Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,118 members, 7,907,064 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 10:23 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1965) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3471345 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:50pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
na ur toothpick leg no good, so u still dey onto my mata like ds, i think say u don jawo nbe........we wey be say na Manchester we do our weekend. Owo dey, Ola dey....na Omo wey dey wait for. So una fit carry una busy bodi comot here.........besides, how baba ibeji na
abi u no well ni, se na for ur dreams una go d Manchester abi, wo stop deceiving ursef jare, fraiser don already tell me say u no fit afford common garri
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:51pm On Mar 22, 2016
justified10:
where is dominion92 ?

I'm here sir
Good evening and how was your day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sabatok(m): 8:51pm On Mar 22, 2016
DTOBS:
National Youth Service Corps - NYSC
DO YOU DREAM OF BECOMING A SUCCESSFUL ENTREPRENEUR? YOU MIGHT JUST BE INTERESTED IN THIS INFORMATION!!!
Heritage Bank has been adopted by the Central Bank of Nigeria (CBN) as the sole pilot bank for the Youth Innovative Entrepreneurship Development Programme (YIEDP).
The programme is aimed at harnessing the latent entrepreneurial spirit among the teeming youths by providing timely and affordable loans to implement their business ideas.
This further provides a sustainable mechanism to stimulate employment, contribute to the Nation’s non-oil GDP, and address the challenge of youth restiveness.
The following categories of youth (aged 18 – 35) are eligible under this scheme:
* Serving youth corps members
* Non-NYSC (not more than 5 years post NYSC)
Qualified Business Sectors:
* Agro – Allied,
* Food Processing / Preservation,
* Arts & Crafts,
* Manufacturing / Cottage Industry,
* Information & Communication Technology (ICT),
* Construction Support,
* Power & Energy,
* Education & Financial Inclusion,
* Film & Photography,
* Automobile,
* Others
The details below are relevant for all eligible youth:
Eligible youth can apply for the loan through this portal http://www.yiedp-hbng.com/using his/her NYSC State Code.
Applications can be made as an Individual or as a group (of 3-5 applicants with similar business interest). A single applicant can access up to a facility limit N3m while group project jointly owned by 3-5 qualified beneficiaries can access up to a facility limit of N10m. Applicants can also track application status via the same portal.
Security: Graduate entrepreneurs will use their tertiary institution(s) certificate(s) and their NYSC discharge certificate. Serving Corp members will pledge their NYSC discharge certificate and their tertiary institution(s) certificates(s). Also, legal ownership of assets financed by the Bank and 3rd party guarantors will be requested as additional collateral from all entrepreneurs.
The application portal will be open for a limited period. However, you can refine your business ideas before the submission.
Please, share with as many youths as you know!!!

9c 1 but what makes it different from the YOU WIN program by Jonathan administration. Stupid political leaders, when they already v selected people for the program. Can they give loan to abt one third serving corpers. The Nysc tin Sef dey annoy person... just noticed that orientation days isn't 21days from the new TT
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:53pm On Mar 22, 2016
justified10:
I don't knw which medicine to use fa
lol, drink garri without sugar or raw pap, u can also tk flagyl or red nd yellow capsule
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:53pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
d way we dey stress JESUS...ehn! If na ordinary man, e for don tire.......imagine, do u really need Jesus here.....wetin concern reunion wey una too dey do?

Madam fraih.....hailing frm ds side
NA JEALOUSY GO KILL YOU! LOOK FRONT JOOR!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:55pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
lol, drink garri without sugar or raw pap, u can also tk flagyl or red nd yellow capsule
thank u Dr ashinedu.


I will give u feed back when u give me feedback on d oda end...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:55pm On Mar 22, 2016
DTOBS:

undecided Who has made you a mediator over my family
r u referring to dis @ dtobs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:55pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

JEEEESSSSSSSUUUUUSSSSSS CHRIST!
Welcome Love.Where have you been? What happened?

I MISS YOU DEAR!
CROBBOY!!! smiley
What a warm reception from you. Thanks
I have been unavoiodably away.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
before m used to saying fuvk NEPA, now i say fuvk NYSC........how u dey na
baba mi mo lale bi laliga o, hw ur day
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:56pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
abi u no well ni, se na for ur dreams una go d Manchester abi, wo stop deceiving ursef jare, fraiser don already tell me say u no fit afford common garri
ask smartin1, we meet am for airport, na for dere sef my beautiful wife iambibi arrange one fine babe molakem for am.........Make i yarn u d truth..... money..ego, e dey well........i hear say na d money i dey spend for ya side, na hin u dey take maintain family, o ma shey ooo, na y u run attack fraiser......i don dey talk too much sef

I sha miss u, olohun n gbo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

NA JEALOUSY GO KILL YOU! LOOK FRONT JOOR!
baba.......no mind me ooo, NYSC don block road oo, no road for front again, abeg i no meet my wife for house, u help me see am?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:02pm On Mar 22, 2016
justified10:
thank u Dr ashinedu.


I will give u feed back when u give me feedback on d oda end...
u welcome, I already gave u feedback
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:03pm On Mar 22, 2016
Abbeyunique2:

I'm here o, i just dey observe the city through ma aba made telescope.
baba, na u and everybody i miss pass for hia o......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
ask smartin1, we meet am for airport, na for dere sef my beautiful wife iambibi arrange one fine babe molakem for am.........Make i yarn u d truth..... money..ego, e dey well........i hear say na d money i dey spend for ya side, na hin u dey take maintain family, o ma shey ooo, na y u run attack fraiser......i don dey talk too much sef

I sha miss u, olohun n gbo
wat if u meet SMartins1 for dere nko, abi u think say we no no say na picture una dey go snap for airport ni, d moni wey u dey spend for my shop na party cloth I dey thank am buy abi u don forget wu my husband be ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
lol....na u plant d garri for dere, abi? U talk ds kind big thing....i cum dey ask u how u dey.....walahi ko ni dafun "how u dey"
my friend I really need to tell u dis so dat it will not luk as if I betray u, am really falling for iambibi ur wife o nd I will stop at notin to melt her heart, my grandfather deliver a load of punchlines to me in my dream yesternyt nd av decided to make sure her ear, heart, mind nd soul is saturated wit dis beautifully arranged words... I want to proof to u dat its not about d boring loveydovey but d crazyness, d naughtiness nd eloquent use of carefully arranged punchlines...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:06pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
u welcome, I already gave u feedback
seen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:11pm On Mar 22, 2016
Jubrealguy, I see you too cool
Justified10, wink
Prindu, your afternoon post wana make Me cry cry
Fraiser, You've got my back #thumbsUp cool
DTOBS, SlazzyK... here I am
Wittyemi, missed you for real cry

***
My people my people, how have You been?
Cc :
Everyone

I will be really partial to start tagging, I missed evryone and I might take a whole page.

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aleora(f): 9:13pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
1962 dedicated to d founder of nairalandbabe wotsup hw u doin, its been awhile
yeah am good and you How s change treating u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:15pm On Mar 22, 2016
It's seems we are going to print out call up letter next tomorrow.

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:21pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
my friend I really need to tell u dis so dat it will luk as if I betray u, am really falling for iambibi ur wife o nd I will stop at notin to melt her heart, my grandfather deliver a load of punchlines to me in my dream yesternyt nd av decided to make sure her ear, heart, mind nd soul is saturated wit dis beautifully arranged words... I want to proof to u dat its not about d boring loveydovey but d crazyness, d naughtiness nd eloquent use of carefully arranged punchlines...
If your GRANDFATHER really gave you those punchlines that u av emphatically qualified with "loads" then my marital world can't be any more safer because my baby wasn't born when our eyes were on our knees. To be candid with u sir, naughtiness and craziness, lovey-dovey words and what u forgot to mention, LOYALTY is why we have come this far, if not OYO would have been my case when madam spixytinxy came to put assunder to a conjugal bliss. Come on with your saturated grandfather's punchlines, it will only make us stronger
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:22pm On Mar 22, 2016
#low key drive.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adusco(m): 9:22pm On Mar 22, 2016
Fireandice:
am just at a corner oh, nysc have really done me strong thing, imagine Na, I was already in camp oh and had to leave cause of stupid fingerprint error that could have been corrected in camp.I graduated since 2013, I give up joor., if they like let them move the date to DEC 31 undecided




please kindly share your experience with us, we might learn from that. I don't wanna be a victim .Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:23pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
I no understand dat proverb o... I be learner for english language
lols.... all I'm trying to say is, will we not be taken aback by your confession.... u wey b say u be prof for English. we dey learn under you ni oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:25pm On Mar 22, 2016
Ojeifo12:
It's seems we are going to print out call up letter next tomorrow.
A very nice wish undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:25pm On Mar 22, 2016
Abeg, who help me see my wife, i no trust fraiser
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:26pm On Mar 22, 2016
Fraih:

CROBBOY!!! smiley
What a warm reception from you. Thanks
I have been unavoiodably away.
Wait oh!.....OMG!...... Sowi fraih ar u a futarian nd frm FST to be precise
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:27pm On Mar 22, 2016
iambibi:
. Am gud... Hw u..... By d way congrats!! I saw her reply... Lol
Thank you my dear... how was ur day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:29pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
wat if u meet SMartins1 for dere nko, abi u think say we no no say na picture una dey go snap for airport ni, d moni wey u dey spend for my shop na party cloth I dey thank am buy abi u don forget wu my husband be ni
who be ur husband, d one way see NYSC , wey run......abi u don remarry sef ni. Anyway, if u need loan to take revive ur already collapsed business, i av it in loads, all u av to do is ask
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:30pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
baba.......no mind me ooo, NYSC don block road oo, no road for front again, abeg i no meet my wife for house, u help me see am?
I saw her taking sips of Berleys
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:33pm On Mar 22, 2016
Testimony89:

Wait oh!.....OMG!...... Sowi fraih ar u a futarian nd frm FST to be precise
Yeah sad
So someone can personally know me in this city
Your face is familiar too, CSP ryyy?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:37pm On Mar 22, 2016
LogoDWhiz:

The want of being anonymous Being shy..
So many more.. can't remember again sha
Noted
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:38pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

I saw her taking sips of Berleys
if u mean baileys......den i can tell u my wife is a pastor mrs.....she wouldn't.... so na me go sleep ds big house alone like ds

(1) (2) (3) ... (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.