Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,206,964 members, 7,997,428 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 10:40 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (225) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2669480 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (222) (223) (224) (225) (226) (227) (228) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 9:55am On Mar 29, 2016
yorme:
Una goodmorning oh! Justified10, Kapable75, Edbor... I just dey observe una ni. I won't talk oh!

My turtledovey says Hi!
morning guy in waiting hehe
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 9:56am On Mar 29, 2016
yorme:


U sef don join justified10 league. grin
the thing dey highly contagious, even kapable75 don join too
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:58am On Mar 29, 2016
edbor:
abeg o that one no be my ministry o #ladies affairs
your boy de o senior brraa
Conscience pricking somebori...smh!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 9:59am On Mar 29, 2016
Twerky101:
U guys are funny.... Been reading ur conversations buh dnt kno wat to comment. So i go jxt continue dey observe una.
my dear feel free to twerk anytime... I mean share the love wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 10:01am On Mar 29, 2016
yorme:

Conscience pricking somebori...smh!
that was before I had yam chips with egg sauce this morning wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:02am On Mar 29, 2016
chumaster:

the thing dey highly contagious, even kapable75 don join too

As in ehn... That justified10 guy, na wrong influence him be. I been no dey speak pidgin for public forum ma. Na him come chook d thing for ma mouth like correct chilled Zobo!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:06am On Mar 29, 2016
kapable75:
coffee ko!! Casket ni!!
See as u dey make her look like say she get fever.

Jus tell me u wanto learn to be romantic. Bring me ur tenderblaze so i can conduct d tutorial while u watch! wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:08am On Mar 29, 2016
justified10:
people of Graceland, good morning to u all..

my beautiful and sexy abbie25 , my African queen...my one and only love, good morning and how was ur nite?

greycious , pHcn Neva free u?

chumaster, I been dey wonder, u too lyk work lyk dbanj, wen u wan av tym to marry?

ruthobaz , how u dey..shey u no dey miss pressy sha.?

franceswasky , e don tey wey me c u...shey u fine..

yorme , how u dey? ma ur tweaky101 just dey trend since she enta our city.. tweaky dear, u take style fine sha.

kapable75 na u go marry career woman... bt me lnw say tenderblaze like u sha.

manua17 weldone o..

mcmooney una welldone abeg u help me c sonymax16 and chuxmyk? plus iphemama ...dem travel?
Na so you sly me. Well this is to announce that my Memory card has AROSE grin

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:12am On Mar 29, 2016
edbor:

that was before I had yam chips with egg sauce this morning wink

C'mon! U think u can fit tempt ma babe with this? Neva mhen! Na full goat meat she dey consume every morning!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:13am On Mar 29, 2016
Anyone know how the wife caught her cheating husband cheesy in this convo?

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:14am On Mar 29, 2016
Dottune:
Na so you sly me. Well this is to announce that my Memory card has AROSE grin

Apy mcard ressurection, my broda! Aw we dey celebrate am?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:15am On Mar 29, 2016
Dottune:
Na so you sly me. Well this is to announce that my Memory card has AROSE grin
Dottune, walahi no be like that, i know say i no get excuse but i just remember just immediatly as i post am. No vex abeg, even franceswasky my 6ta too. Abi make i buy that sweet wey get whistle for u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:20am On Mar 29, 2016
edbor:

abeg o that one no be my ministry o #ladies affairs

your boy de o senior brraa
thank God say u even know urself. So stop hiding behind mid-finger cos we have already cash u.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 10:21am On Mar 29, 2016
yorme:


C'mon! U think u can fit tempt ma babe with this? Neva mhen! Na full goat meat she dey consume every morning!
Ahah full goat meat? daddy daddy why you de lie naw. Moreover if that were true she won't be looking fresh like she does, and man that won't be healthy hehehe
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:22am On Mar 29, 2016
yorme:


Apy mcard ressurection, my broda! Aw we dey celebrate am?
Like this na

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:22am On Mar 29, 2016
chumaster:

the thing dey highly contagious, even kapable75 don join too
yels nw! It has teyded that i joined
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:25am On Mar 29, 2016
yorme:


Jus tell me u wanto learn to be romantic. Bring me ur tenderblaze so i can conduct d tutorial while u watch! wink
my tenderblaze is not complaining joor. Goan be lomantic to ur twerky . Is she avoiding u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 10:25am On Mar 29, 2016
kapable75:
thank God say u even know urself. So stop hiding behind mid-finger cos we have already cash u.
brraa no be like that..TRUTH
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 10:26am On Mar 29, 2016
yorme:


As in ehn... That justified10 guy, na wrong influence him be. I been no dey speak pidgin for public forum ma. Na him come chook d thing for ma mouth like correct chilled Zobo!
lol, justified10 come and clear yaself. Is yorme saying that you are a bad influence to Glers
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:26am On Mar 29, 2016
kapable75:
Dottune, walahi no be like that, i know say i no get excuse but i just remember just immediatly as i post am. No vex abeg, even franceswasky my 6ta too. Abi make i buy that sweet wey get whistle for u?
I no get as whistle take enter this matter

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:30am On Mar 29, 2016
edbor:

Ahah full goat meat? daddy daddy why you de lie naw. Moreover if that were true she won't be looking fresh like she does, and man that won't be healthy hehehe

How do u know that she's looking fresh abeg?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:31am On Mar 29, 2016
Dottune:
Like this na
this guy sha. Thank God for the return of ur memory cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 10:34am On Mar 29, 2016
kapable75:
How do u know that she's looking fresh abeg?
Don't go and give yorme heartache o, that's all I've to say to your question.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:36am On Mar 29, 2016
kapable75:

How do u know that she's looking fresh abeg?

Helep me ask d guy oh! Maybe he has been peeping while my woman takes her bath ne. Who knows? Jus dont lemmie cash u oh!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:37am On Mar 29, 2016
yorme:


Yorme I dey see the parole weh you dey do for here o...

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:38am On Mar 29, 2016
kapable75:
this guy sha. Thank God for the return of ur memory cheesy
Na memory card o, no be my "Memory" abeg o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:46am On Mar 29, 2016
justified10:
yorme , no b only puff puff and viju...

I no fit buy pass bobo for u and parle G biscuit.

my beautiful abbie25 ,they av released juatified1.0 from Dia prison o...where art thou?

Really, wow dats good news. Am happy for you dear..

Goodmorning Gracelanders..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:50am On Mar 29, 2016
Abbie25:


Really, wow dats good news. Am happy for you dear..

Goodmorning Gracelanders..
Good morning
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:58am On Mar 29, 2016
Dottune:
Yorme I dey see the parole weh you dey do for here o...

No give me that face ooo. U know say I gentle! wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:00am On Mar 29, 2016
Dottune:
Anyone know how the wife caught her cheating husband cheesy in this convo?

That flashlight n mirror no try. The man na inexperienced cheat! He shu coman learn from chumaster!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:02am On Mar 29, 2016
yorme:


No give me that face ooo. U know say I gentle! wink
yeah.. GENTLEMAN on the highway
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:08am On Mar 29, 2016
Dottune:
Na so you sly me. Well this is to announce that my Memory card has AROSE grin
as ur memory card don wake na Godwin..

abeg take am easy with us if u no wan loose am again.

(1) (2) (3) ... (222) (223) (224) (225) (226) (227) (228) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.