been shared already lolz

My bad
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:25pm On Mar 22, 2016
franceswasky:
chai I no knw wetin e be bt sorry oh
I woke up too early today 5.30am..went to deliver a package, imagine ursef waiting for someone at a bus stop for more Dan 2hrs..and d person didn't show up...I com dey luk lyk person. wey wan tif
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:30pm On Mar 22, 2016
yorme
justified10
paulbabu
abbie25
ruthobaz
chumaster
manus17
kapable75
You all need to see this.
https://www.nairaland.com/3004077/power-tussle-delays-budget-passage
Can it be attributed to the postponement of the nysc orientation for A16?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:34pm On Mar 22, 2016
greycious, good morning..

I think it is d major reason for d postponement of A16...

it should b sorted out dis month, but I don't see nysc changing d date positively... I hope they dont change it negatively sha..

(1) (2) (3) ... (189) (190) (191) (192) (193) (194) (195) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.