Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,151 members, 8,001,724 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 03:03 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3552892 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:50pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:abi u no well ni, se na for ur dreams una go d Manchester abi, wo stop deceiving ursef jare, fraiser don already tell me say u no fit afford common garri |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:51pm On Mar 22, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sabatok(m): 8:51pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS: 9c 1 but what makes it different from the YOU WIN program by Jonathan administration. Stupid political leaders, when they already v selected people for the program. Can they give loan to abt one third serving corpers. The Nysc tin Sef dey annoy person... just noticed that orientation days isn't 21days from the new TT |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:53pm On Mar 22, 2016 |
justified10:lol, drink garri without sugar or raw pap, u can also tk flagyl or red nd yellow capsule |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:53pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:NA JEALOUSY GO KILL YOU! LOOK FRONT JOOR! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:55pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:thank u Dr ashinedu. I will give u feed back when u give me feedback on d oda end... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:55pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS:r u referring to dis @ dtobs |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:55pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY:CROBBOY!!! What a warm reception from you. Thanks I have been unavoiodably away. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:baba mi mo lale bi laliga o, hw ur day |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:56pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:ask smartin1, we meet am for airport, na for dere sef my beautiful wife iambibi arrange one fine babe molakem for am.........Make i yarn u d truth..... money..ego, e dey well........i hear say na d money i dey spend for ya side, na hin u dey take maintain family, o ma shey ooo, na y u run attack fraiser......i don dey talk too much sef I sha miss u, olohun n gbo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY:baba.......no mind me ooo, NYSC don block road oo, no road for front again, abeg i no meet my wife for house, u help me see am? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:02pm On Mar 22, 2016 |
justified10:u welcome, I already gave u feedback |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:03pm On Mar 22, 2016 |
Abbeyunique2:baba, na u and everybody i miss pass for hia o...... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:wat if u meet SMartins1 for dere nko, abi u think say we no no say na picture una dey go snap for airport ni, d moni wey u dey spend for my shop na party cloth I dey thank am buy abi u don forget wu my husband be ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:my friend I really need to tell u dis so dat it will not luk as if I betray u, am really falling for iambibi ur wife o nd I will stop at notin to melt her heart, my grandfather deliver a load of punchlines to me in my dream yesternyt nd av decided to make sure her ear, heart, mind nd soul is saturated wit dis beautifully arranged words... I want to proof to u dat its not about d boring loveydovey but d crazyness, d naughtiness nd eloquent use of carefully arranged punchlines... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:06pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:seen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:11pm On Mar 22, 2016 |
Jubrealguy, I see you too Justified10, Prindu, your afternoon post wana make Me cry Fraiser, You've got my back #thumbsUp DTOBS, SlazzyK... here I am Wittyemi, missed you for real *** My people my people, how have You been? Cc : Everyone I will be really partial to start tagging, I missed evryone and I might take a whole page. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aleora(f): 9:13pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:yeah am good and you How s change treating u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:15pm On Mar 22, 2016 |
It's seems we are going to print out call up letter next tomorrow.
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:21pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:If your GRANDFATHER really gave you those punchlines that u av emphatically qualified with "loads" then my marital world can't be any more safer because my baby wasn't born when our eyes were on our knees. To be candid with u sir, naughtiness and craziness, lovey-dovey words and what u forgot to mention, LOYALTY is why we have come this far, if not OYO would have been my case when madam spixytinxy came to put assunder to a conjugal bliss. Come on with your saturated grandfather's punchlines, it will only make us stronger |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:22pm On Mar 22, 2016 |
#low key drive..... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adusco(m): 9:22pm On Mar 22, 2016 |
Fireandice: please kindly share your experience with us, we might learn from that. I don't wanna be a victim .Thanks |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:23pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:lols.... all I'm trying to say is, will we not be taken aback by your confession.... u wey b say u be prof for English. we dey learn under you ni oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:25pm On Mar 22, 2016 |
Ojeifo12:A very nice wish |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:25pm On Mar 22, 2016 |
Abeg, who help me see my wife, i no trust fraiser |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:26pm On Mar 22, 2016 |
Fraih:Wait oh!.....OMG!...... Sowi fraih ar u a futarian nd frm FST to be precise |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:27pm On Mar 22, 2016 |
iambibi:Thank you my dear... how was ur day? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:29pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:who be ur husband, d one way see NYSC , wey run......abi u don remarry sef ni. Anyway, if u need loan to take revive ur already collapsed business, i av it in loads, all u av to do is ask |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:30pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy:I saw her taking sips of Berleys |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:33pm On Mar 22, 2016 |
Testimony89:Yeah So someone can personally know me in this city Your face is familiar too, CSP ryyy? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:37pm On Mar 22, 2016 |
LogoDWhiz:Noted |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:38pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY:if u mean baileys......den i can tell u my wife is a pastor mrs.....she wouldn't.... so na me go sleep ds big house alone like ds |
(1) (2) (3) ... (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |